Theophorus's Posts
Nairaland Forum › Theophorus's Profile › Theophorus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 114 pages)
Soft woek |
Oya, make una go drag dem for another explanation. Una ask for increase Minimum Wage after the increase come dey hope say protest go crash prices but after protest no get head una come dey prepare demands again. Abeg, make una carry Balala bululu things comot joor. |
Baba, you had the opportunity to deal with them and set the course of this Nation. Let's just leave excuse and blame game and focus on progress. |
Like How do you Drive at High Speed Inside Unilag and your Car tumbles? As in? See as the Girl Fold come Humble. She does see small Death experience come Calm. Pikin wen dem send go school no gree stay for School. Thank God for Mercy. |
Anyhow na Manchester the Community Shield go dey. Sha, make Arsenal no loose guard this season at all. Make dem chop anybody eye. |
Fighttillvictory:Chai! The Hatred wen dey some People Blood no be here ooo. You mean say na UK say make your GrandPa plan Coup? Na dem still say make una Start War? Chai! Well, to Liverpool Moslem and Moslem allover the World; "If you want Peace then Let Peace Reign in Your Heart". |
Lamba |
If you like burn your Papa house, when your eye clear you go learn. |
Tomorrow make dem continue their protest till Saturday. Anything after Saturday na OYO ooo |
Salary is less than 1M. Assuming no stealing and bribery things sincerely nobody go dey contest for any elections. But sha, the noise of Donating half of their Salary is only meant for the gullible. |
In whatever you do, just remember say destroying infrastructure is never a way forward. And the security forces may resolve to use Force if these things persists. |
Abeg leave them alone ooo. They are enjoying their 4days of work. Why would you go to work when you know you can stay away and your Salary will still be paid. |
Nobody goes to protest with the expecting to be served Hotdogs and Hollandia Youghut. You are suppose to use your Tongue to count your Teeth and what to do. |
Dem don give una DJ make una dey Dance the Dance wen una wan Dance. Gradually, 10days go complete una go dey go house back to reality. But sha, Pray make he no turn Violent ooo and no go collect Belle for Freedom park ooo. |
Okay. Oga IBB, your 1993 experience suppose make you know those people wen Hatred dey their Mind against their Neighbor. Once they cannot get it then they must scatter it, just as they played your Game in 1993, they want a repeat of it. But then, if We return to Military Rule one thing I dey sure of be; Those Children of X wen no sabi use their senses before posting go learn. Since dem no enjoy Military Rule before, atleast dem go Learn by Experience small. |
Sleep over it and have a final thought over it. The, Relax and decide if you're never gonna look back. |
Ooooboy ooo, PBAT head good ooo. ![]() Ntoor to those people wen think say Nothing Good Go come out of our Jerusalem. That Primate don become their reference sharperly. To become their "Mentor", just say some Evil about the Nation. Those people without good thought for anything that's not owned/controlled by them. |
May we Never Be Unfortunate. Na who do kpai, hin matter don end. May we not be Victim of anybody carelessness |
When FG dey give Dangote USD steady, those people talk say na Govt dey use am to fleece Nigeria. Dem claim say Govt no dey support their own people wen dey assemble Cars for their region, say na why dem never grow be that. FG dey talk about Dangote and the Runs wen him dey play dem still talk say FG dey against Dangote ni. To understand those people just remember say the Foundation of their Thought/Reasoning is Hatred. Mr. Dangote, Abeg leave Cry-cry and media noise for people wen get am. Focus on your production and let your Products speak for itself. |
Very terrible thing. Truly they never die. You get lock say you fit run, those wen be family men nko? |
You wan protest? No problem, but No do mistake block road ooo or cause wahala for others cos if you do... |
Make Obaseki dey look for who to Fight upandan. Make he allow make dem destroy public assests |
slaawomirr:You don't get it? If Obaseki like make he let make dem destroy Edo na him know but Lagos or Abuja he no happen ooo. |
pseudaria:Na lose una lose Elections come dey do everything to stop the Winner from enjoying him win. Abeg, make I face front joor. |
May we Never be victim of any form of Evil. Amen! Protest never really begin ooo. When Protest begin again some people may be victim again and some Businesses may lose their Fortune because of looting. But sha make the Lord Keep Us and all that's ours away from Evil. Amen! |
Madam Ireti, the street is not Nice. You get energy for Wike wahala, you for no let make Arizetv carry go where you no know. Anything wen you give Wike, na multiple of that thing He dey return ooo. |
Nobody dey say make anybody no Protest ooo. But if it ever turn looting or vandalism... |
Well, until some people reach Ragos, dem no dey do anything ooo, even their Shipment, dem never agree to carry am go Calabar. Dem go say the Enugu own get constraints but Sha na excuse. When dem no get anyone for there dem dey cry marginalization but dem give dem now dem no gree use am. |
Santalpharay:Kai! and na Person raise/train this one too ooo. Chai! |
Project never reach Half, dem don put 1000+ pictures. Abeg una parkwell make we see front. |
Wickedness runs in their Blood. You see Old people still dey use Format Rob dem of the small change wen dey their hand. Well, una work must catch up with una. |
Oya! Make una name dem. But sha, anybody wen want Protest make He go him state ooo. When Tinubu protest na Lagos wen him dey claim He for Protest and na Party wen him belong dey Government. So take a cue from Him, go to the state you claim and ensure the state Governor is in the party you support. Make we all End Bad Governance from Our Backyard. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 28 29 30 31 32 33 34 35 36 (of 114 pages)
