TFLASHOGEE's Posts
Nairaland Forum › TFLASHOGEE's Profile › TFLASHOGEE's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 47 pages)
Danielnino00:you don forget say em remove de bruyne eye's for final
|
Subzero047:na people like Dem go push Samuel Peter enter ICU that year wey Dem Klitschko beat am enter ICU I rugged I come from Nigeria I dey chop akpu when he reach fight na only you go face am ![]() |
Kog45:na cruise we dey use am catch o na just joke no be serious thing sir na good news wey just drop dey give us joy Mr rorh don finally release us from Lamentations ![]() |
Odunayaw:baba osimehn na street boy but level dey to every thing you come from 9ja know mean say you rugged pass person wey dey Europe |
Good news but me I know understand this interim o ![]()
|
Odunayaw:na only headboot make our afcon hope they hang on air abi how monster machine take get injury wey break em check Bone still commot eye's for socket now compere it to em receiving a blow on the jaw from rudiger then we might not go to world cup ![]() |
andrewbaba44:infact bro every player Worth any amount the club place thier values at since football is business and for young talent's you are at a risk losing them for a cheap if you fail to put a big tag on them and tieing Dem with long contract now mbappe might be going for free even halaand might not cost more than 65m because those big team's are always waiting for loop holes to explore when they want to get exciting talents ![]() |
Odunayaw: godin don old baba rudiger go smurder osimehn make una allow monster machine recover from em eye injury before una go set am up with person wey go send am go ICU ![]() |
I for like make ndidi dey try dey go front dey shot like tielesman I know say him self get some mad shot for leg he use am score when he first arrive EPL but baba just dey mentain him dm role low key dey prosecute him job ![]() |
Daka don dey use style take him chance nice one after Rogers go come tell us say our kelz know fit play one kind of formation he bench vardy play daka as a lone striker why can't he give kelz such opportunity ![]() |
andrewbaba44:past tense know follow bro make we do am parents tense here and now no forget say na 6-0 home and away same Bayern nack you this season here and now that leads you to manures former competition Europa league here and now ![]() |
mostob:no go set osimehn up with person wey go dismembere em bone na only person head hit em face wey we know get afcon hope if rudiger nack osimehn better blow for jaw na ICU straight ![]() |
andrewbaba44:here and now in Komen's voice I know won follow Europa league candidate talk till Dem qualify for champions league ![]() |
Englandboy:I dey reason if the coach don smoke to do such thing playing 2 stickers that haven't scored since God knows when ![]() |
Abeg any reason why awoniyi dey bench against a team he suppose use rake in more goals ![]() |
andrewbaba44:I know argue but na part of the success never make you win champions league for the past 6 year's loosing 8-2 worst defeat but you dey lead for that one and manure know follow na still part of the success lead you go manure former favourite competition Europa league ![]() |
andrewbaba44:we lead why Barca follows in our footsteps that "when question" you asked is also applicable to your Barcelona the last time I won the campions league was 13 year's while yours is 6 I last won the league 2013 urs was 2019 and till further notice ![]() |
andrewbaba44:leave messi for this matter na Barca we dey use catch cruise bro abi no be manure you dey call us ![]() |
andrewbaba44:no worry leave person wey dey psg Dem go settle thier matter for champions league but he go use una relax come Thursday night ![]() |
andrewbaba44:no confusion bro u see the pics don't you na cruise we dey catch no dey take am serious ![]() |
andrewbaba44:and what mullar's business watching Europa league and will take keen interest in it even more now knowing Barca will make his Thursday night a delight ![]()
|
andrewbaba44:if manure cost for you buy fartalizer for Barca use boost Dem go Europa league spot abi 8th na champions league spot ![]() |
andrewbaba44:before February we go know that one right now on the log even conference league ticket looks like Christmas gift for Barca |
andrewbaba44:well enjoy playing Dem in your present and future ![]() |
Oasis001:I commend you for the Long ride of unending argument with mr Joe more strength because it hasn't ended yet ![]() |
ImpregnaTor:let us enjoy the moment and also embrace the privilege of witnessing one of the wonders of football ![]() |
Ororo when he knows it gonna be an easy ride today ![]()
|
Barca enjoy your new found lover
|
Subzero047:Belgium has been the best place so far for our young talent's to get their breakout season but nice if Sweden can offer Same thing ![]() |
oyengo na turn by turn Chelsea fans e don reach una turn today make una endure am like we united fans dey do ![]() |
Subzero047:Na all we dey support brother ![]() |
Subzero047:he made an observation quite alright which is right but watch same person trying to pitch awoniyi against osimehn with one of his submission and if any moniker does same observation on osimehn's weekness watch the Way people will take same Moniker as hateful and once a player isn't their favourite his success isn't a big deal to them but once their favourite does same thing every where go stew ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 23 24 25 26 27 28 29 30 31 (of 47 pages)


