Snoopz's Posts
Nairaland Forum › Snoopz's Profile › Snoopz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 74 pages)
blazingblender:You can't blame him for doing his job, everybody voted him not few people |
See clean skin naw |
Goan drink action bitters or odogwu, I'm sure you go last longer than your recent Cummings |
squash47:Not this kind of leaving, the op meant leaving for good/greener pasture |
23, and after service. Once you finish school and you're in your ppa start looking for work to do , if you no get work, once that 66k final salary enter from nysc , na dat time you go know say Nigeria no be your mate |
Too much speed no good, there are lot of people who have survived bursted tyres while on motion... May their souls rest in peace |
One thing baba is good at is at reacting and condemning, and adeshina's work is to lie and release statements on behalf of bubu that prolly doesn't even know what is happening in Lagos |
I don dey suspect rccg since them create the politics department sometimes ago. Make Dem no mix politics and religion by saying what is not true o |
If you've been scammed before, you go Sabi say bank freezing account na the first step of calming investors while the scammer is planning on withdrawal, transfer and how to run away |
Of all the universities in Kaduna, Kaduna is already a failed state rufai just dey collect cool money |
In this Nigeria you dey call people to help you count money? I no wan hear story tomorrow o |
After sitting in Abuja for 4 yrs tenure don almost finish, suddenly you remember your people... I don't know how hard this thing is, get to the Chambers secure contracts for your constituency, and excute them, even if you steal use sense but if you can't even go to your constituency after four years without your constituents stoning you, then you no wise o. Maybe na becos i never reach there Sha |
Afterall na 2 way street |
If tinubu that is recuperating in UK can emerge as the apc candidate, we don enter am Be that, tinubu go dey rule from UK ni. se buhari still dey come back once in a while |
F*ck... As we go out to find something to eat and put on our table, maybe we no meet what will eat us (chief commander Ebenezer obey) |
E no kuku concern me, I trust my students, they won't resume on Wednesday na sunday |
Na when person pay we go Sabi who serious |
Info confirm say yesterday day no be small |
A country with no law, imagine a governor that is struggling to pay salaries in his own jurisdiction, is getting a form of 100m |
Purchasing power don spoil o , make una no dey even try compare say that year is diff from this year |
Govt of ole |
That means recent arrests don dey point fingers to people at the top |
The way they assassinate people in that part of the country dey suprise me, once a politician is misbehaving, next thing na to drop am |
He don dey ok na, na why he dey chop upandan,after over 15 yrs with children from the first marriage, you dey marry again, we men sef i tire |
When you go and get a house and you're looking at those cracks on the wall runaway, if rain fall na there e dey reach |
CountVersailles:Na your wahala be that o comparing upandan, David Cameron former British prime minister na Aston villa fan wey dey go watch their ball when he dey free, even Putin dey watch zenith once ina while at the stadium, Obama sef dey find time go watch westham. As if they're not humans |
I like it Because it's indigenous, but floating switch don dey wey fit do all these functions |
Source wey no get name, manufacturing news |
This one too just dey cashout out like minister for police, useless people with useless portfolio |
Lol, bubu dey fight corruption before? |
There is no way a politician that is not corrupt can afford that price, Reno was saying even the VP salary na 12m per year, ministers, 6m per year, las las na yahoo govt we get |
She wanted to scam the young man, but the young man na agba scammer ![]() Nice one |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 19 20 21 22 23 24 25 26 27 (of 74 pages)
