Tundex911's Posts
Nairaland Forum › Tundex911's Profile › Tundex911's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 78 pages)
Breakfast don't know old cargoes, it's can be served morning, afternoon or even night... Wahala be like wetin again?? Smh |
I pray dem no talk say na fake news... Bubu administration |
I already said this days back, though more Stations still coming to this level then follow by the communication/service providers... What a country Smh |
Omoooooooox1000000 � Sorry man, man up |
Country HARD, abi most babe no too dey serious na fuvk fuvk fuvk dem like pass... Smh |
I just have a question to ask... Why can't we just scatter this nation and start from afresh? Problem upon problem Smh |
Blame bubu administration |
Pictures nko? |
At the same time, supply disruptions will affect African countries in different ways. For example, in Nigeria this problem can be solved relatively painlessly: wheat is a commodity with a flexible demand in the country, occupying a market share that’s comparable with other crops, such as corn and cassava.... And some people talk say na reason why we have hardship in this country, abi na wetin this administration won make us suffer then put the blame on Russia and Ukraine war, I just pray make hardship no kill common man every day in this country Peace ✌️ |
Whether BAT � like it or not, God dey Smh |
Kudos to Addo and other ministers, but as for my country dem go rather give us 2 cups of rices just for them to increase their salaries... I know sooner or later citizens will go hard on this idiots calling themselves leaders Awon weyrey gbogbo Smh |
My prayer be say make bubu no call super eagles � hope you can relate with me?? Cuz Ghana go finish us for this same Twitter |
Lolzzz I can't just stop laughing cuz this people just dey toy us up and down Hope dem don return that oba staff tho? Smh |
Benzo no be your mate |
Una never see anything, kudos to bubu administration |
Nice advice tho |
I no blame them, diesel don cost Communication providers is next |
Kindly change the money to dollar and know our bubu administration finish us Smh |
Hello guys I'm in need of a solution. I started dating my babe since last year, and we plan on getting married this year.... Hear yourself brother, dating last year and planning wedding this year and if the marriage divorce the following year you go dey blame yourself and even come on Nairaland for advice Smh |
Where's the car?? |
It's not new tho, cuz bubu sef knows it's fake news Awon weyrey gbogbo Smh |
We're animals now, we too enjoy poverty for this nation Oluwa a wa pelu wa |
I pray malami page reach soon... Cuz all of them na same same Awon weyrey gbogbo Smh |
BAT � sha won become presi by fire by force... God knows everything tho |
Make dem help us HEAL NIGERIA �� � |
Una plenty out there, and it's from the early stage such things happen mumsy thought u're still dat small boy why she dey reason you & Ur babe but my advice if you can get your apartment respect go dey... Peace ✌️ |
I don't know much on Chin-chin company but I'm very sure say dem don use people money stake PSG to qualify for UCL... Scammer everywhere even our bubu administration na one of them |
Job 42:10 No long cap |
May get court order, so no court order before arrest... Abi lawyers in the house shey na so dem dey arrest person?? Though I'm waiting when bubu leave office maybe dem go arrest him tol Observing from afar |
I saw this coming, cuz of the rate of diesel price and this station always make use of diesel everyday... A station around my area dat close midnight now close their programs 10pm,though next in line are the communication services Bubu administration, failure Though I no blame bubu sha cuz some of Station are part of the failure cuz they indirectly support the administration some people way quote me wrong here but I now Las Las we go dey alright Peace ✌️ |
Reason why Samsung will always be the best |
You see that Yemi Alade so... She dey always enter my eyes � |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 35 36 37 38 39 40 41 42 43 (of 78 pages)