Titi43's Posts
Nairaland Forum › Titi43's Profile › Titi43's Posts
1 2 (of 2 pages)
Wait o, you guys no dey think wella, Her husband dey flog her and uns dey shout. Flog her wit what? Fit be d man dey flog her wit cassava |
Yes naa,if u sabi say u no go win why waste moni begin go. |
Obi cubana see am, no be to use your money drink expensive wine, wear diamond, abeg make we hear dis kain beta news ur side. |
This one na wayooooo, make dem release him to us like dat ooooo. |
Ok no wahala , her ctush na crush na celeb wey she fit no see for life time abi? Its good to have a crush ,even crushes ,mine na dat girl wey dey next street, she be my crush. Abi na only celeb go be crush? |
A good coach, met him 5 yrs ago, then i was dating his daughter Angela. |
Becos dem be childhood friends dat all abi, not even for the interest of our dear country. Selfish, pathetic old fools |
So this vegetable after looting lagos state wan be President? God will not allow this happen, Nigeria must move forward. Young vibrant leader is what Nigeria need.we Are tired of recycling old good for nothing thieves. What can motor park agbero do for Nigeria. May thunder faya him 10 × 10 times cos pple like him keep 9ja for this mess. Idiot. |
If u ask her wetin she commit wey make her bobo Panel beat her like this, she go say nothing |
Nothing lasts for ever Change is constant. He has played his part in the boxing world It's time for him to move on. |
Smelly pussy. |
Brother ,please cheat with her girlfriend and tell her too simple. |
This is nonsense, who are they doing? Der kids? Nnamdi kanu's kids are in UK studying. U see how brainless they are. So der agenda is to deprive innocent students and stop them from writing der WAEC exams while other zones are writing Ders. May amadioha tunder faya der coconut head. |
This ur papa wey dey flog u like this, how much he keep for u b4 he die? Why he go promise God wetin he no fit do? |
But na true sha, which crime wey police no dey commit for this zoo. |
The pictures are fake brother, owerri town is dry and empty. |
Una for ask first the type of endorsement, E fit be condom endorsement or fingering endorsement . I hear say na X videos endorse am sha. So dis one don turn to celebrity abi? With her fat stomach and smelling puna. Nija sef. |
Person wey never get tyre for em life dey shout. Under gej regime that car was never sold for 700k. For direct tokunbo. Na una govt una go blame o. How come $$ now dey approach 600 naira for 1 $, As things dey go by Dec $ go reach 1000 naira for 1$. Mumu govt. |
Dis one is thinking with her pussy. |
Bia guy, this na korokoro Next time don't shave gbadas, clean low cut will do. |
Wait o, the shoe na okirika shoe o. Uzodimna u see ur life? |
But whyyyyyyyy, abbah kyari whyyyyyyyy, If u like share ooooo. This trouser na dieeeeee |
Owerri streets very dry, dey d pple dem say welcome dat vegetable naa
|
Mine is a slant back German shepherd. |
Igbo amaka. Ofu obi ka anyi ji aga. |
I am in owerri and the situation is this. Streets are deserted, the picture we see is fake. |
Make he dey come, we go view from house. We no say make he no come o. Every where empty. |
Shameless anu ofia, u dey bunk ur inlaw and still get mouth to talk. |
Omo, uzodinma don taya, empty street o. Even to rent crowd na wahala. |
These nothern pigs want vat abi? Make dem come take. Idiots |
Ashawo wey no get shame. Many single girls won't behave the way she did. |
Ashawo dey no get shame. Many single girls don't behave the way she did. |
1 2 (of 2 pages)