Snoopz's Posts
Nairaland Forum › Snoopz's Profile › Snoopz's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 74 pages)
If you can afford a house on the island that wont gulp quarter of your salary, move. Naso people dey progress, the better it gets the harder it's |
You know what, let's switch positions |
Until APC conducts it presidential primaries, anything can happen, I'm sure that is why APC changed presidential primaries date to accommodate new parameters |
Arrest agent, that is why he was employed for cases like this |
sleep during the day esp in the afternoon-evening and when you get to your place of work after sitting for 1hr, stand up and move around for like 3-5mins |
Imagine reappointing person wey don retire back to his position, those ones wet be directors wet don dey eye that position nko? Maybe na the directors sef file petition to efcc who knows ![]() |
This guy nearly ended APC with him mouth , make him dey enjoy the money he don steal |
Make okorocha defect to APC and watch him trial dismissed, orji kalu can explain better |
They want to know who pdp will field |
Aunty pls take of your self first of all |
Once You're black, thick you con get front and back, you own me ![]() |
Idiot, Instead of securing a water tight case that the judge won't even have choice than to convict, they will go and arrest someone with out enough evidence thereby making the job harder to do, the suspected person sef go don Sabi say Dem don dey monitor am but no substantial evidence to convict him, all the suspect has to do is cover his tracks naso he go free for life |
No be apc? Probably the candidates don dey receive offers to step down or agree to consensus but Dem no wan gree ![]() |
ArmaniUhuru:And that is the best, people here want to him To be living the life he can't afford just to please them imagine one dey say na 2004 him go buy, make he go buy AMG or gl latest version make maintenance zero him account? This guy is too street make him dey fake life, him just dey cut him coat according to him size ni |
The way politicians are being killed in that part of the country is alarming esp the assassins wry go just shoot person inside him own car, na to Dey behead now |
FERNANDEZISBACK:Not that God doesn't exist but the bible also said blessing on the servant wey use sense do am... Imminent danger dey, so why test God on something you could have easily avoided? |
All the kings just dey support All the candidates wry come meet Dem becos of Ghana must go. Smart move if I must say |
And this guy participated in the just concluded fasting... praying to who exactly ![]() |
If he gave some people the hardcopy, ask you self what have I done wrong? |
Well that could have been your Last action on Earth |
So this is news? Jokers |
Zonefree:This is not merited favor, if the sender follow up the money, you account number don receive the money, if You spend the money you go vomit am don't pretend to be wise when you're actually foolish |
Wetin this small boys wan buy Wey Dem dey scam people of 1.3b for God sake? |
Dss operatives that millions was spent to train them were overpowered by mobs as if there were not going to prepare accordingly with the situation they're going into... Tambuwal try another one |
If you die in active service trying to satisfy a hole na your wahala be that o |
Na by force to swim? Den swim at night, hotels dey open their swimming pool at night |
Dem tie cloth for your face or Dem hit you charm before you buy am? |
If not greediness ehn them suspend the basket ball in Nigeria and the factions never come together to solve the tussle issue |
Na quacks plenty pass here o, Abeeg go another hospital |
A person Wey dey in his 30? Why you start dey carry him bag in the first place? Na you set the thing in motion o, no wonder him friend say no make you worry. At that age even if you he my boss i no fit dey carry your bag, it's something a boss if in his 30s can handle comfortably without discomfort, but you don start am na to finish am remain, no stop o before your oga go misunderstand am as disrespect and Your boss fit make your remaining service hot |
No wonder she gave him a hard time, person Wey flat front and back, nigga no see anything cushion as he dey go and come ![]() |
E be like say na the friendly snake( if there is even anything like that) Dem dey carry upandan, the senior ones dey inside glass ![]() Boss hide your face wella o, your village aunt fit dey nairaland ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 15 16 17 18 19 20 21 22 23 (of 74 pages)