Rayblast's Posts
Nairaland Forum › Rayblast's Profile › Rayblast's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 25 pages)
Nw he is going to show d whole world d certificate of his electricution. Too much of movies i guess |
789million for hajj ? We r just been used by dis people. Person wey no get money to go hajj no go sidon jejely for hin houz ? |
Good news for Nigeria . Everybody should stick to wateva agreement u guys have fg nd d militants . Let s see wat bubu has to offer Nigeria dis tym !!!!! |
Militants everywhere . Buh wait military bombardment in Ogun nd lagos Military go to Niger Delta d main domain of dis militants nd do d needful . These ones in ogun state nd lagos are scrap |
Name any of d ministers who is not a billionaire. Stop dis Nollywood scripted movie abeg |
Is Buhari truly a dullard ? |
NDA avengers high on cheap weed so na dis babalawo nd d goat wey Ovie carry go protect una abi ? Watching u guy on HD before d drones begin work |
Do dis set of rascals know d magnitude of what they ve done ? |
D first pix look more of tentenmo dan joggling . Anyway nice pix |
Mention d governor s name cos an Apc governor will want to strike such a deal wit u |
D first thing el rufai will do is to demolish d oni of ife s palace . E go talk say d palace was not properly sited . D man is a crazy short man |
My broda bubu is just like dat he doesn t appreciate sport . Am afraid our sport is going nowhere wit bubu. If bubu abandon una God will not ok ? Buhu using fighter jets to rescue cattles in Zamfara State since 1822. |
There is a" bu" in Tinubu nd also a "bu" in Buhari . So there s always a connection . Apc progress hw ? Wen we v nt even seen d change ? Ole ni gbogbo yin |
My people go talk say Oruko omo a ma ro omo ." D name wey u give ur pikin must manifest for d life wey d pikin dey live " Trump , Trump , Trump i don t like u buh i don t have a choice cos u r winning d election . |
Na night him take d ride ? Why d resident sef cum go dey stay close to high tension ehn ?? Make una no kill una sef for nothing o |
Na night him take d ride ? Why d residence sef cum go dey stay close to high tension ehn ?? Make una no kill una sef for nothing o |
And Spare u abi ? |
They r selfish |
The 3ministries is making d Fashola grow too much grey hair . The grey hair grows very fast . I wonder how they ll look like at d end of his tenure |
Buh d 3ministries is making d Fashola grow too much grey hair . The grey hair grows very fast . I Wonder how they ll look like at d end of his tenure. |
Asari on point !!!Buh let us dialogue for peace to reign . God bless d Federal republic of Nigeria . |
Why Benue always? Dis herdsmen have special interest in dat state . Anyway d military nd d airforce are doing d needful in Zamfara state. Fighter jets hovering everywhere !!!!! |
Buhari should deal with criminal law makers ? Nd allow u to move freely in nd out of Aso villa abi ? |
The idea behind d wiring system of d NAS is bad . Compare d first Tv picture quality to d oda two. One dey even show jus Nta24. Is it dat there s no program running ? Even D picture quality is very poor . NAS exposing NTA since 1822!!!!!!! |
I seriously dnt want him to win . Buh d way everything is going , there s no stopping Trump |
Na one person pikin get AL dis names? |
Beta for you |
Oh so there was really a plane charted by Obanikoro frm Lagos to Akure? There was a bullion van? Na ice cream bullion van dey carry? Frm Akure where did d bullion van go? Was there a Fayose in dis whole drama? |
Solo u get mind o. U b presido? àbí na Minister of petroleum u b? I don talk am say u belong buh I don't know where exactly. We dey go Olympics nothing concern u with dat one àbí? |
Oh so they v started there too? |
Hahaha I thought d Opc's were forming d expendables na? Abeg militants make una release our Ọba ó. Cos Opc's ain't going to do nothing. Make d poor king no jus dey suffer for nothing |
Since Buhari is d grandfather of corruption his son gave birth to d baddest guy Eva and dat is you Fayose. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 13 14 15 16 17 18 19 20 21 (of 25 pages)
Military go to Niger Delta d main domain of dis militants nd do d needful . These ones in ogun state nd lagos are scrap