₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,344 members, 8,445,020 topics. Date: Tuesday, 14 July 2026 at 11:22 AM

Toggle theme

Theophorus's Posts

Nairaland ForumTheophorus's ProfileTheophorus's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 114 pages)

European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Arsenal Vs PSV Eindhoven (2 - 2) On 12th March 2025 by theophorus(m): 9:49pm On Mar 12, 2025
Umunzeorumba:
what is your account number
DM for details.
PoliticsRe: El-Rufai’s Son Deletes Post Threatening Bloodshed Against Southern Kaduna by theophorus(m): 8:22pm On Mar 12, 2025
Words are like eggs once dropped they can never be undropped.

Atleast dem don comot for Government, if dem like make dem merge with LP, dem no dey go anywhere.
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Arsenal Vs PSV Eindhoven (2 - 2) On 12th March 2025 by theophorus(m): 8:04pm On Mar 12, 2025
Who get 10M wen him no need make I use am run some package?

Just send am to my Opay asap.
PoliticsRe: Retired Army Colonel Dr. Gbenga Adegbola Joins APC With 13,000 Supporters by theophorus(m): 7:46pm On Mar 12, 2025
Na National Chairman Receive you.
This mean say you get mouth not some SD*... Power Hungry fail Ministerial Nominee.

Ordinary 2yrs out of Government, the guy run change Party.
PoliticsRe: Nnamdi Kanu’s ‘terrorism’ Trial Begins Afresh March 21 As New Judge Takes Charge by theophorus(m): 7:45pm On Mar 12, 2025
Case don become begin again.
Congratulations to Mr. Kanu Atleast opportunity for him lawyers dem to chop more money.

IP*B people Abeg make una contribute more money for dilector case.
TravelRe: Paradox Of The Japa Syndrome by theophorus(m): 6:30pm On Mar 12, 2025
Kobicove:
Send it here
Simple Instruction.
Send DM for details.
PoliticsRe: Fubara: The Ultimate Goal Is Impeachment, Not Peace – Shehu Sani by theophorus(m): 4:40pm On Mar 12, 2025
You don let make them push enter one chance.

Next time when you make agreements you will check the details and try as much as possible to follow it to the letters.
PoliticsRe: Nothing Will Happen If Fubara Is Impeached – Wike by theophorus(m): 4:39pm On Mar 12, 2025
Atleast nothing will happen to Him and Fubara except people wen decide to be their thugs and fight na dem go collect.
PoliticsRe: PDP Crisis: I Don’t Run Away From Fights — Wike by theophorus(m): 4:39pm On Mar 12, 2025
Before you buy market dey careful who you dey price from.

No go negotiate with devil thinking say Longspoon go save you ooo.
PoliticsRe: Supreme Court Clears EFCC To Probe Odili’s Tenure As Rivers Governor by theophorus(m): 4:39pm On Mar 12, 2025
Shebi una wan support who dey fight him oga ni,
Dem don cook your own join food now.
PoliticsRe: Senator Natasha’s Contributions Differ From IPU Business Of The Day - IPU (Vid) by theophorus(m): 3:49pm On Mar 12, 2025
Wetin you dey find ehn, you must to collect in many measure.
PoliticsRe: Rivers Crisis: Wike Gives Fubara Two Conditions For Peace by theophorus(m): 3:27pm On Mar 12, 2025
You go buy market wen you no fit pay come dey complain after you don use the product say price too cost.

You no know when you dey buy am?

Ogbeni enter make you complete the deal wen you sign sharperly.
SportsRe: FIFA Council: Amaju Pinnick Loses Re-Election Bid by theophorus(m): 3:27pm On Mar 12, 2025
Make him self rest make another person do.
PoliticsRe: Letter Notifying Rivers Assembly Of Fubara's 2025 Budget Re-Presentation by theophorus(m): 1:33pm On Mar 12, 2025
Where is the evidence that the letter was received?
How do you fix a meeting in less than 24hrs?

Fubu Abeg dey enjoy your SM fame just like Natasha you go soon collect.
PoliticsRe: Fubara Had The Temerity To Remove And Replace A Chief In My Family - Wike by theophorus(m): 1:21pm On Mar 12, 2025
Hahaha!
Fubu know say him don enter gbege.

Na why he dey play hide and seek be that.
Send letter on SM for Get-together
Go House when nobody go dey come dey do Press conference.

Fubu know say he don enter one chance but People wen no sabi say AGREEMENT na AGGREMENT still dey push am.

Fubu just continue to dey Press neck till when your hand go enter where he no go fit comot again.

Congratulations Mr. Fubu and Abeg follow the advice of your supporters by destroying all the Properties of your Enemies.

#body go tell you.
PoliticsRe: Re-Oyetola Stole $20m: Punch Newspaper Retracts, Apologises To Minister by theophorus(m): 1:01pm On Mar 12, 2025
Because of politics you go dey alleged anyhow, no worry dem go soon reason your matter.

Ask people wen dey Sterl*** Bank dem go give you gist about the financial prudency of that Ex. Gov.

Hope say Adeleke never Collect Loan pass Baba Kabiru aka Baba Hafusa.
PoliticsRe: Marketers Project ₦‎800/Litre As Imported Petrol’s Cost Drops To ₦‎774/Litre by theophorus(m):
Oya, make the fuel quick come 500/Litre.
Foreign AffairsRe: U.S. To Restart Intelligence Sharing And Security Assistance To Ukraine by theophorus(m): 9:56pm On Mar 11, 2025
Why US dey Balablu?
Abeg they should stay one lane.
European Football (EPL, UEFA, La Liga)Re: Liverpool Vs PSG: UCL (1 - 4) On Penalties On 11th March 2025 by theophorus(m): 8:01pm On Mar 11, 2025
1-5.

PSG all the way. grin
PoliticsRe: My Former Party Members Poisoned My Mind Against Peter Obi - Bashir El-Rufai by theophorus(m): 6:55pm On Mar 11, 2025
Eeyah!
Comedy Central.
Abeg 2027 is here already.
People wen go collect go still collect.

Your Papa just comot for Government for less than 24Months, he come dey cry say dem sideline am.

SDP... Progress.
PoliticsRe: How Reno Omokri Was Cleared Of Ex-wife’s Abuse Allegation - The Guardian by theophorus(m): 5:29pm On Mar 11, 2025
You no value am, He comot you come dey find how you go drag am down.

Ndo ooo, that one don go, you better begin counsel your fellow gender make dem behave before their man go run leave them because of Vawulence.

All the Harassment na only for Social Media he fit sell but for Law Court na there una agenda dey cast.
SportsRe: Paul Pogba Now Free To Play Professional Football by theophorus(m): 11:47am On Mar 11, 2025
When at the Top, careful not to be Balablu-Bulaba because if you fall, rising may not be easy.

Congratulations Mr. Pogba
CrimeRe: Police Arrest Pastor Umeke Miracle For Detaining Wife At Home For 5 Days by theophorus(m): 11:02am On Mar 10, 2025
If you claim to be a Christian, please Study your Bible and ensure you Live by the Spirit.

Cos, there are more Shrine and Babalawo disguise as Church and Pastor these days.

If the Acts/Fruits are not in consistency with Christ then they are not Christians not to even say Pastor.
PoliticsRe: Budget Ultimatum: Pro-Wike Lawmakers Give Condition To Meet Fubara by theophorus(m): 11:02am On Mar 10, 2025
Abeg when Power dey your hand no use am anyhow ooo.
Because Power is Transient and Abeg any agreement wen you sign ensure say you follow through ooo.

And finally, no let make anybody use you fight who dey think is their enemy ooo.
PoliticsRe: Saraki To Akpabio: Allow Open Investigation, Don't Lean On Ethnic, Regional Bias by theophorus(m): 8:59pm On Mar 09, 2025
Soake dem throway ethics so that una agenda go fit pass ba?

Oga, when you be SP wetin you do to Dino Melaye when Dino harass Mrs. Tinubu?

Abeg, shift joor.
#Iberiberism.
TravelRe: Paradox Of The Japa Syndrome by theophorus(m): 8:57pm On Mar 09, 2025
Positiveme2020:
Send the details here, you go wait tire.
DM, if you need details.
PoliticsRe: Autonomy: ALGON Drags FG, States Before Court Over FAAC Sharing by theophorus(m): 7:53pm On Mar 09, 2025
Since State Governors dey frustrate the Move.

Abeg, make we empower our LG joor and stop Governors from Balablu-Bulaba Local development.
PoliticsRe: Sexual Harassment: Omokri Reveals Trap That "Exposed" Natasha Akpoti by theophorus(m): 7:00pm On Mar 09, 2025
Make Natasha enter Arisetv again joor.
Reno like Social Media, so make Natasha enter studio to provide evidence(s).

All of una wen dey support Natasha without any evidence, I hope say one day one Girl go accuse una of Sexual Harassment come post una picture for all Social Media platforms with providing any evidence.

Yeyenatu.
Na this kain thing create Men like Hakimi and make Men dey reason Prenuptial Agreement since SM no get plenty people wen dey use their Brain.
CrimeRe: NDLEA Seizes Drug-Laced Candies From Lagos Children’s Shop Owner by theophorus(m): 6:17pm On Mar 09, 2025
They should Atleast release the name of the people involve so that we can confirm.

Na just to dey make money be their concern, irrespective of the damages done.
PoliticsRe: IBB Solely Responsible For June 12 Annulment, Abacha’s Family Declares by theophorus(m): 6:14pm On Mar 09, 2025
Baba wan doctor history before he go exit but dem no gree for am.
You must carry the wahala wen you cause till you peme.
PoliticsRe: NASS: The Nauseating Akpabio/akpoti Mess - Punch Editorial by theophorus(m): 2:38pm On Mar 09, 2025
Seriously.

Imagine your Father as the Manager of a Company.
The company employed one Beautiful 24yrs Old Girl.
3months later, the Girl pasted your Father's Picture on SM that He is sexually harassing Her.

Unfortunately, she has never provided any evidence but crying crocodile tears on SM.

NB: Senate didn't suspend Akpoti becos of the allegations but because she broke Senate rules.
She should present her evidences in Court and sue for damages.
Not destroying someone's else career without proving her allegations.
FoodRe: Why Lagos Rice Is Hardly Seen In The Market – LASG by theophorus(m): 2:36pm On Mar 09, 2025
Abeg make una parkwell.
We sabi say na una runs una dey do.
So make una comot this lamba.

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 114 pages)