Snoopz's Posts
Nairaland Forum › Snoopz's Profile › Snoopz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 74 pages)
This man should keep quiet, he will only put more people in trouble. Sokoto state govt is not giving the case a serious attention, make things settle down a little, those animals are still angry that those evil sons were even arrested |
This story no clear, abi na their first set of offspring be that?? |
Nigeria don finish, see senate president Wey don leave him statutory duty to steal money |
Maybe the accountant general didn't settle the right pockets na why Dem dey drag am like this, govt officials dey steal billions and efcc go say they've recovered a certain amount without disclosing the public servant's name. Good riddance |
Real life games dey cut sef, you get kind dey go stake for virtual ![]() |
Good gesture, obviously nigga doesn't need the 33k others can't wait to receive at the end of the month, and Nigerians with funny names, wealth no get money bayi na person dey dash wealth money ![]() |
Resorts dey lag well well, wth is a primary school child doing with swimming lesson especially when the life guard is obviously not aware of the situation that kids tends to be funny sometimes, that school and swimming pool management just wasted that nigga's life |
Check the sponsor of those coalition groups purchasing forms for the likes of adeshina, Godwin and Jonathan, I'm sure it will link back to the apc, na just way of laundering money in front of the efcc, you can't just drop 100m and the person you're doing it for is not even aware or interested |
Everybody just dey pack money |
Yorubas dey say ti Isu eni ba jina, se ni a n fi owo bo... You're in Nigeria and you're doing that kind of thing? Na everybody you think say like you? |
This one just dey waste jet a1 fuel on something that won't be fruitful |
Don't be deceived by this endorsement of a thing, until the end of the primaries if tinubu emerges, this endorsement fit be Bobo to get to drop whatever he has brought to be shared |
Suddenly all the aspirants has the knowledge on how to save Nigeria, isn't that wonderful |
Anytime i dey visit my sis for jendor, na early in the morning I dey commot o because if that traffic from along hold you for afternoon ehn, you go hate your sef o |
He deserves a posthumous award caz he died in active service. Onishina |
Judge say make Dem change kanu's clothe from gucci , but corrections boss Nahin own oga |
She goddamn thicc, bodyguard sabi better thing can't blame him |
If anything sup for Nigeria now, na our tax money Dem go use run away |
Instead of bubu to appoint a young general to the dg post, he dey appoint old man Wey no go dey active. Na him retirement plan be that |
7 years already and you can't even influence your principal officer to make nigeria better, you sabi how many wicked records your govt don set? |
Boost kogi economy, pay salaries and not percentage, arrears, Pensions and gratuity as at when due before you come and talk about Nigeria |
Na money dey give this confidence oloun |
Instead of talking to the wicked ones, To desist from evil, he dey tell parents to tell their children not to talk. We all know El rufai na evil |
Delegates dey enjoy o, cash almost all the time after meeting |
64/2gb? Una dey ment |
Tambuwal that can't manage the religious crisis in sokoto is the one that wants to unify a country filled with heterogeneous society? I dey smile |
Hell fire candidates |
Pampers nigga is hell bent on sucking Nigeria ![]() |
When ever you see top source claiming anonymity, na lie, avoid such news |
Puskas:I support you, make all us dey our dey |
If them choose you, first thing to do na to go kitchen just pick your bed and go to the kitchen, you go win |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 16 17 18 19 20 21 22 23 24 (of 74 pages)
