Fashion › Re: Cutting Of Tongue Into 2: Is This Fashion Or Mental Illness? (Graphic Photos) by Tundex911: 6:00am On Jul 21, 2022 |
Mental illness??
As if most of our recent generation won't do it, awon weyrey gbogbo |
Politics › Re: Asa Sings 'Fire On The Mountain' In Front Of Buhari At NNPC Relaunch by Tundex911: 5:57am On Jul 21, 2022 |
Bubu eardrums don block
Nothing go still change, AREN'T CHANGE be their motto?
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Politics › Re: Incorporate Our Interest Or Lose Bloc Votes – Herdsmen To Atiku, Tinubu, Obi by Tundex911: 5:21pm On Jul 19, 2022 |
Where's Gumi  Smh |
Politics › Re: President Buhari Officially Unveils The New NNPC Brand by Tundex911: 5:15pm On Jul 19, 2022 |
Scope to channel percentage to north
Smh |
Education › Re: ASUU Strike: Dr Abubakar Othman (UNIMAID Lecturer) Sells His Books by Tundex911: 11:45am On Jul 19, 2022 |
WTF
9ja ti tan |
Travel › Re: World's Happiest Countries For 2022 by Tundex911: 11:44am On Jul 19, 2022 |
I thought 9ja dey top5 before abi na Owanbe top5 dem rate us that year??
Wahala be like wetin again |
Travel › Re: Aero Contractors Halts Operations Over Economic Crisis by Tundex911: 10:44am On Jul 19, 2022 |
BUHARI
SMH |
Politics › Re: NNPC Quietly Approves Petrol Pump Price Hike To ₦179/Litre by Tundex911: 10:38am On Jul 19, 2022 |
Thank you bubu, thank you NNPC
Smh |
Politics › Re: Immigration Fails To Submit Annual Financial Statements Since 2012 by Tundex911: 10:30am On Jul 19, 2022 |
2012 and bubu is trying to fight corruption since o
Awon weyrey gbogbo Smh |
Crime › Re: Thugs Destroy Igbo Traders' Shops In Osogbo After PDP Was Declared Winner by Tundex911: 10:15am On Jul 19, 2022 |
APC members is that you??
Awon weyrey gbogbo |
Politics › Re: Abdullah Adamu: I Am Not Aware That APC Lost In Osun State by Tundex911: 10:15am On Jul 19, 2022 |
Abdullah Adamu oponu radarada
Smh |
Crime › Re: IGP Orders Probe Of Portable Over One Million Boys Rant by Tundex911: 10:12am On Jul 19, 2022 |
Say no to drug abuse |
Celebrities › Re: Sola Onayiga ‘Kitchen Practical’ Is Dead by Tundex911: 5:13am On Jul 19, 2022 |
People just dey die
Don't forget, DO GOOD |
Politics › Re: Marketers Hike Petrol Price To Between ₦170 And ₦190/Litre by Tundex911: 4:55am On Jul 19, 2022 |
And the FG keep mom on this matter
Fuvk administration |
Politics › Re: Ado Aleru Installed As Sarkin In Zamfara (Pictures) by Tundex911: 4:50am On Jul 19, 2022 |
Gumi man in command
Issokay |
Politics › Re: Ademola Adeleke Wins 17 Out Of 30 LGs Osun Election by Tundex911: 6:47am On Jul 17, 2022 |
Osun no be Ekiti
My home state don't like suffering if you fuvk up as a governor, next action people go send you packing
Peace ✌️ |
Politics › Re: Osun Election: Political Thug Arrested With Charms In IIsale Osun (Photos) by Tundex911: 6:30am On Jul 17, 2022 |
Set awon Zazu
Its plenty |
Romance › Re: My Soon To Be Wife by Tundex911: 6:23am On Jul 17, 2022 |
350k
And some loan app wey I owe 1500 go dey disturb me up and down, if I pay back make bubu go for third
Dear my loan app, thank you for banking with me till further notice |
Politics › Re: Tinubu Celebrates Dolapo Osinbajo On Her 55th Birthday by Tundex911: 6:17am On Jul 17, 2022 |
So na BAT write this bah??
I no dey surprise cuz Femi Adesina and co dey help bubu most time too
Awon weyrey gbogbo |
Romance › Re: She Said I Shouldn't Use Condom If I Lover Her. by Tundex911: 6:14am On Jul 17, 2022 |
So she never learn from the first mistake
This femail people sef, what if you give her Belle and you later travel nko? Her parent go help her again
Fuvk gender Smh |
Politics › Re: Solar Panel Demand Booms In Power-deficit Nigeria by Tundex911: 2:38pm On Jul 16, 2022 |
Wahala no fel finish for this nation |
Politics › Re: Court Orders An Upward Review Of Judges Salaries by Tundex911: 6:04am On Jul 16, 2022 |
Set awon politicians
Awon weyrey gbogbo |
Crime › Re: SOS!!! Someone Is Blackmailing My Female Friend With Her Nudes by Tundex911: 6:01am On Jul 16, 2022 |
cybersoldiers: Has he sent the girl a copy of the said video? If yes, let Nairalander watch the video before you know you next step |
Food › Re: Shocking Price Of Groundnut In My Area by Tundex911: 5:58am On Jul 16, 2022 |
So all this while you don't understand the word BUHARI?? |
Travel › Re: Why Do African Brothers Abroad Discourage Others From Moving Abroad Too? by Tundex911: 5:56am On Jul 16, 2022 |
Dem dey ment ni |
Foreign Affairs › Re: Sri Lanka President Rajapaksa Resigns by Tundex911: 5:25am On Jul 16, 2022 |
Reading...
Reach the 73 years old gat me thinking, whereas them 70+ fighting for the presidency for my fuvk nation
Smh |
Politics › Re: Drone Shots Of PDP Governorship Grand Finale Mega Rally In Osogbo (Photos) by Tundex911: 5:14am On Jul 16, 2022 |
Funny enough, I'm � � sure other party supporters go dey the venue
Failed Nation |
Education › Re: FG Committee Recommends ₦ 2 Millions Monthly Pay For Professors by Tundex911: 1:36pm On Jul 15, 2022 |
Whereas, fellow politicians for house of Rep and senate dey embezzle every day without checkmating them...
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Politics › Re: Tinubu Should Tell Buhari To Release Funds To End ASUU Strike - Obi’s Camp by Tundex911: 2:26am On Jul 15, 2022 |
Correction:
BAT should pay ASUU just for automatic presidential seat
Awon weyrey gbogbo Smh |
Politics › Re: ECOWAS Court Declares Suspension Of Twitter In Nigeria Unlawful by Tundex911: 1:22am On Jul 15, 2022 |
Una just dey awake from una sleep bah
Awon weyrey gbogbo |
Travel › Re: Update On Second Niger Bridge (Pictures) by Tundex911: 4:09pm On Jul 14, 2022 |
For this our country
We no get plan at all |
Crime › Re: Baba Ijesha Has Been Sentenced To 16-Years In Prison by Tundex911: 4:07pm On Jul 14, 2022 |
posty56: bad news for bed nwoko E weeeeeeee, which one be bed Nwoko or ned � � � |