Theophorus's Posts
Nairaland Forum › Theophorus's Profile › Theophorus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 114 pages)
You see this Life ehn, Balablu wen "hand dey shake, leg dey shake" still Gallant for Aso Villa but another President don change address. RIP Sir. #Hoping the New President will be a Man of Honour. |
Baba Abeg explore the loops joor. Distract dem. |
Make we hope say dem go utilize am. |
Chai! Mr. MoU. Let's say you work, this election for no hard at all but instead to face Governance na Fight you dey fight up and down. Wetin you dey see before election na small thing wait make elections finish first, na that time you go learn to choose you fight and teach others say Winning is not as important as Peace. |
Greedy people just dey explore the insecurity wen dey this Country to cash out but dem don catch this one. One down, many to go. |
That's good. But more importantly, it's between you and God. |
I still won't understand how some people dey combine Red and Black Sha. Congratulations Mama and Son. |
In a Generation where FastFood; 5G Internet; Get rich quick etc... Is the order of the day, How do you teach them that what will Last require time to mature. If you look closely, you will discover that the Tribe with the "Get Rick Quick or Die Trying Syndrome" are leading the complains. |
How INEC wan monitor Iberiberism kind of Convention? Abeg, make LP organize Organised Convention in a proper way and notify necessary quarters at due time. Ordinary Convention they can not organize Properly but dey want to Govern Nigeria while their Governor is paying less than 18k minimum wage. |
DMerciful:Na to buy Food stuffs for house. Fill my extra Cylinder and buy Fuel for Generator incase of PHCN. Me no get time for any Hatred Induced Protest. |
Careful what you wish for cos you may have it. Remember that Getting Married is good but it comes with Responsibilities. |
Much brouhaha about this planned protest. Abeg, make everybody relax joor. Water will find it level. |
Hmmm! Let's just hope for the Best. |
If you no listen to Igbokwe, then listen to Ohaneze. If you wan protest abeg go your region go protest ooo and ensure say the party wen you dey protest for na dem dey Govern your state. Learn from PBAT crew of 2013, na dem dey Lagos and na for Lagos dem protest. No go persin house go dey talk anyhow ooo cos If you do anyhow na anyhow you go see ooo. #Dog wen go lost no dey hear whistle. |
Chai! Bros Reno, Abeg soft pedal small joor. The way you dey defend PBAT ehn... You just dey give emergency lovers of NG wotowoto. Well, how you go see 6 or 9 depends on where you dey from look am. |
The 36 Uses go dey go carry all NLC members for house. What of Private sector workers bayi? |
Bayelsa: The State wen all their Land mass no reach one LGA for Lagos but their Allocation pass 15 State own put together, though there development be like Edo. ![]() |
Who go tire? Na you tire. Kai! Dem just dey use Obaseki play Ping-pong. Anyhow wen you view the Matter, Na Shaibu still win for this fight. If Obaseki no gree make the Guy return after October, the Law will recognize Shaibu and pay him all his benefits. Na Obaseki, make he prepare for wetin dey come. |
crossbreedwears:"Abacha was a Good Man even though he did a lot of EVIL THINGS" First reason this your statement. You talked about Minimum wage during Abacha's reign and claim it could buy a Bag of Rice, Beans etc... But that same Minimum Wage couldn't Buy Kerosene such that people had to develop "Abacha Stove"? In whose Era did Landlord's refuse to Let-out their Buildings to Teachers/Public Servants? Even if you're young, just research these things and you will realize how BAD, Abacha's reign was. |
crossbreedwears:How much was Minimum wage during Abacha's Govt? What was Freedom of Speech and association like during his Govt? Think over this two. Bye |
Person dey for Abj dey groove, una all still dey fear, Chai! |
Children saying "His Government was better than what we have now". Well, I no get energy to educate anybody. Make una go research how much be minimum wage then and why we had "Abacha stove". |
Oshey! ![]() Dem don run resign to position themselves for contest of the LG elections to be conducted by INEC. Come and see America Wonder |
Oookay ooo. Wetin LGBTQ go cause if we no handle sharperly ehn... Yeye Legislators, dey make law to encourage wokeness. |
Well, it's not a Yoruba thing. Even in the West Children take care of their Aged parents (Even when they leave in special homes). Investment for Future gains so that one don't depend on one's Children is good but then this is Life. |
Wahala |
Congratulations Mr. Ajimobi. |
Oluwa Keep Us all away from every form of Evil, in Jesus Name. Amen! |
Una think say who carry or bath pikin just once na him dey make hin star shine? How my Baby LM9 bath? How many dey shine? Abeg, make Baba God pick persin na the Koko. Chinese Biko, Have Mercy on Your Son, make My Glory comot for One Room enter INTERNATIONAL LEVELS, in Jesus Name have Prayed. Amen! |
ngCert abi wetin be una name? Abeg make una shift one side joor. Malware abi? Una better go reason wetin better societies dey do to upgrade their people. All Africa countries joor dey do Bulaba. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 29 30 31 32 33 34 35 36 37 (of 114 pages)

Una go just dey open mouth speak big grammar to deceive people wey no get sense. I will pick Abacha anytime anyday over Shehu Shagari's government including General Gowon combined together. Abacha reduced our external debt by 35% and till today we haven't had a president to reduce our debts of maintain a stable exchange rate for a whole year. I can go on and tell you his achievements. Abacha was analysing economy problems and our it will be solved and economy experts were clapping because he knew what he was saying. He never read from the book. A whole Regular Officer who had no idea about economy. Sometimes what we need is someone who understands problems and how to solve it not by going to multiple schools. Look at Cardozo speaking english up and down with nothing to prove. Look at our sanusi did extremely well as CBN governor.