Romance › Re: Is It Possible To Sleep With A Lady Countless Times & Still Not Catch Feelings? by Sundrus: 6:00pm On Nov 24, 2020 |
Blakjewelry: but how come those that come with the no feelings end up telling you I love and want you to do same when it was supposed to be game na psychological thing na... Humans beings dey drawn to challenge. When she don observe say ur game tight pass her own, she go wan win u over by all means, then she go come dey get soft spot for u. She no go even know when she go tell u say she love u sef. Funny life  |
Romance › Re: Do Guys Really Love Their Mum's As Much As They Say They Do by Sundrus: 5:52pm On Nov 24, 2020 |
Guys wey their mothers train well no dey spend carelessly & recklessly for women. Karma dey always wait for us for future. Our actions dey always get repercussions. Parents wey dey mumu mostly dey give birth to foolish children. Na very few u go see say maybe one out of the five children get small sense due to some factors. |
Romance › Re: Is It Possible To Sleep With A Lady Countless Times & Still Not Catch Feelings? by Sundrus: 5:35pm On Nov 24, 2020 |
 yes na...e get some olosho wey u go meet, na she go tell u make u no catch any mumu feelings towards her, bcuz her game tight. As a guy man, u need to check urself before u wreck urself. |
Romance › Re: Guys How Do You Deal With A Girlfriend That Is Overly Demanding Financially by Sundrus: 5:29pm On Nov 24, 2020 |
jaelz: Omo Odogwu but I love this girl wella o no let that kind love fool u oh. Sometimes the things wey we dey think say na love na just misguided feelings. If ur woman love no strong pass u own, just ghost her, no time. Wise women know how to build their relationships. Na only the foolish ones dey turn to liabilities & sextools. |
Romance › Re: Guys How Do You Deal With A Girlfriend That Is Overly Demanding Financially by Sundrus: 5:21pm On Nov 24, 2020 |
Any liability wey come as friend or girlfriend...dump am. I repeat, dump their sorry asss. |
Romance › Re: She Can Only Chat With Me But Won't Call Me by Sundrus: 6:19pm On Nov 23, 2020 |
U already dey see the writing clearly on the wall u still dey ask mumu question. |
Romance › Re: 3 Somes by Sundrus: 3:25pm On Nov 23, 2020 |
Heavenly  |
Celebrities › Re: Don Jazzy To Celebrate 38th Birthday With 20 Fans by Sundrus: 3:24pm On Nov 23, 2020 |
Happy buy day don babaJ  |
Family › Re: Is It Ok For A Man To Stop Is Wife From Work? by Sundrus: 11:37am On Nov 23, 2020 |
No...I no need liability as wife oh |
Romance › Re: A Man Who Forgives His Wife/girlfriend For Cheating, Is He Strong Or Weak? by Sundrus: 10:15am On Nov 23, 2020 |
Strong... |
Romance › Re: Stop Complaining by Sundrus: 10:10am On Nov 23, 2020 |
|
Romance › Re: The Hypocricy Of Nigerian Men On The Topic Of Make-up. by Sundrus: 2:01am On Nov 23, 2020 |
 some fine ones done use the make-up spoil their natural beauty. Especially those one with artificial eye lashes, wey go make them look like olosho raised to power ^100 |
Romance › Re: Be Selfish, Stop Being Anybody’s Backbone – Nigerian Lady Tells Women by Sundrus: 1:51am On Nov 23, 2020 |
Story, myopic advice. Some of them go come talk nonsense publicly just to chase clout, then go back go do otherwise. Yeye fifo |
Food › Re: This Food Will Never Be Ur Portion In Jesus Name. by Sundrus: 1:42am On Nov 23, 2020 |
Mugu |
Christianity Etc › Re: Why Christians Who Are Not Virgins Should Not Seek To Marry Virgins by Sundrus: 2:03pm On Nov 22, 2020 |
jesusjnr2020: But I no ask you for am, so make you also try read the one wey I give you wet also be part of my topic. u ask question..na the answer i give u for that passage. End of story. |
Romance › Re: We Can Have Sex After We Marry. Na You Go Tire. by Sundrus: 10:49am On Nov 22, 2020 |
|
Christianity Etc › Re: Why Christians Who Are Not Virgins Should Not Seek To Marry Virgins by Sundrus: 9:24am On Nov 22, 2020 |
jesusjnr2020: lol!
I just did a similar thing to what you did, so you should also ask yourself the same question. that passage na part of ur topic. Try read am. |
Celebrities › Re: "The God That Did My Own Will Do Yours Too" - Lady Says As He Enter Aeroplane by Sundrus: 8:56am On Nov 22, 2020 |
longetivity: just say Amen say amen to stupidity abi...mr man, continue dey say amen, i no stop u. |
Celebrities › Re: "The God That Did My Own Will Do Yours Too" - Lady Says As He Enter Aeroplane by Sundrus: 8:48am On Nov 22, 2020 |
 see achievement. Poverty na state of mind sha |
Romance › Re: This Morning I Was F.ucking Embarrassed by Sundrus: 8:43am On Nov 22, 2020 |
zexy2030: Na ur type dey carry camera phone to use me do blog. I just pray I don't find myself online today. I 4 make headline. for every disappointment, blessings join am. Even though na u disappoint urself.  |
Christianity Etc › Re: Why Christians Who Are Not Virgins Should Not Seek To Marry Virgins by Sundrus: 8:41am On Nov 22, 2020 |
|
Romance › Re: I Don't Feel A Thing With Condom by Sundrus: 8:40am On Nov 22, 2020 |
Rawdigger  go meet doctors or pharmacist, them go help u prescribe drugs wey go help flush ur system after u go raw. |
Romance › Re: This Morning I Was F.ucking Embarrassed by Sundrus: 8:33am On Nov 22, 2020 |
 some ladies like small diccks. Atleast u don help some of them get perfect fantasy today. |
Romance › Re: My Girlfriend Likes Posting Pictures Of Random Guys On Social Media. by Sundrus: 8:19am On Nov 22, 2020 |
Girls sabi play gullible men eeeh... |
Romance › Re: Imo Men Are The Most Goodlooking - True Or False? by Sundrus: 8:16am On Nov 22, 2020 |
All this una clout chasing sef. Wey ur proof?  |
Romance › Re: MGTOW !!! Get In Here !!! by Sundrus: 8:11am On Nov 22, 2020 |
|
Christianity Etc › Re: Why Christians Who Are Not Virgins Should Not Seek To Marry Virgins by Sundrus: 7:56am On Nov 22, 2020 |
Go read Exodus 22:16-17 |
Romance › Re: by Sundrus: 7:29pm On Nov 21, 2020 |
 wahala don wear gstring |
Romance › Re: How Does A White Girl Pussy Taste Like by Sundrus: 7:26pm On Nov 21, 2020 |
Go look for albino bang...those ones still white. |
Travel › Re: Video: Stranded Abuja-kaduna Passengers Lament As Train Breaks Down by Sundrus: 10:51am On Nov 21, 2020 |
 joke of a country |
Romance › Re: Can A Prostitute Become A Better Wife In The Future? by Sundrus: 9:15am On Nov 21, 2020 |
If only the olosho fit discover herself. if she fit discover herself, she not fit ever stoop low to dey do prostitution. U no fit dey fucck around for money & still become good mother & good wife. E no possible. |
|