Ranoscky's Posts
Nairaland Forum › Ranoscky's Profile › Ranoscky's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 216 pages)
claremont:I dey tel u! |
OP, e dey pain u cos dah American guy no wan date u abi? U wan marry am because of im money. D guy code immediately com bail out sharp sharp. Now, u com dey para for all naija guys. Ti e lo ba e! See as your face rumple lyk [b]s[/b]hit wey moto match. |
Rano swags in. . . I know get tym for dis topic abeg. . . Rano swags out! |
[quote author=Mynd_44 link=topic=834230.msg9975730#msg9975730 date=1326708317]Girl chill dem no fit do anything[/quote]Guy, no jus pray to encounter with those pipu. Na d onli tin wey i fit tel u! |
cynthiafred67: bekay911:She no tel me say she get bf na. . .?! Shey make I com dey slack ni? Omo, I cut my own kpomo, waka commot o, NO DULLING! |
Imagine me f[/b]uckin a gal and while we were stil on it, her phone rang. After the call, she just pull-out ([b]d[/b]oggy [b]s[/b]tyle) in haste, and asked me to wear my clothes quickly and leave, that [b]her boyfriend is coming! Wetin consign me? I don collect my own share. I jus wear my cloth waka commot with swagg! |
When was the lastime u had $ex? Where? Is your gf beautiful? Do u mind if I night her? What is the colour of her favourite pant? What is her favourite position when doing the bedmatic? Does she squirts? (cos I know naija gals realy squirt) If yes. . . What position makes her squirt the most? |
[quote author=Mynd_44 link=topic=846531.msg9971634#msg9971634 date=1326656694]Common guy don't give her the lie detector test na[/quote]No be only virgin, na virgina. |
All I can say to this is, givin a Nigerian guy "time out" in a r/ship is like givin him the "go ahead" to xplore for a MORE desirable girl of his choice, than the former 1. |
Op, d laptop is an xchange for ALL d fvck wey im dey fvck u since. Abi u no code ni? |
The nature of ALL breeds [even animals do], so. . . |
Can u kis ma black as$ ? |
Op, guys yakpa for naija. Com back hom com grab ur choice. No be by force to for dem to date u! |
They dont aint got signs. They could pay u all the necessary attention u need from them [all cos they know what they'r recievin from u], but when bank acct alerts red, they'll bail themselves immediately! Luv NO get sign oo. No go fall mugu! |
Yet to see where it is written in the bible that red jean is an indication of being ga[b]y.[/b] Ah, naija people shaaa, I dey hail una oo! |
[quote author=Yeske! link=topic=843793.msg9968638#msg9968638 date=1326628377]Never worn red jeans and dont think i ever will but it associated with being gay is new to me, hearing it for the very first time.[/quote]I dey tel u! dota:STFU.com, my fren!. . . Says who??? ![]() Y una jus lyk to dey talk lyk pipu wey no drink d two side of dier mama breas?. . . . Na hu say 'red' jean indicates being ga[b]y[/b], bikonu? ![]() |
lastpage:I taya oo! Na only for naija naim thins dey different. lastpage:I dey tel u! |
Una don start to dey fvck difrnt prick again o! Wen gbege hapun now, una go com here dey shout heart break! Op, u beta let dat guy be! If u aint contented with ur distance r/ship, u beta make it known to d distanced guy, and cal it QUIT b4 proceedin into anoda! |
Another pu-c thread. |
They are only anxiously interested to socket their racket into a black hairy jacket, and NOTHING else! |
Just tel her u dont know her son is ga¥, simple! If u'r short of liver to tel her, then dont go and see her! |
I can date or marry whether fat or slim girl. At the end of the day, it's my fvckin biz and NOT anybody's! |
Keep all the evidence and chill for a while to know what he's up to! For even if another lady is on the move, since he is stil confident of headin to the alter with YOU, then just keep calm, sit tight and watch how err'thin unfolds. |
^ Stop goin around and peepin on white girls takin shower or pinchin a loaf. It makes u immature! |
Op, why create a thread like this in the 1st place??. . . After, we complain about racism. Just like som1 said earlier, peeps like u that creates threads like this are 'worst than animal.' And I think I agree with him. |
^ Open a thread for that! Topic - Fairy tales like these are NOT supposed to be read, not to talk of makin the hp. Wel, this is nl. Anytin goes! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 44 45 46 47 48 49 50 51 52 (of 216 pages)