₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,199 members, 8,521,759 topics. Date: Thursday, 19 November 2026 at 10:14 PM

Toggle theme

Tundex911's Posts

Nairaland Forum › Tundex911's Profile › Tundex911's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 78 pages)

Politics › Re: Osun 2022: Oyetola, Adeleke, Others Sign Peace Accord by Tundex911: 5:03am On Jul 14, 2022
Since 1960 wey dem dey sign PEACE ACCORD do we get the peace??

Awon weyrey gbogbo

Smh
Crime › Re: 12-Year-Old Girl Deceived By Her Family And Married Off To A 50-Year-Old Man by Tundex911: 4:42am On Jul 14, 2022
Set awon Ned Nwoko...

And FG gat nothing to do on this matter

Smh
Celebrities › Re: Wizkid & Tiwa Savage Settle Beef As They Hug & Party At The Afrobeat Festival by Tundex911: 3:25pm On Jul 13, 2022
Once debe

Always debe
Sports › Re: Dis ASUU Strike No Dey Touch Una?: Ahmed Musa asks politicians with kids abroad by Tundex911: 3:21pm On Jul 13, 2022
The monster � dem forget about go soon come out for them...


Few minutes remaining tho
Politics › Re: Garba Shehu: Ransom Payment Fuelling Terrorism by Tundex911: 3:17pm On Jul 13, 2022
Where's Gumihuh


Awon weyrey gbogbo

Smh
Romance › Re: Bride Stops Her Husband From Kissing Her At Their Wedding Reception (Pix, Video) by Tundex911: 3:05pm On Jul 13, 2022
Meanwhile some dey do car cake for reception


Wahala no dey finish jor
Events › Re: Nigerian Couple Spend N3.5m On Cake Designed Like Car For Their Wedding by Tundex911: 3:05pm On Jul 13, 2022
Wahala na still divorce go end abi no be this our generation weddinghuh


Oluwa a wa pelu won

Smh
Romance › Re: Why Do Girls Suddenly Want To Settle Down When We Meet? by Tundex911: 3:00pm On Jul 13, 2022
For them(ladies) to reason like that, na the responsibility dem won put for your head...

Peace ✌️
Politics › Re: Vote And Vote Wisely - Seun Okinbaloye Of Channels TV Speaks by Tundex911: 2:13pm On Jul 13, 2022
If money is involve I don't think it's time we take the country back alaye as if you don't know thru your conversation with those thief called politicians

Peace ✌️
Literature › Re: Wole Soyinka Celebrates His 88th Birthday Today by Tundex911: 2:10pm On Jul 13, 2022
But let observe this o

88 and baba wole can still stand wella but dem 70+ baba's need support to stand


O ga o
Politics › Re: Bola Ahmed Tinubu: From Drug Lord To Presidential Candidate By David Hundeyin by Tundex911: 2:08pm On Jul 13, 2022
Noted
Celebrities › Re: Davido Welcomes Cubana Chief Priest To His Banana Island Mansion (video) by Tundex911: 2:03pm On Jul 13, 2022
Life is GOOD

If you get enough money
Business › Re: Dollar Equals Euro For The First Time In 20 Years by Tundex911: 12:13pm On Jul 12, 2022
Germany �� aren't easy lately...


Peace ✌️
Politics › Re: Buhari: Presidency Is Tough, I Am Eager To Go by Tundex911: 6:47am On Jul 12, 2022
Funny enough

BAT � incoming gonna be more serious more than this past administration.


Oluwa a wa pelu wa
Business › Re: Abdulsamad Rabiu Re-appointed Head Of France-Nigeria Business Council By Macron by Tundex911: 6:14am On Jul 12, 2022
I respect this man called BUA than Dangote...


If you know you know
Politics › Re: Buhari and Tinubu In Daura Today (Pictures) by Tundex911: 5:43am On Jul 12, 2022
Omoooooooox1000000 �


BUBU con glow pass BAT sha

Awon weyrey gbogbo

Smh
Politics › Re: Expose Terrorists In Your Midst, Buhari Tells Nigerians by Tundex911: 11:33am On Jul 10, 2022
Acting as if no be them be the actor...

Where's Gumihuh
Politics › Re: Tinubu Prays On Chair At Eid, His Health Status Questioned by Tundex911: 4:34am On Jul 10, 2022
Bubu pro max in the making...


Awon weyrey gbogbo
Romance › Re: I Will Never Do Doggy Again by Tundex911: 4:27am On Jul 10, 2022
You asking what should you do??

It's Sunday and go for Thanksgiving comrade

Peace ✌️
Foreign Affairs › Re: The Sky Turns Green In South Dakota, USA ( Pics, Video) by Tundex911: 4:23am On Jul 10, 2022
invinzible1:
LoL.. if it's in Nigeria many of us would have ran to religious places
Funny enough person like Righteousness2 go be shouting it's second coming...

Oluwa a wa pelu wa gbogbo
Education › Re: Missing OAU Student Is Found Alive (Photo) by Tundex911: 2:24pm On Jul 09, 2022
The "she can't talk for now" get as e be sha


Oluwa a wa pelu wa
Politics › Re: Malami Marries Buhari’s Daughter, Nana Hadiza by Tundex911: 2:13pm On Jul 09, 2022
Na dem dem sha...

Peace ✌️
Webmasters › Re: Elon Musk Terminates His $44 Billion Twitter Deal by Tundex911: 3:08am On Jul 09, 2022
Funny enough, he just won do his thing his way no 3rd party and Twitter board get sense pass him...


Na dem saabi though wetin concern me
�
Politics › Re: N82m, $36,000 Stolen In Kuje Prison During Attack Belong To Politicians by Tundex911: 11:09pm On Jul 08, 2022
Soon dem go say na part of Abacha return money those terrorists pack away...


Awon weyrey gbogbo

Smh
Foreign Affairs › Re: The Moment Japan Ex-PM, Shinzo Abe Was Shot (Video) by Tundex911: 1:04pm On Jul 08, 2022
Last time I check na inside movie o


Fuvk
Music/Radio › Re: Name One Nigerian Song You Dislike But Find Yourself Singing Always by Tundex911: 12:50pm On Jul 08, 2022
Zazoo
Business › Re: Obi Cubana Celebrates His Son As He Bagged 10 Awards In School (photos) by Tundex911: 12:42pm On Jul 08, 2022
Tell me if money aren't involved
Politics › Re: Reno Omokri: Nigeria Will Be Worse Under Obi by Tundex911: 12:42pm On Jul 08, 2022
Awon weyrey gbogbo
Fashion › Re: Why Do Ladies Enjoy Revealing Their Cleavage? (pictures) by Tundex911: 12:17pm On Jul 08, 2022
And funny enough, dem go dey cry up and down if dem rape dem

#SayNoToRape
#Peace ✌️
Politics › Re: Aregbesola: Prisons Not Designed To Resist External Attack by Tundex911: 12:15pm On Jul 08, 2022
Fuvk administration


Failed Nation
Politics › Re: 10 Major Jailbreaks On President Buhari’s Watch by Tundex911: 12:14pm On Jul 08, 2022
Don't forget the military base attack too


For Kaduna
Celebrities › Re: Man Marries Alligator Dressed In White Wedding Gown In Mexico (photos) by Tundex911: 6:27am On Jul 08, 2022
I'm very sure say the reptile will loyal pass our nowadays ladies..


Peace ✌️

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 17 18 19 20 21 22 23 24 25 (of 78 pages)