Theophorus's Posts
Nairaland Forum › Theophorus's Profile › Theophorus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 114 pages)
Beremx hope say una organise Situation Room and hope say una people don dey compile una vote already cos we no want any noise when dem declare who win ooo. Lp ooo PDP ooo ApC ooo Make all of una check wetin Irev and compile una own result make anybody no come dey shout INEC abi PBAT for here ooo. NB: Aso-Ebi for Handling over dey available ooo, who need am make he send me Dm |
This thing dey funny ehn, the goat go just dey do like mumu up and down. Well, Na ojukoro abi longer throat carry the goat go where he no know so. |
Happy Birthday Madam. Wishing you more of Life's Blessings in sound Health. |
Wen she for put Buhari inside the food. |
You no too seriously serious. You want to talk Bilateral trade but Na Pa OBJ wen comot over 17yrs ago you dey talk am with abeg parkwell and tell you people say una come SNAP PICTURES NI. |
Hmmmm! Election no be war ooo. |
May Favour shine upon Us all. Amen! |
Na Money I need now, abeg make this boy park well joor. Anything wen you like do but if hand touch you no complain ooo. |
Wait ooo, I think say people from one area dey claim say Na dem be "nollywood"? Well, wahala for who dey Compare himself to others. |
Congratulations. |
Check the first 3 comments, then check their further comments down and you will realise why their Candidate came 3rd. |
Hian! To think Puff Daddy was like my celebrity Icon when I was still a kid, hmmm. You handsome, get money, get fame, get talent/skills etc... But this kain conspiracy no dey comot for your doormot. Na waoh, just carry your hand take destroy yourself. Abeg, that boy wen collect Grammy hope no be say dem lube am too? |
Na those Oyinbo type of padded House I wan dey build naw. Abeg who get NGN1,000,000 make he send me mail, so I go update am my aza, make he send the money there. |
Eeya! Bros, when you do Guvnor for Anambra no be state capture you do abi? |
Oshey! Eyan Mayweather. No worry Body go soon tell you, when you kollect beta planking. Instead make you do wetin Edo people elect you to do Na Fighting competition you do for 8yrs, E reach time to campaign again Na threat you dey threaten. You go soon sabi wetin hit you. |
Wen two of dem for cooperate Cut the Guy Pen**, come divide am via Transverse section, while they take one a piece. ![]() But seriously, this Girl no nice ooo, see as see pin person daughter for Chair come dey threatened am. |
This is Nigeria. If he work for you, you go call am... But if he no work for you, you go call am... Abeg, make everybody Sha know say Nemesis dey wait us all. |
When the guvnor too like trouble, he don carry am teach election naw but 21/22 still be date |
Wetin man go do? If the school fees increase, then change School and if Na trekable distance abeg use legedis Benz. But Sha, try make you pikin school no far from house. This Season no go long. He go soon pass. |
Abeg make both of una park well. Make LP come carry their President and make FG face Governance. Cos these Balablu_Bulaba no concern Us as Children dey resume school next week and school fees and Stationeries are needed to avoid bulaba |
Abeg, make una handle una family matter for secret. Na PBAT and Nigeria dey on point for naw, make una carry una self stay one side. |
Dem dey beg you before? We sabi your way naw. Wahala with everybody Na why nobody fit stand with you be that. But no worry, after you hand over on Monday give Monday Na that Time you go know say Peace is Golden. |
For 2024? He be like dem don show Oba shege so Baba dey find way to remedy the shege but no be these practices go do am ooo |
Say |
The supporter of one of those two dey behave like the headless mob for this our obodo naija. |
In Fela's voice "You be thief, I no be thief; You be arm robber, I no be arm robber; You be rogue, I no be rogue... There are organised Criminal politicians and there are unorganised ones. Abi make I say uncoordinated ones too. |
The Struggle and Hustle to change the narrative from 'Poor' to 'Rich' but then if we look closely what we are looking for in Sokoto maybe inside our Sokoto. |
Hi |
Okay, How much be School fees? |
When you think wokeness too personally. |
Sheer wickedness from Human to fellow Human. When Nemesis comes calling now some people will claim "Life is unfair". |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 24 25 26 27 28 29 30 31 32 (of 114 pages)
