Theophorus's Posts
Nairaland Forum › Theophorus's Profile › Theophorus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 114 pages)
See who dey talk, Oga when you get opportunity to correct all these issues wetin you do? No be dash abi Na kolobi I go talk self, wen you kolobi everything for yourself? Abeg, parkwell joor. Anybody wen sabi think know say every Government run investment for Nigeria Na Fraud/Scam full am. |
Careful who you associate with cos if Na Person we no fit win, then the person fit drag you join body. But no do mistake abandoned your Old Time friends ooo as some people dey do once small Pepper rest for their aza. |
Selfish and Greedy option. If everybody decide say dem no wan born, Na end of the world be that. |
Brighton will make the day very Bright for Arsenal. |
Well, pending outcome by Monday, this Guy's Football Life may become a paradox for Grace to Grass ooo. |
May the Lord in His Mercies keep Us from all Evil in Jesus Name. Amen! Carefulness and Patience is key but some Trailer Drivers think they are Vandame, forgetting that their extended family may be the victim of their actions. |
Enemies too plenty, so teh dem don begin carry Pa. Adeboye and Redeem enter the matter. Those people from Hate infestation area ehn, their mind dey grossly polluted and Na Pull Him Down syndrome full their Head but laslas "God is not Man". |
RIP. The end of one Life (temporal) marks the beginning of Eternal Life but the question is where would you spend your period of immortality? |
There are a whole lot one seems not to understand. Peace, that what we Pray for. |
LocalFarmer abeg teach me how to start my own Bee Farm abeg. But those your Bucket dem get as dem neat ooo. |
One would think the Body will be laid to rest in Alaigbo but alas it's the Lagos that some people called Slum but it's okay. Some claim it was because she was married to someone from SW but Her name didn't reflect that and shouldn't her Grave also be where her name reflect? RIP. |
Update location make we gather feast on the meat. Ensure say you garnish am with Pepper and Onions. No mind those people wen dey complain. The way wen you roast the Rat even show say you be Pro. |
Yes ooo. Shebi when you shut down Nigeria, PBAT will not be able to go anywhere and he would not get paid his salary and not be able to buy food. Una sense just dey surprise me. |
Since una no dey reason una Snr. brother (Finidi) baba don support him own. Oshimen say FG7 no get level but dem don give am Oyinbo wen no get record and he go respect am. |
Kill your fellow human and think Na PBAT you dey do, You support banditry thinking Na PBAT you dey do, You support unstable economy thinking Na PBAT you dey do, Well, sorry is your name. |
Baba quickly drop resignation letter. He good Sha, make Bros Adeleke the Dancer Sha prepare for 2026. |
Hope no be some inhumane human beings carry her go Lyon? And how she take enter Germany? Abeg, make she dey there, make their social workers help her. |
In 7yrs 10Months Bros Obaseki no remember Edo Queens but as Election dey wen Baba see say He don lose, He sharperly begin throw money everywhere. Bros. Obaseki abeg mention the projects wen you do in your 8yrs ooo, this no be 2020 wen your campaign Na Edo no be Lagos. We don see true_true say Edo no be Lagos mate, iya show us your Projects. |
NGN1080 in 1977 NGN 4500 in 1984/5 Abeg make we leave matter for Matayas Okada Na 400k this time last year but Na 1.1M now. May we Sha dey thank God for Life. #God Bless Nigeria |
Congratulations to Her. Green card with relatively fine bobo. |
I like this modus operandi Sha, any organisation wen dem kidnap their member, make dem just go on Total Strike. You go think say Strike Na punishment for Government abi Tinubu until you get Family wen need their services. |
Ooooboy! Lagos just dey fly. Lagos just dey another level. I just wish every other state can get serious. If He get who dey vex me pass na those SS states. |
Police invite you to come their office you come dey run, no be sign say you dey guilty be that? Abeg man up |
Love someone so much not to harm them even when they do the unimaginable. Just carry your Kaya and pass cos in the end we don't know who really Love Us. |
It is better to Jaw-jaw than to War-War. No real progress can be achieved where the mind is not at Peace. |
Anything for Development. But if we continue the stealing and think season will not change... Well body go tell them when he happen. Invest now in what's sustainable before the music changes. God Bless Nigeria. |
Abeg, make una dey share better update joor. No be all these Iberiberism joor. |
Pepperdemisback:Chai! Who do SE people this thing bayi? How dem go take go home for December? |
City go Collect today. Chelsea all the way. |
Wait ooo, You mean say none of the Wedding Happen for South East? Chai! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 26 27 28 29 30 31 32 33 34 (of 114 pages)