Streetmovement's Posts
Nairaland Forum › Streetmovement's Profile › Streetmovement's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 144 pages)
Wotoporiously speakingCongratulations to them |
Wotoporiously speakingI did end of the year sacrifice |
Wotoporiously speakingI hope say he go reach the people wey dey affected |
Wotoporiously speakingHow do you sit on a table with someone or people you just met for the first time and have a drink you didn't open with your own hands or wasn't present when it was being opened? Shows your carefree and never vigilant, next time don't try that even at home, if not you're gonna be a goner, thank your stars it would have been worse than rape. Make una dey try use una head, it's not all about wig, iphones and flashy cars or smiling sheeplessly and missing out on important details. |
Wotoporiously speaking ![]() |
ireke:Wotoporiously speakingBelieve ![]() |
Prettygirl200:Wotoporiously speakingIndomie and egg crew don drop quote You're as useless as the "P" in psychology Better tell me how much you collect for a night I might just help you out this Christmas make hunger no finish you, las las na one okada man for my street go Bleep you. How much have you made from different dicks this year, put them all together you're still a broke bitch, Get the Bleep out of my face... You think say I dey come here come form? I drop my shit and impact sense into people that need it so they don't Bleep up unnecessarily, broke ass bitch like you be forming woke, ofcourse why would you see anything bad in what happen to the Op He sure me die say you follow for the people wey follow scam the Op discharge, na why you dey come here come rant like ashawo wey miss her period, I can spot a comment from a hook up pussy when I see one, no worry them go soon use you do ritual, Na small time remain mumu. See person wey dey share cloth with her fellow hookup sisters dey follow me dey cap careless. If you know wetin good for you better avoid me on this forum. |
Wotoporiously speakingArsenal go collect today |
Wotoporiously speakingMake he go chop money |
Wotoporiously speakingAll these white racist them too dey like pick on people wey them know say no get hand and mouth, have never seen a white racist approach someone in the form of Dwayne Johnson a.k.a The rock, Bunch of scared cows. God Abeg I take God name beg you anyday wey I cross over to the west or wherever no allow make this white motherfuckas come near me with that racist shit cuz I'll punch the living daylight out of somebody's soft white face |
EvilRampage:Wotoporiously speakingIf he no pain you then why you bring am here... tactics or no tactics una need game up if not he go dey happen everytime, una even get luck sef those girls even try, you never jam the ones wey dey chop with Lucifer....dey play o, just dey play ![]() |
EvilRampage:Wotoporiously speakingYou dey cap nonsense So you wan tell me say anybody fit just come sit down with you and you no go ask why because you wan form innocent fellow..accept your Bleep up so that next time you can do better, no allow make anybody use your head irrespective of the gender. See as breast and yansh just confuse una chop and clean mouth, okay tell me how you dey feel now wey you don pay for wetin you no buy, Do you still feel the same way you felt when those bannies come sit with una? You no even need answer cuz you know the answer already Go and Bleep up no more |
Wotoporiously speakingThis December people wey no get money dey target people wey get money, January has a way of making everybody feel the same even though it's a lie. |
ireke:Wotoporiously speakingLol Which means you're half SIMP, half Redpiller ![]() But on a serious note, Op and him Nigga's Dem Bleep up |
Wotoporiously speakingHmmm |
Wotoporiously speakingWhy the thing come dey pain una like this... |
Wotoporiously speakingThis is worse |
Wotoporiously speakingOp, allow the guy that wants to buy the car to choose the type of car he wants, it's not your money and it's neither your choice. Una too dey show una self for this forum ![]() |
Wotoporiously speakingA threat about virgins but all am seeing here are upcoming evening newspapers with wreckless abandon pussies ![]() Can you guys give room for the virgins in the house to speak? If they're any ![]() Please let's hear from the virgins the floor is open |
ireke:Wotoporiously speakingHahahahaha, right from the headquarters of SIMPS association I must confess you've spoken well like a true SIMP ![]() Abeg make una Sabi the kind people wey una dey employ for una company, so they don't end tarnishing the already tarnished image of the company. |
Wotoporiously speakingNawa o, which kind wahala be this one again He dey like na to log out nairaland comeback later o |
Wotoporiously speakingYour relationship with God is not in the building of the church, or in the pastors but in your heart of hearts It's better to have a personal relationship with God than have an open relationship with the church and the pastor. They're various ways to worship God as long as it's genuine and in accordance with the spirit and heart, the church was build to accommodate believers of God, his teachers and teachings, who come together to assemble, worship and praise God and also it's written in the bible that "where two or three are gathered my presence is there. We're the church and the church is us. , |
Wotoporiously speakingThis is very senseless |
Wotoporiously speakingAnd una no ask them who them be? Wetin Dem dey find for una table? If na guyman now una for don start to dey show una self anyhow, dey show class wey nothing come out ..mtcheeeww Bloody SIMPS ![]() Serves you right Next time use your upper ![]() |
Wotoporiously speakingThis doctor no well I swear ![]() |
Wotoporiously speakingHmmm |
Wotoporiously speakingThe extent that gender will go to deliver wickedness cannot be calculated even by the world best calculator on earth. You get mind go commot person corpse...Tueh .... |
SPAMBOX7:Wotoporiously SpeakingOn God they never learn |
TastyFriedPussy:Wotoporiously speakingWhat the Bleep, are you mad or just doing it for clout?....I assure you when the new naira notes are in my possession I will give you some to go and buy Sense cuz it's like you don't have none. You sound like a family member though but still a fool |
4ward4:Wotoporiously speakingLol no wam, E klear ![]() |
Wotoporiously speakingSometimes I wished I didn't click on some news, would have been better that way |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 144 pages)
speaking
