Romance › Re: Low Self Esteem By Average Looking Girls by Sundrus: 12:08am On Nov 16, 2020 |
Oga na human thing in general. |
Romance › Re: Who Is A Boss Lady by Sundrus: 1:12pm On Nov 15, 2020 |
 them dey very few for 9ja |
Romance › Re: Nairalanders Please I Need Your Advice by Sundrus: 1:10pm On Nov 15, 2020 |
TheGodlessGod: things hard for my parents side you no go understand things no fit just hard for ur whole family na...u suppose get uncle or aunties wey u fit go hustle for their side. E good make people learn how to hustle to make money. |
Romance › Re: Nairalanders Please I Need Your Advice by Sundrus: 1:03pm On Nov 15, 2020 |
U be orphan?  |
Romance › Re: What Should A Guy Do After Catching His Girlfriend With Another Man? (Pix) by Sundrus: 12:32pm On Nov 15, 2020 |
She only show u say she be olosho...why waste ur energy to beat her. Quietly free her from ur life oh. No time to waste with substandard humans. |
Sports › Re: Sierra Leone: We Would Pity Super Eagles By Allowing Them Score One Goal by Sundrus: 12:30pm On Nov 15, 2020 |
 those mumu 9ja players deserve this ridicule |
Romance › Re: Guys, We Need To Stop Enabling Women. by Sundrus: 12:23pm On Nov 15, 2020 |
Na the pussymonger men i blame oh. U think say most of these girls no know who be maga & who no be maga. If u be guy & u get better principles, u no go ever fall for such cheap girls. |
Nairaland General › Re: Why Are Nigerians So Corrupt? by Sundrus: 11:48am On Nov 15, 2020 |
 i pity for those people way still get hope say this country go better. E go good make we start to dey look inwards to find out say no hope for this country. Country wey 98% of the citizens dey corrupt, how u expect am to dey better. |
Romance › Re: Ladies Only by Sundrus: 8:37am On Nov 15, 2020 |
|
Romance › Re: Ladies Only by Sundrus: 7:03am On Nov 15, 2020 |
|
Romance › Re: Dey There Dey Sub To Beg People For 2k Online by Sundrus: 5:03am On Nov 15, 2020 |
 no matter the amount of money way u give lazy person, e no go ever fit spend the money well. Natural curse dey placed on lazy people head. |
|
|
Romance › Re: Why Does "Visit Me" Sound Like Sex To Many Girls?!! by Sundrus: 4:40am On Nov 15, 2020 |
Bcuz na wetin many girls don experience for 9ja. Most 9ja guys too dey mumu when e comes to sex. Them dey always behave as if their lives depend on the towtow. No self control, no self respect, no integrity, no principle, no nothing....just zombies with everlasting erections. |
Romance › Re: How CRAZY was/is your Ex? by Sundrus: 11:33am On Nov 14, 2020 |
|
Romance › Re: by Sundrus: 11:14am On Nov 14, 2020 |
If only u know how people like shortcuts, especially women, u no go ask this kind question again. |
Romance › Re: How CRAZY was/is your Ex? by Sundrus: 11:12am On Nov 14, 2020 |
My own say she no go marry since i no wan marry her. All she want na make i impregnate her. Say she need my child. People funny sha  |
Crime › Re: Robbery Yesterday Night At Ikeja by Sundrus: 9:40am On Nov 14, 2020 |
Lucrativress: Guess they'll just leave it Nigeria is not a working Country Going to the Police would have been a solace if it was,no wahala sha,thank God they weren't hurt yeah thank God. |
Crime › Re: Robbery Yesterday Night At Ikeja by Sundrus: 9:01am On Nov 14, 2020 |
Lucrativress: If there was a good tracker now,all these things would have been easy. I don't think they want to go to the Police at this time,the protest issue and all. OK so una wan do the detective work unaselves. |
Crime › Re: Robbery Yesterday Night At Ikeja by Sundrus: 8:53am On Nov 14, 2020 |
Lucrativress: In Nigeria? I don't know why I'm already feeling like this is,OYO yes na...abi them never resume work bcuz of the protest  |
Romance › Re: Watch What You Say At First When U See A Lady You Want, Dont Be Flattering! by Sundrus: 8:49am On Nov 14, 2020 |
Tell them oh. Pussyniggaz na their signature be that. |
Crime › Re: Robbery Yesterday Night At Ikeja by Sundrus: 8:43am On Nov 14, 2020 |
Lucrativress: Thank you you hear He should have done Jet Li or James Bond abi then they'll now vex and use the sharp lebe to harm them  the guy fall hand jhor. & na just two mumu guys way carry knife. Anyways sha, Make them Go police station. State CID fit help their matter. |
Crime › Re: Robbery Yesterday Night At Ikeja by Sundrus: 8:28am On Nov 14, 2020 |
Them rob the guy & the girl with knife  which kind weak men we get nowadays sef. |
Crime › Re: Lawyers In The House, Am I Guilty Of Rape In This Situation? by Sundrus: 8:21am On Nov 14, 2020 |
popsy2: My argument is in order. It matters not, whether the man was drunk during the act. It is a non-issue. The crime of rape is to protect women, who are considered the vulnerable gender. Once it is established that the woman was under the influence of alcohol or any substance, the man will be knocked for it. It may sound illogical to you, but that's the law. why she no report the incident after the alcohol clear from her eyes the next day  . case no dey there abeg. |
Romance › Re: RE: My Girlfriend Still Gets Help From Her Ex by Sundrus: 7:51am On Nov 14, 2020 |
Bodyodour: how did it end? the olosho use juju & thugs take fucck the guy up... The sickness way worry the guy no get part2...  |
Crime › Re: Lawyers In The House, Am I Guilty Of Rape In This Situation? by Sundrus: 7:46am On Nov 14, 2020 |
Go get ur lawyer Oga...that one no be rape. If she try that nonsense stunt, make sure u sue her for libel. Until them start to prosecute & convict them for false rape accusations their head no go ever correct. Nonsense. |
Romance › Re: Why Are Most Yoruba Men So Heartless? by Sundrus: 6:46am On Nov 14, 2020 |
Make i first yawn.... My advice to u madam na say u need to stop to dey place too much high expectation to any man wey come woo u, bcuz 85% of these men na fucckboyz.
E fit be say na karma dey worry u now, cuz u fit don reject the right man wey truly need u long before now due to one yeye reason or the other. E dey funny me when ladies way no sabi woo men of their choice go dey too finicky. |
Romance › Re: RE: My Girlfriend Still Gets Help From Her Ex by Sundrus: 11:51pm On Nov 13, 2020 |
Chai! Na wa oh. That ur so called girlfriend just hold ur mumu button dey use am do pingpong.  Ode meet agbaya. This ur situation remind me of one of one guy wet i know wey him olosho girlfriend dey sponsor him business....the story no end well sha |
Romance › Re: What's This About Stereotype (tribal Behavior) In Relationships by Sundrus: 10:42pm On Nov 13, 2020 |
People still dey use Blackberry  ...Bros e be like say love no favour u for now.. My advice be say, u need to chill. Wetin u dey find for sokoto fit dey ur shokoto. This life dey very mysterious & e dey work beyond our comprehension, no matter how smart we think say we dey. |
Romance › Re: Traits a man should observe in a woman when considering commitment by Sundrus: 8:03pm On Nov 13, 2020 |
philosophy25: Wow. Dis exactly wats happening in my current relationship wit ma girl.. She actually chooses me ryt frm wen she saw me back den in nysc camp.. Am telling u guys up to dis day, she was so submitted n treated me like a king.. She actually calls me king treat her well u go enjoy more of her. The thing be say na human thing, no be gender thing. Once humans dey deeply inlove with u. Them fit do anything for ur sake. I don get my own first hand share for this love syndrome from different ladies....  |
Car Talk › Re: Governor Sanwo-Olu Unveils First Electric Car In Nigeria (Photos, Video) by Sundrus: 6:19pm On Nov 13, 2020 |
kilonshele101: please read the post again.
don't you see where he said charging points will be created across the city.
meaning even if you don't have light and you can't afford to buy a generator. you can always go to the charging point where there's going to be constant light to charge.
of course people are going to be paying but it will reduce the over dependent on oil price by motorists.
even if you're going to be using generator, instead of buying fuel for both your car and gen. you will only be buying for generator. then use your generator to charge your car and for other things.
this will lead to relatively decrease in demand for petrol which will force the market to reduce the Price.
economics101
sometimes always try to look at the big picture..playing devil's advocate all the time won't do any good suffering & smiling no dey tire una.tufiakwa  |
Car Talk › Re: Governor Sanwo-Olu Unveils First Electric Car In Nigeria (Photos, Video) by Sundrus: 5:35pm On Nov 13, 2020 |
country wey no get light wan use electric cars. Yeye people with misplaced priorities. |