Politics › Re: Rotimi Amaechi Says We All Will Be On The Run The Day The Poor Hits The Streets by Sundrus: 5:27pm On Nov 13, 2020 |
That time don dey near. |
Romance › Re: No Amount Of Money Will Make Me Go Through Pregnancy Again by Sundrus: 4:30pm On Nov 13, 2020 |
Casalindal: Well yes. More like, reason it’s always advisable to marry someone who is exposed and not illiterate. We are your typical urban couple ok good for u.  |
Romance › Re: No Amount Of Money Will Make Me Go Through Pregnancy Again by Sundrus: 4:25pm On Nov 13, 2020 |
Casalindal: Yes and we both have been on a deep talk about our options. I just can’t go through that stress, the last one was exhausting to be frank so ur husband agree say u no go carry belle for am again after one pikin? |
Romance › Re: No Amount Of Money Will Make Me Go Through Pregnancy Again by Sundrus: 4:22pm On Nov 13, 2020 |
So u want make another woman come carry ur responsibility abi. Na u & ur husband suppose to decide that one. |
Romance › Re: Do Ladies Consider Themselves "Being Too Broke" For A Relationship? by Sundrus: 4:04pm On Nov 13, 2020 |
Funny thing be say na the foolish ones they jump enter relationship carelessly. People wey no understand themselves go dey find perfect partners. |
|
|
|
Romance › Re: Ignore this thread by Sundrus: 1:49pm On Nov 13, 2020 |
If u no dey desperate dey find wetin dey under her skirt u no go beg her for her number na. All these Bleep boyz sef, una wahala too much. |
Romance › Re: I Hate White People. Im So Racism by Sundrus: 1:44pm On Nov 13, 2020 |
So many kolorado patients full this nairaland ooh  |
Romance › Re: Traits a man should observe in a woman when considering commitment by Sundrus: 7:36am On Nov 13, 2020 |
Na very few ladies i don meet with such attributes....the truth be say, once woman really love u, she fit do anything for u. U go be like her God...but most mumu men no dey appreciate such love. |
Romance › Re: What's The Big Deal About Gossip? by Sundrus: 12:11pm On Nov 12, 2020 |
 this OP na typical gossip oh. She carry A¹ for gossip matter. |
Romance › Re: You Meet A Pastor Doing This To Your Own Mother, What Will You Do? (Photos) by Sundrus: 8:03am On Nov 12, 2020 |
Africans don suffer well well.... Some mumu go say na things of the spirit be that.  |
Romance › Re: My Mum Always Stares At My Husband As If She Wants To Sleep With Him by Sundrus: 7:59am On Nov 12, 2020 |
All these mumu fictional stories...yeye |
Nairaland General › Re: Tension In Lagos As Notorious Gang Leader Promise To Kill Sanwo-olu by Sundrus: 7:28am On Nov 12, 2020 |
The guy, sanwo-olu, & the OP no well. Yeye people. |
Celebrities › Re: 'Sit With Women Who Are Winning. They Exude Awe-Inspiring Energy' - Jim Iyke by Sundrus: 7:24am On Nov 12, 2020 |
 e be like say nowadays people no dey fit inspire themselves. |
Romance › Re: I Need A Mature Woman To Marry by Sundrus: 7:22am On Nov 12, 2020 |
 u still dey dream Oga. When u wake up, u go know say no be woman u actually need. |
Properties › Re: Brand New Lenovo Laptop For Sale by Sundrus: 7:16am On Nov 12, 2020 |
naijadrivablog: Write the configuration well.
Which one is 128HDD 4GB ram, SSD? (hello! SSD what )  na lazy seller |
Food › Re: Yummy Fruit Salad by Sundrus: 7:20pm On Nov 11, 2020 |
|
Romance › Re: How Married Men And Co Are Spoiling Things Nowadays. by Sundrus: 4:55pm On Nov 11, 2020 |
Na ur society wey dey worship wealth & affluence cause am. Blame ur society way don troway moral value inside dustbin. |
Romance › Re: She Has Reduced The Money She Asked me From 70k To 50k by Sundrus: 4:50pm On Nov 11, 2020 |
When una dey chase them like hegoats why them no go dey demand money from una carelessly.  |
Romance › Re: In A Dilemma by Sundrus: 3:25pm On Nov 11, 2020 |
Wait make she reach eighteen before u chop her kpekus. Go brothel go cure ur konjee. |
Romance › Re: I Was Called A Prostitute At Federal Secretariat Abuja by Sundrus: 2:11pm On Nov 11, 2020 |
Casalindal: I stood there for a second and all I could feel was pity and disappointment for this men. But hey, you could smell their cheap perfume from afar lol..... well walk as a queen that I was and I was so unbothered and could careless that level of stupidity.
On a normal day I would not have tolerated you guys, as I don’t have threshold for stupidity. Today was not the day. Long story short that prostitute you called got her contract sign and issued. Is God not beautiful?? If e no bother u, u for no talk about am na As for ur contract signing, Congratulations  |
Romance › Re: How Do You Prefer Having Sex In The Dark Or With The Light On? by Sundrus: 11:22am On Nov 11, 2020 |
I need to see the kpekus well before i penetrate oh. I dey like clean kpekus. Some kpekus na eyesore. |
Romance › Re: 'You Will Die Single If You Are Afraid Of Destroying Other People’s R/ship' by Sundrus: 2:52pm On Nov 10, 2020 |
She go don scatter most of her friends relationships. Mrs snatcher  |
|
|
|
Foreign Affairs › Re: Video Surface Online Where Joe Biden Bragged About Voters Fraud by Sundrus: 7:29am On Nov 06, 2020 |
OP u be mugu |
Politics › Re: El-Rufai: Nigeria Near Limit Of Capacity To Borrow by Sundrus: 7:26am On Nov 06, 2020 |
|
|
Foreign Affairs › Re: "I Won By Valid Votes"- Trump Issues Press Conference by Sundrus: 7:17am On Nov 06, 2020 |
This trump na loud mouth goat. Him no fit to be president at all. Make him go focus on him business. |