Theophorus's Posts
Nairaland Forum › Theophorus's Profile › Theophorus's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 114 pages)
Wike Cum CityBoy doing things. Legacy Projects wen PBAT dey use Wike front too plenty and Baba go too get Hype once he comot President. But this Inflation things need curbing Sha and Food Security is importanta ![]() |
Well, na still surrogacy Sha only say Adultery dey involve but laslas he don Happen na make dem forgive and move on. This na wetin dey happen once see finish enter. |
SmartPolician:If dem call una chief Lamba proponent, he go be like dem dey lie. Oya show post to prove this your allegation, if not then we can conclude say na Lamba una dey always give. Una dey claim say PBAT must to release una MNK because of 2027 elections, News flash: Na Regionalism be the agenda wen dey ground naw ooo. Make una go prepare for Self Governance cos we must correct the Error of 1966. Okwia? |
Obaseki is doing well. The kind rain wen go beat am once he handover ehn... Na that type he go know the importance of not doing Gragra. You dey fight everybody dey think say you be Vandame abi na 007 self, now people don begin show you, say na human being dey back of Oro wen Oro dey sound ![]() |
Augustine2244:Of what good is a Ministry that does not begin from the Home? May God help Us not to fail. |
Well, well, well... Na your home and na you sabi how you wan run am. But sha remember say if Family Devotion different from Church Devotion. And if the weather too cold for madam nko? |
May we Never be Unfortunate. |
Oooh boy 200k. That's some good money for Corp Members ooo. Anybody wen get street OT make he keep that money first to think before anything. |
Brendaniel:Chai! Person go just read some comment shake head for Una. |
Congratulations to ooo. But make una sha end all these Insecurities brouhaha wen dey this Country. But sha make everybody prepare for Regionalism. |
Her Parents born only 3? That mean say dem be elite. But this Life funny Sha, So Iyabo don reach 47yrs so. Adulthood no dey tey ooo. |
Some people just heartless Sha. Anything to make money. How will you be producing Fake Drugs as FAKE DRUGS Person wen sick go buy Fake drugs dey expect Healing not know say na Fake Drug... Chai! Una wicked ooo |
Na News like this make we dey read ooo. Make our reserve dey increase steady, till we decide say make make Nigeria strong pass US Dollar. |
Who start the Rumors? Abeg, make una bring am here make we give am 39 lashes for the fake news. This na one of the Reason why this Blogging and SM general need some control. |
End of Mortality. Now immortality begins. RIP Sir. #Shalom make everybody prepare for their Eternity. |
Calitoscassius:Are you SURE of this accusation? If Yes, please post it on your Twitter account and tag necessary authorities while you also call Him out. @DesChyko what's the meaning of "Developers" and does Shops define Development? @hkidola00 you mean the office of the NGPresident does not have any Honor attached to it? |
You have to understand that people who are not trained to Honor others can never walk the part of honor. Their opium is in insulting and cursing others and Peace and Love is not one of their virtue. Teach you children to Honor others and they will grow to be responsible. |
Meeting upon meeting, Policy on Policy, intervention upon intervention but none has really work. Na only people wen dey incharge dey cash out. |
Dem give you Lamba say na because of #100 pen and you dey believe dem... Well, make I just kip kwayet. Shebi dem don collect money for two Laptops and extra 50k, that one self he good. My quick advice "Aviod Street fight with anybody", if dem wan play you dirty just try record so that you go get evidence. |
Obainoman6:We are built differently and it best you raise Kids who learn to respect everyone either in the Real or Virtual world cos what goes around comes around. More importantly raise your Children to be resilient and walk away from any toxic thing. |
Okay, Na Employee go determine how much wen Employer go pay abi? No wahala. Make una finish this Minimum wage brouhaha first before una go collect the Multiplier effects. |
... If power/wealth dey your hand and everybody dey form Loyalty, Abeg no think am ooo. Just remember the people wen dey look you straight for eye tell you truth, na dem make you dey reason ooo. Cos, praise singer dey always change the tune once beat change. Congratulations to Mr. Obaseki and hope say when rain begin fall, Him to see shed hide. |
Ojuntana:Oga that can Read, Abeg "Refused to meet officially with ASUU" is a policy abi? Continue ooo. |
With all the variants of substance people are abusing these days... Well, Earth have a way of regulating itself. If you like dey do drugs and chemicals, your body go tell you. |
Mallam Akanmu can you please list the anti-Labour policies? Because, I don't remember any Anti-Labour policy that PBAT Government has enacted. #ASUU na Scam. |
Well, some people do not know the importance of that Highway and are busy disturbing us with their bias but still on still let's see how it goes. Studentloan/Student grant too. We must however not forget that as a Nation, we have a Lot of Fantastic/Excellent Policy on Paper but implementation has always been marred by Our Greed and Wicked mindset. Let's just hope for the Best and that the Nation came be ignited towards Greatness. #I wish Everyone whatever they Wish Nigeria. |
Watch you health ooo. May we Never be Unfortunate ooo |
Money is Good and Sincerely I desire to be Wealthy. But friends, we all must realize that killing others just because of Money is not worth it at all. MKO was Africa Richest in the 1980's but alas all the Wealth is gone now and like the supporters of Oshimen outburst who do not understand the Legendary of Finidi George 7 (3-4 World Best number 7), we must realize that nothing last forever. |
Frankiss44:Okay Sir, Wise man. |
More money must be made. People wen don dey escape and rip the system must pay. |
Those Children wen dey support Fubara shey una don dey see wahala naw. Instead make Fubara follow simple agreement, he go dey do anyhow. Very soon 4yrs go complete and hin only achievement go be "Fighting without Winning". People wen because Wike no support their Candidate become your accidental friend, come dey shout Fubaraaa, your head come dey swell, you no know say anybody wen those people support na... Dem support Oshimen, VO9 begin do anyhow to Finidi, now the guy eye don dey clear VO9 don begin dey cry. Abeg, run from those people ooo, their thoughts/support is wired by Hatred. #Prepare for Regionalism. |
I read this is meant for people with some weird fetish. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 32 33 34 35 36 37 38 39 40 (of 114 pages)
