Sunisonflex39's Posts
Nairaland Forum › Sunisonflex39's Profile › Sunisonflex39's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 86 pages)
Chop my � money.. The thing will be sweeting girls to hear |
Kajaard:Oga life no serious like that..learn to notice sarcasm when you see one..no mention me again |
This is another reason to believe India beated nigeria 99-1.. Africa too dey over do |
aprilwise:Boss good morning..abeg any internship trainee position?...make I come learn the work |
LETTER TO MY LANDLORD Dear Able Landlord, It's me victor, the tenant you gave double quit notice the other day. I don finally pack. Yes! I pack today. But e get small confessions wey I wan yarn you laidis: 1. Ireti your daughter don get belle! Yes you read that right, and na me give am belle... no vex!. The way e happen sef I no fit explain, e even shock her sef... we no plan am like dis. You be my fellow man and I hope you understand say na accidental discharge... e fit happen to anybody, but I promise say e no go happen again. I for like be ur son-in-law but you're a bad man. Yes! 2. Bingo your dog no lost, na chop we chop am! I know say dis one go shock you pass bcoz we follow you search for am. No be only me chop bingo, we dey three. Me, your caretaker and one other hausa man. Oga LandLord, bingo sweet die!... I use am cook soup, cook rice, cook stew, even use am cook beans. Omo! the dog get natural oil for body... And i know say you go dey plan to lay curse on me, the curse no go work, bcoz I pray before I chop am. I know say I bad, but you see that your caretaker? na evil man. Him get liver collect the lion share despite say na me bring up the idea... can you imagine? 3. Oga Landlord, I know say when you return from your journey you go dey find your keke. The thing be say I sell am dis morning. Money bin no too dey my hand and I suppose settle one or two agent for this new compound I wan park into, no too reason am. The iron condemn man bin dey price am 25k but I say nooo. How I go sell Keke wey still dey in good condition for 25k? e no good na. So Las Las I come add ur wheelbarrow make everything be round figure. So the iron condemn man come later pay me 30k for everything. Na the money I use transport myself, and na from there I go take cook soup when I reach. I drop 2k under your door mat, so when you come you carry am hold body. E no good say I sell your property without dropping something, my conscience no go allow me rest. |
Welcome back from work my amiable nairalnders.. Let me use this one to greet you all LETTER TO MY LANDLORD Dear Able Landlord, It's me victor, the tenant you gave double quit notice the other day. I don finally pack. Yes! I pack today. But e get small confessions wey I wan yarn you laidis: 1. Ireti your daughter don get belle! Yes you read that right, and na me give am belle... no vex!. The way e happen sef I no fit explain, e even shock her sef... we no plan am like dis. You be my fellow man and I hope you understand say na accidental discharge... e fit happen to anybody, but I promise say e no go happen again. I for like be ur son-in-law but you're a bad man. Yes! 2. Bingo your dog no lost, na chop we chop am! I know say dis one go shock you pass bcoz we follow you search for am. No be only me chop bingo, we dey three. Me, your caretaker and one other hausa man. Oga LandLord, bingo sweet die!... I use am cook soup, cook rice, cook stew, even use am cook beans. Omo! the dog get natural oil for body... And i know say you go dey plan to lay curse on me, the curse no go work, bcoz I pray before I chop am. I know say I bad, but you see that your caretaker? na evil man. Him get liver collect the lion share despite say na me bring up the idea... can you imagine? 3. Oga Landlord, I know say when you return from your journey you go dey find your keke. The thing be say I sell am dis morning. Money bin no too dey my hand and I suppose settle one or two agent for this new compound I wan park into, no too reason am. The iron condemn man bin dey price am 25k but I say nooo. How I go sell Keke wey still dey in good condition for 25k? e no good na. So Las Las I come add ur wheelbarrow make everything be round figure. So the iron condemn man come later pay me 30k for everything. Na the money I use transport myself, and na from there I go take cook soup when I reach. I drop 2k under your door mat, so when you come you carry am hold body. E no good say I sell your property without dropping something, my conscience no go allow me rest. |
Welcome back from work..my able nairalanders. Let me use this one to greet you people LETTER TO MY LANDLORD Dear Able Landlord, It's me victor, the tenant you gave double quit notice the other day. I don finally pack. Yes! I pack today. But e get small confessions wey I wan yarn you laidis: 1. Ireti your daughter don get belle! Yes you read that right, and na me give am belle... no vex!. The way e happen sef I no fit explain, e even shock her sef... we no plan am like dis. You be my fellow man and I hope you understand say na accidental discharge... e fit happen to anybody, but I promise say e no go happen again. I for like be ur son-in-law but you're a bad man. Yes! 2. Bingo your dog no lost, na chop we chop am! I know say dis one go shock you pass bcoz we follow you search for am. No be only me chop bingo, we dey three. Me, your caretaker and one other hausa man. Oga LandLord, bingo sweet die!... I use am cook soup, cook rice, cook stew, even use am cook beans. Omo! the dog get natural oil for body... And i know say you go dey plan to lay curse on me, the curse no go work, bcoz I pray before I chop am. I know say I bad, but you see that your caretaker? na evil man. Him get liver collect the lion share despite say na me bring up the idea... can you imagine? 3. Oga Landlord, I know say when you return from your journey you go dey find your keke. The thing be say I sell am dis morning. Money bin no too dey my hand and I suppose settle one or two agent for this new compound I wan park into, no too reason am. The iron condemn man bin dey price am 25k but I say nooo. How I go sell Keke wey still dey in good condition for 25k? e no good na. So Las Las I come add ur wheelbarrow make everything be round figure. So the iron condemn man come later pay me 30k for everything. Na the money I use transport myself, and na from there I go take cook soup when I reach. I drop 2k under your door mat, so when you come you carry am hold body. E no good say I sell your property without dropping something, my conscience no go allow me rest. |
Desusi:Should i |
emperorlaqrin:This country..if u don't have money have data o..e get why.. |
LETTER TO MY LANDLORD Dear Able Landlord, It's me victor, the tenant you gave double quit notice the other day. I don finally pack. Yes! I pack today. But e get small confessions wey I wan yarn you laidis: 1. Ireti your daughter don get belle! Yes you read that right, and na me give am belle... no vex!. The way e happen sef I no fit explain, e even shock her sef... we no plan am like dis. You be my fellow man and I hope you understand say na accidental discharge... e fit happen to anybody, but I promise say e no go happen again. I for like be ur son-in-law but you're a bad man. Yes! 2. Bingo your dog no lost, na chop we chop am! I know say dis one go shock you pass bcoz we follow you search for am. No be only me chop bingo, we dey three. Me, your caretaker and one other hausa man. Oga LandLord, bingo sweet die!... I use am cook soup, cook rice, cook stew, even use am cook beans. Omo! the dog get natural oil for body... And i know say you go dey plan to lay curse on me, the curse no go work, bcoz I pray before I chop am. I know say I bad, but you see that your caretaker? na evil man. Him get liver collect the lion share despite say na me bring up the idea... can you imagine? 3. Oga Landlord, I know say when you return from your journey you go dey find your keke. The thing be say I sell am dis morning. Money bin no too dey my hand and I suppose settle one or two agent for this new compound I wan park into, no too reason am. The iron condemn man bin dey price am 25k but I say nooo. How I go sell Keke wey still dey in good condition for 25k? e no good na. So Las Las I come add ur wheelbarrow make everything be round figure. So the iron condemn man come later pay me 30k for everything. Na the money I use transport myself, and na from there I go take cook soup when I reach. I drop 2k under your door mat, so when you come you carry am hold body. E no good say I sell your property without dropping something, my conscience no go allow me rest. |
ogmask:Those flyover designs are not just it in ph.. imagine flyovers with just one turning point.. Didn't wike see what Amaechi did in eleme junction and obirikwerri? That's what should have been done in Artillery and rumuola.. not the nonsense over head bridge..the one Berger is building in rumukrushi now, I bet it's same design..must all the design look the same? |
Matysu:Thank you..seen |
wiseone28:God forbid |
Ibime:Thank you....u are blessed |
Ibime:Yes thank you.. please the data and airtime is enough..the love was massive I 2as not expecting to be giving data that sums up to 2gb..thank u |
TrollsNeverDies:God bless him for me |
Goddyj:Yes sir..thank you.. God bless u |
Ibime:Thank you so very much..you are blessed |
Did you know, there are lot of good people on nairaland than bad People...I just confirmed it today...thanks to those who helped me for data for my interview.... if I blow I know it's gonna take a while No situation is permanent.. the hustle continues, I will do giveaway thread..I promise.... God dey |
I just want to use this medium to thank those of u who helped me for data for my interview tomorrow..God bless u all.. |
gaby:Thank you let me check |
valiju:Thank you let me check |
Funny..when they made the decision they were not informed? |
Please any good Samaritan that can do me data..I just received a message that I have online interview tomorrow by 10am and I am on opera Mini free daily data..abeg someone help me.. MTN 0706. 439.0960..abeg..someone help me..I can't let this opportunity pass abeg I have posted on other thread and no one has responded . please..I have been at home since last June when I finished my OND..I trained myself |
Please any good Samaritan that can do me data..I just received a message that I have online interview tomorrow by 10am and I am on opera Mini free daily data..abeg someone help me.. MTN 0706. 439.0960..abeg..someone help me..I can't let this opportunity pass abeg |

Please someone tell him our PH is fast turning to ABA...this dustbin don too much.. Hian.. For two months now in most places they have not packed the dustbin and e dey block road..plus stinking |
Must you go, an empty-handed?” Must you meet the Savior so? Not one soul with which to greet Him: Must you empty-handed go Not at death you shrink nor falter, For the Savior saves you now; But to meet Him empty-handed, Thought of that should clouds your brow. O the years in sinning wasted; Could you but recall them now, You would give them to the Savior, To His will you'd gladly bow. O ye saints, arouse, be earnest, Up and work while yet ’tis day; Strive for souls while still you may. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 86 pages)