Raphy's Posts
Nairaland Forum › Raphy's Profile › Raphy's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 138 139 140 141 142 143 144 145 146 (of 169 pages)
All d naija bae watchin too much naija home movies na them de cus all this kind tin.hubby snatcher in d highest order.she bera go fo fo deliverance.i pray d wife get her hubby bck safely bfo d witch kill him. |
Why is d man strong his face like stone.that guy is correct tot.he need to add a lil respect...fo una info e don tay o.....I misss u all so much I hope u all r good.happy sunday #raphycares |
insyd puzzy e neva do,insyd bely e neva do,insyd baby e neva do.na statue be d new way nw..xmas money .na hm dem want.God hlp us |
these free weed they gave him ws a touch size.d one fela smoke durin hs high days.he need to thank God e didnt die.thes chile ppl wl import sm of naija weed to chile fo biznes thts y they r there ...fo abami eda |
she dey try o.carrying thes cowbell bags everywere e no easy o.make she celebrate 2 bday cuz na 2 boobs she got.thes german guy hv nt finish d milk in d oktobafeast beer festival.let her enjoy its her lyf.if u lyk u hate on her she is rakin her money quietly.so i throway salut n leave. |
guy ur sermon too long oh.my chair don burn my bom i dey go enjoy ma wknd.*runs out* |
pesin wey dey hell fire dey smoke giant weed.na hm ppl travel all d way com worshp igbo shrine.tht one na lie.they had abt the free weed they wl gv out thts wht bring them here.they must hv began there importin of naija weed to sale in chile befor ths thread reach fp.5 container ful wt bags of weed is on a shp to chile ths nyt.no try to quote me.unles u no wan see nxt yr. |
Mcbussy:she says d truth .whn ws d lst tym mikel score brace. |
wetin i wan taik.i dnt even knws smtin lyk ths happen today.its only here.d woman n her baby...oh God may there soul R.I.P amen.may God protect our goin out n comin in so we wont fall victim to stray bullet ijn amen. |
ds bae knws hw to get ppl taikin.she hv been smokin befo she turns 18 so no be news.fo d kid she pays to snap wt hm.over to busy body make una crusify her if u lyk.i hp she wl repent .if she die lyk goldie the wl knw wht realy kil her.#saynotodope |
my hows wl b bigger than that ijn name amen.to d topix why cnt thes sahara preachers liv smbdy alone.they tink d man ws jobles befo polithief rescue hm?let thm go n hug transfoma.they lyk to pur sand inside pesin garri. |
these are fake for music sake.thts why he want ppl to taik. |
gay or not life goes on.but i dnt fhuck around wit bad guys. |
its a good thing to see him marry.after all these clubin years wishin u happy married life. ![]() |
dear God,dliver us evil,witches ,wizard,cultis ,curuption and rape ijn amen apyindependence day peeps |
these ember witches n wizard lookin fo blood to suck.they wont succeed ths tym around.ijn amen God wl proteck our goin out n comin in ijn amen.u guys need to pray vry wel ths ember season. |
i d nt even knw tht she get pregny fo mikel.its a good tin if she gave birth to twins.i love model i pray God wl gv me a gd model as a wife.as he cnt score many goals fo chelsky he is good in bedmatics so u guzs shud stp hatin oo them.jst pray fo them.am nt a fan of chelsky bt am mikel fan.so stp d hate. |
u mst b a racist exxell: |
d guy mst be rubbin her verslin so he he wont hv problm getin in. |
i tot she ws wearin sneakers lyk other babes.nt ths black mamy cloth.she mst b mournin a dead pesin wt tht gate. |
mo h8ers mo money fo her.why cnt she allow thes #germanmachine to fininsh d cowbell befo she dwnload beer untop.anyway maybe they lyk to mix it.n prostitution is legal over there whn i last visitd it ws 2yrs ago i lov d beerfeast.*cheers* |
evrybdy knws tht poverty is a disease.money rules evrytin.whn u win bg dnt fogt to build ya drm hows first so u cn b free frm landlord sicknes.thts my own advice.so apy sunday peeps#raphycares |
grownup adult wear shreded jeans thts d way she is teachin her children dress sense Thts invoogue.dnt blme her...mayb she was .high on smtin befo d show. |
123456 comot fo 1 tohtoh n u dey ride okada.d man try o.make them gv hm betta
tin to do.bt God wl reward hm fo hlpin hs wify. |
guy if u lyk tel evrybdy d league of gisls u don fhuk .i want to tel u tht u nid to jst chop n clean mout no pur sand fo pesin garri ok.apy wknd ppl #raphycares |
these smelling mouth preachers wl nt gv pesin space to breath. see wht they com here to post.guy u need to go to a the places sm users hv advice u.i ws born at home i hv birt cert my self.*now playin*started from the bottom by drake. |
ths man ,ths man,ths man again.hw many tyms d i cal hm.he plays hs footbal in england he retires then relocate to naija to chop our money wt fake biznes oportunity.i met hm in lagos 5yrs ago in v.i doin a seminar caled tire protector.he chop ppl money o.vry biz wise they cal hm fash d cash. |
bettermike:gdafn bro hw r u,hapy holiday. |
OCstash:me kil thread God forbid. no quote me again o. |
i met her smwere ds yr she ws preachin abt #ijoda she looks vry much lyk a strng guy wt a dark sheds on.i lyk her cuz she open to ppl n she lov her job.#tGif |
*singin*there is notin money cnnnt buy....even na toto money go buy am.pesin no strng then go do maraton tink say na yam.does chinese r lyk machine.they mst hv tore hr toto n yansh thn she land in heaven abi na hell.poverty bad. ajegunle LovePeddler don take over lekki nw adays |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 138 139 140 141 142 143 144 145 146 (of 169 pages)

