Theophorus's Posts
Nairaland Forum › Theophorus's Profile › Theophorus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 114 pages)
Husband threatened; Wife self threatening. Abeg make one person humble, make peace reign joor. If Nigeria no gree, make UK gree joor but if anybody no wan gree, make dem kuku use their tongue count their Teeth, make who weak pass humble make dem for no collect wotowoto. |
Lovelyn451:Only 1 post, you responded two times. Chai! See painment. Ndo ehn, sorry ehn, daalu... You go learn. NB: Part of your fraud things, na hin make you use Feminine Name and still claim Female. |
Lovelyn451:Na Yoruba full computer village for Ikeja dey Sell Fufu as phone abi? Aside "skull-larship", mention crimes in which Yoruba's are being reported again. Your People and Iberiberism. You buy some for 100 and sell it for 1000 and call it Business. Forgetting that your Greed/Wickedness is only being Fed by Customers ignorance and last of market control. No worry, hand go soon touch una. |
alphaNomega:Continue to Blame others for your short coming ooo. And ensure you teach your children too, just the way you thought them Hatred and Wickedness towards others. The multiplier effects go soon dey severe for your region. We go soon DIVINE Nigeria and everybody go dey their dey. Shey, you get idea of how many of your Brothers wen dey death-roll for different countries cos of Drugs? If person check now, he go discover say you Supported Peter O. For President in 2023. |
Obaseki just dey employ everything to see how he go fit buy pity votes. Obaseki, sorry ooo. Do your Vandame things like before joor. |
To those Hatred filled rumor spreaders who refuse to use their intellect, I hope this helps. Even when this reporter chose to include PBAT name, you can still learn sense. |
Okay, But Forgiveness is key to Peace. Your Aunt refuse to Forgive, Now she is seeking Forgiveness. Your sister too refuse to Forgive now, hope she won't also go asking for Forgiveness bayi? |
Hmmm! May our Road to Greatness be easy. Amen! |
If you no sabi Computer villa Abeg do all your Transactions inside Stores only and with Open Eyes. And avoid Phone Swap things like plague. |
Obaseki dey find anything wen him go fit use rogue him opponents, Baba no know say Beats don change. Oga, go and prepare your handover note. Shey you dey form Vandame before turn yourself to Street Fighter, naw ready to meet you own. |
Na so our Green Passport Bad reach? Any Uganda na him una wan claim? For what reason? Fraud? Abeg, make everybody dey do legit things only. |
Ooooboy. Persin don dey grow ooo. U mean say Bros Jayjay don turn 51 already? Chai! Children go think say Oshimen na baller dem no know say Oshimen case na like in the land of the Blind, the one-eyed is king na him be Oshimen case. Respect Snr. Man Jay-Jay. |
Wahala wen money dey cause ehn... 91yrs still marry again but Death judge the case. 42 Marry 91 because of Luv? No, Money definitely. But then, isn't there more to Life than Money? |
Actually, I prefer the Old made New one. Nigeria we Hail Thee cos We Nigeria no really get compatriots. |
Well, Indians dey Japa pass Nigerian ooo. But sha, Nigerians too dey make Noise. But, Oyinbo get Record ooo. See as dem dey supply Stats accurately but for Nigeria here ehn, Na manipulated data wen full everywhere. |
toneroforever:Are you through? Oya, carry placards and begin again Biafr* or wetin again? |
Atleast, for the first time someone with some good sense and reasoning comes to the rescue. We hope those people will listen and learn. But if they are waiting for anything to paint FG as bad, then na dem know ooo. Sha, anybody wen dey sow Hate na Hatred he go still reap. #Peace |
vibratingpenis:I don try check una History, so I understand una reasoning. Hatred, Bitterness, Wickedness induced things. |
Actually, you guys were never married. That Man has another Wife/Woman and that's where he spent his money on. If indeed he Fathered those your Children just know that He's never going to be Daddy to Them and may Never be Husband to you. Just cook and give him food to eat so that he would not die and please pity him for the sake of God and Forgive but to Forget ehn... |
If you no like who be NG President, wait till 2027 na wetin dem dey tell you be that. No dey think say Military go take over come Handover to your Candidate ooo. No dey wish Nigeria scatter because you loss elections ooo. All these one wen you dey insult everybody cos your candidate no win na just waste of time. Finally, if your people wan comot from Nigeria, tell your Reps make them sponsor the Bill. Okwia? |
Na who mumu buy any of those things I blame but then No Real Christian falls Manga for a Con man who claim to be a Pastor. |
Get Rich or d** trying. Never raise your kids with that mindset. Rather Raise dem with the Mindset of Getting wealthy without engaging in any form of Fraud/Evil/Scam. |
Oya, where are those Children hoping for Military Brouhaha? Baba is traveling ooo, make una organize una team to do anyhow so that dem go fit collect. |
We dey wait. Make Fuel Sha come down make he cheap say like #67 per litre. |
No be Human being dey incharge of the PVC counting and declarations? For your mind naw na PVC be solution to Bad leadership abi? Abeg park well joor. |
All these spoilt Children wen go just dey do mumu things. |
Well, His people will still complain and claim victim again. They are fond of Negativity and prolly feed on Hatred for others. I hope they will find Love and let it grow. |
I will advice you wait till Thursday before checking cos I doubt if them Don really complete the uploading. But then, who go gree wait? Congratulations to the Children wen Pass well. |
For this small Life ehn, Sha dey careful with anybody wen you dey call Friend. "Stay close to your Friends but Closer to your enemy". Everybody wen dey get money without meeting the Needs of the Society. Sha, train up you Child in the way you want dem to go. |
This Life is Beautiful, the more you look the less you see. The Rivers of Games. FUBARA go use 4yrs fight Wike. |
Better Pikin. You don begin show Obaseki say no peace for the Troublesome. Imagine if Obaseki become Ex. Gov. |
Eyaa! Obaseki never know wetin jam am. Shaibu go show you say no champion for ever. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 27 28 29 30 31 32 33 34 35 (of 114 pages)