Rayblast's Posts
Nairaland Forum › Rayblast's Profile › Rayblast's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 25 pages)
Buhari should deal with criminal law makers ? Nd allow u to move freely in nd out of Aso villa abi ? |
The idea behind d wiring system of d NAS is bad . Compare d first Tv picture quality to d oda two. One dey even show jus Nta24. Is it dat there s no program running ? Even D picture quality is very poor . NAS exposing NTA since 1822!!!!!!! |
I seriously dnt want him to win . Buh d way everything is going , there s no stopping Trump |
Na one person pikin get AL dis names? |
Beta for you |
Oh so there was really a plane charted by Obanikoro frm Lagos to Akure? There was a bullion van? Na ice cream bullion van dey carry? Frm Akure where did d bullion van go? Was there a Fayose in dis whole drama? |
Solo u get mind o. U b presido? àbí na Minister of petroleum u b? I don talk am say u belong buh I don't know where exactly. We dey go Olympics nothing concern u with dat one àbí? |
Oh so they v started there too? |
Hahaha I thought d Opc's were forming d expendables na? Abeg militants make una release our Ọba ó. Cos Opc's ain't going to do nothing. Make d poor king no jus dey suffer for nothing |
Since Buhari is d grandfather of corruption his son gave birth to d baddest guy Eva and dat is you Fayose. |
Ebora of owu. Everywhere u go!!! Only u for Gambia,dis same u nw for Sokoto. |
Aregbesola bàbà àgbà àwo fún fún. D dagbo ru of Osun state |
Pls let's check if al him body parts complete. Cos I don't understand why he was released in d evening. Òru là ṣe ká |
U can still get her pregnant Dino my guy. Don't u blv in miracles? If ur sperm is on d high side count, u can break every menopausal buhaha!!!!! |
Suspended for 90days? U beta cancel ur trip to Nigeria cos Fifa feel say ur coming to 9ja na magomago u dey cum do. Giwa says he ll b d one to receive Fifa president. As wat? Fifa recognizes Pinnick as Nff boss. |
Ambrose al d way |
Gej buh he was never a military man. Where did he get d swagger frm? |
Omo gbàgbé, kai forget dat tin!!!!! AA no gud for body o |
Nigeria na so ó. Part of our culture na use nd dump. We dnt care about our heroes? Our National teams past nd present. Even most of our relationship na d use nd dump culture we dey follow. Make God change us frm d top. Cos we no fit plant tomatoes make we dey expect to harvest rice o |
Onu Produce al d blocks cement woods nail water labourers zinc etc before demolishing my great grand Fada s house ó. |
Avengers make una go sempe. U guys r making things difficult for us in dis Country |
MrDavidson:nd u dey feel say Nigerien problem no b all west African countries problems? |
Buh Mimiko is also a thief. Well, I won't be surprised seeing him defect to Apc. Àwọn olè gbogbo |
He paid himself d salary of his previous administration wey hin no finish. So am not surprised. That was where he started d corruption from |
Am happy for d people of Borno State. We r getting there gradually. God bless Nigeria |
I thought dis guys were sighted in a restaurant eating amala last year? So na our arms money una dey take chop amala abi? |
9million condoms? Is Marathon sex going to b an event in d Olympics? I can't wait to see d winner of event and how d medal looks like. |
Brussel again? Is Brussel nw a home for bad guys? Anyway,wat can i say? |
Possibly d first time he s helping her out on dis. I see friendship. Am sure they r happy doing it together. It also saves time. How do u feel seeing ur wife going thru al d home nd kitchen chores and u sitting nd watching TV? They r our wives nd not slaves. D hardworking ones should b appreciated buh a No to d lazy ones!!!!!! |
Am not surprised. I don go rent ladder for their office sef before. I keep asking myself if dis people really know wat they r doing? Dem go bring bill, current charge 6k na dsame phcn worker go dey tell u say u must not pay all d money jus pay something into dat account. Which kind business b dat? Yeye people, no power supply. Make una no hold d power again make una release am |
E b like say boko haram sef get warehouse for drugs o? Who dey make d supply? How many members of d sect die? Kill dem, reduce their numbers,so that they can repent nd surrender. Good job al forces involved |
I too like u Rvrnd Mbaka , pls stay out of politics . |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 25 pages)