Skii's Posts
Nairaland Forum › Skii's Profile › Skii's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 37 pages)
Occielicious.....O.C: Ranoscky: ^^ Lol.Nna make una dey try for the poster na, u think sey e easy to settle down compose this kain epistle? ![]() |
but seriously is that like a phone number? 9544495 ![]() |
Guy I dey feel you jare, keep trying, hang in there, you never know, if the lady tey small and the other guy wey she dey await confirmation no confirm, na she go give u phone call |
GHEN GHEN, THE RETURN OF DON JAZZY!! |
My brother, 1 Peter 3, the whole of the chapter is applicable in this case |
*standing afar off and waving hands* bye bye, safe journey o |
Vikin: The day my guy tried it with me while we were walking to the car, The sound was thunderous, i just smiled and kept a straight face ![]() |
Ah! See dis man o, u no dey fia God? Omo, me I no dey o,,,*running away* No come open thread sey person dey chase you with cane o |
vanila: Miss Cross Rivers winner!!! Gosh!! She has ![]() |
Jenams: sorry dude, ROKIATU is nt Nigerian! She's from JAMAICA, Kingston precisely. CheersNa im d name come be like all dis |
Guy make I give u d scope, She don size u up for her mind see sey, u no reach, so she send u that bible message make you fear small. As per the following day bleep parole na to give u time to think am make u run. But to show her say u ka her scope, just show, tell am sey, u know wetin dey happen, no be sey u fear, or u no fit bleep am, but sey u no be ode and u no dey fear like that. Either way sha, just gree her make she waka comot |
you for come ask NL before you ask her out na? ![]() |
Kai, and I for like join dis gist o, this one wey I dey d mood, but nna, e too long |
Nna, Poster, wahala dey o, na all d kain men wey don come your way so be dis? ![]() |
Brosis, una dey ves o! Sir Ken Robinson says we should stop blaming people born in the information age (20s now) for their attitudes. The internet provides a platform for people of all age groups to express themselves. Relax,,,,,,Deal with it!! |
you see now, when my junior brother ask me to explain "what is the meaning of 'you don't know what you have until you have lost it?' I will say, "go and ask uncle sunboy" |
Before some gehs will read this thread now and go start to dey mess everywhere Biko, ejo, d'allah, no be all men dey gbadun dat kain tin o, and na only if una relationship don tey small, no be sey person wey u just meet which day, u go go begin dey mess inside im face, una go kon come NL begin dey talk sey responsible man no dey again #God dey look una o# with all of una yansh wey Mr Biggs and Tantaliser full well well,,,,shior!! |
is it me, or you are sounding as if you will be doing her a favour? what makes you so sure that you would get her back if you tried? |
Flashaldrin: you're trying too hard to be sexkillz, stop antagonizing every thread you come across. |
e don be for u |
onila:@ Onila, were you taken advantage of? just curious? |
sammirano: omo I no fit shout ooooooooooooooo.I dey tell you |
WOW See all this NL action and I was MIA,,,,kai |
Una nefa marry, una don dey start ![]() |
Ruqaya: Skii-brainlesslike you shay? with your tribal marks,,,,mscheww |
Dyt: wellbut Dyt you are not among them na |
Dyt: ^^ she said MOST men nt ALL sirehen,,, how about this one (most) women are senseLESS,,,, ![]() |
blabber15: Ode!!!^^oshi!!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 14 15 16 17 18 19 20 21 22 (of 37 pages)


