Stats: 3,166,552 members, 7,865,275 topics. Date: Wednesday, 19 June 2024 at 02:58 PM |
Nairaland Forum / Snoopz's Profile / Snoopz's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (of 74 pages)
![]() |
No even bring that level... Wen him dey collect CR who e call?? Abeg if him no fit perform, make he no dey collect money. No wonder he dey trend i hear say him don run Babcock that level too ![]() |
![]() |
Na 33k per month boys dey release statement for? Thing wey be say when nysc pay the last 2 salaries 66k, na that time depression go start for those wry just dey chop and clean mouth ![]() |
![]() |
See the untrained bastard that got into pwer through sdp but is. Now campaigning for APC ![]() |
![]() |
The governors are getting concerned because their monthly allocation don reduce, which means they can't steal because the money has to spent on salaries and infrastructures. Don't pay salaries and watch your political career drown ![]() Funny enough they're not attacking the real place gulping our money POLITICS |
![]() |
Oyetola no just get sense, if you like engage 200 lawyers na only 1 person go talk at a time to defend your stupid lose |
![]() |
I know this is most likely not to happen, but i swear if it happen, i no go mind pay 1m to learn online job paying in dollars 1 Like |
![]() |
She no want honest guy, na Yahoo boys wet go use her pants she dey look for |
![]() |
Na made in china threat be this one.... |
![]() |
All these politicians do is try and suppress info, nbc is not even fining them if the info is fake but because of one mumu code |
![]() |
Lowkey Zack fit dey support obi maybe he Ewan collect from that money inducement from tinubu's camp |
![]() |
I don't trust anything relating to technology innovation coming from this terrorist |
![]() |
When you know no body will ask for your CV after school, nobody go tell you to read hard o 3 Likes 1 Share |
![]() |
Thr embassy there too just dey collect money, nothing nothing |
![]() |
By the time she is 80, her kids go just clock 20 ![]() Nothing like the joy of motherhood |
![]() |
I served in osun, and i can confirm the cost of living there is very low 6 Likes 1 Share |
![]() |
Your trying to discredit other people's information about your sponsor, by trying to paint kashim shettima as the holy cow but you just failed |
![]() |
No wonder she carry am go court, shishi no dey her aza |
![]() |
The rubber stamp president always in the news for the wrong reason |
![]() |
This one that works with money, a whole ag wet be politician no go use him muscle extradite Abba kyari now, na person wry dey abroad him wan bring to naija , so that he can condemn the accused to life imprisonment as the his lordship Ned pleases |
![]() |
With d level of insecurity and corruption, fifa will never consider Nigeria now for 2030 decisions 26 Likes 3 Shares |
![]() |
The only those we see this idiot and that fool adeshina is when they want to defend their evil principal officer |
![]() |
Shameless man, he just portrayed the level of decay in our system using tax payers' money to abuse us right to our face, just like other politicians who have enjoyed the functioning public school system then and sent their children abroad to abroad, then when the come back, they occupy the special departments in the country, with no regards to the other citizens of the country, who are still on strike by the way... Make he forget all those as the speaker of the house of reps bla bla bla. What is done is done |
![]() |
Allegations can't change her account balance, gbolas can do, so why the stress? |
![]() |
OkutaNla: So why did he delete it? |
![]() |
If someone ask me, i will say this is total bullshit in it entirety, so quick to react like ọmọ inside water but not preventive. BTW, where are the pictures/ videos to back up the claim? 1 Like |
![]() |
No be today lastma dey behave like gods, instead of them to ensure smooth flow of traffic, they will rather wait for you to commit a crime and jump on you, no pardon or second chance, na either you bribe Dem or Dem Carry you carry go their office, and Guess what, if your vehicle enter their office ehn, na the whole establishment you go settle o |
![]() |
Fucking racists |
![]() |
We're not talking about past records but competency, tinubu is just too old and sick to rule a sick nigeria, is it tinubu that doesn't know more than cassava and àgbàdo we want to give a sick country to rule? Or the bat that can't hold a flag for 30 secs without shaking like lekki girl with orgasms? Think well bat might be qualified then,but obviously not now that he is already using pampers |
![]() |
Please remove sexy |
![]() |
At 22, she's already a stripper? Oluwa mi o |
![]() |
Gang of thieves, fake life fellas |
![]() |
Asiwaju is just like buhari, they're scared of interviews, na why buhari dey release statements like mumu upandan even the democracy day bla bla bla na pre recorded events, as bat dey so after garri cassava and àgbàdo, nothing dey him head again 2 Likes 1 Share |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) ... (10) (11) (12) (13) (14) (15) (16) (17) (18) (of 74 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 25 |