Rayblast's Posts
Nairaland Forum › Rayblast's Profile › Rayblast's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 25 pages)
man utd jus troway money Pogba na media hype |
buh u later killed d country na . U should have even allowed it d first tym |
Who is dis Takasufe?? And why u dey bring dis kind offer? |
nothing wey person no go hear o. 90mins after he was shot? Are u trying to tell mi he played his last match frm d everytime he was shot to d time he finally gave up without injury time(added time) ? If yes who were his teammates and against which team? End time report!!!!!!!! |
Idp camp don turn toll gate for Naija .Idp camp is eveywhere in Nigeria so where exactly is dis? God pls bring back peace to our country Nigeria!!! Nice one Austin |
omo ina ni a ran si ina |
In Buhari s voice , ema sa re kabakaba !!!! Wait for us for creeks, we r coming for u. Ko si aye iregbe!!! No b seresere o |
meet who ? How can i meet someone who is faceless? Egungun becareful o!!!!!!!! |
why was Dalung represented by Onu?? Which competition dey go on nw wey pass Olympics presently? What should b more than been with dis players at d crucial moment ?? Anyway he knows he s more of a drunk than a motivator . Dalung is a disaster to sports in Nigeria |
Oluwarose,Oyinkansola,Atinuke,Iya Monija,baba sulu,Grannies London ti ya o.If una delay una go dey meet mi for there o |
how many chibok girls una don kill make we kil dsame number of una members wey dey for our prison. Rip to our girls |
dubemnaija:pls go to zamfara state infact frm d capital Gusau u wil knw dat buhari is more of a Arnold schzwenigger (commando) than a Rowan Atkinson(Mr Bean) NAf frm d air and d military with armoured tanks on d ground |
Buhari which way na ? Naija can adapt to any kind situation sha. Buh bubu awon guys don dey para o!!! |
pls my lovely nd great people of plateau state , does Dalung mean disaster ? If not , na Pito and clorodoro dey high our Minister of sporting minister "lol" "erin pami" "laugh is killing mi" . Sorry mi too make mistake like my honourable minister did . God bless d United States of Nigeria USN |
hmmm wake up from ur sleep pls.. No b very dream dey cum tru . Anyway goodluck |
Dis creatures oh sorry people use d natural air to do most of their businesses. d natural air is limited due to lack of power supply. Instead of Air conditioner mi and u go out to receive fresh air . so d air no reach dem even to fly sef na problem. |
bros r u accusing NFF of witchcraft? Keshi was a big lost to Nigeria . Buh pls let him rest in peace o |
Mikel wetin u dey carry trainers do for there ? |
let s go for d 3points Naija !!!!!!!!!! |
Ojú gbà mí tí fún yín. Where is dat man called Solo?? |
Sorry Buhu, d cloud was so clear wen he was there. Buh as u nd ur bad guys take over d cloud begin dey form. Everywhere cum dark. D rain sef wey cum dey fall na with tornado nd thunderstorms. U guys r really set of crazy people "Apc". In Jonathan s widest dream he never knew we were going to b in a deep shit like dis. Why inviting him to Aso rock I thought u guys were calling him d clueless one!!!! |
Fayose shut up nd fix ur own state. We r suffering in Ekiti State. Wat s it wit u nd Aisha Buhari? Enough of pomo nd corn buying on d street pls |
Our country is confused nd Brazilians r disorganized seeing our representatives |
Nairalanders dey kill demselves cos of buhu nd joha nd both men r winnin nd dinning together . Nice one my president. Both men r matured with dis move i beleive we r going somewhere . Fayose receive sense !!!!!! |
Are these militant trying to cross over to port Novo ? |
Ogun Afonja part 2 |
As wife number wetin ? Political marriage . LET MI STAY AND WATCH . WATS HER RESPONSE GOING TO BE ? |
Cos they r al liars |
Make una no suprise say Fayose go establish church for ekiti wen he is thru as a governor . Ekiti people will still patronise him |
Our power holding company extend reach USA ? |
Hmm if dis is true , it shows dat Buhu doesn t have a forgiven heart . He came back for revenge . Am sure dats diis bubu s agenda . Nothing more |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 12 13 14 15 16 17 18 19 20 (of 25 pages)