Tundex911's Posts
Nairaland Forum › Tundex911's Profile › Tundex911's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 78 pages)
...and I took the food back. I ate the food myself with the chicken. Na this part sweet me for Belle aswear, kudos padi mi GBAYI ✌️ |
Ode ni Bobo Adamu yii sha, so he no know say FAILURE IS OUR PRESI?? Awon weyrey gbogbo Smh |
Let me observe small before I pay my debt |
I know someone like me gonna thank covid-19 on how he/she detect how to fuvk very well... Oya come and beat me then |
This our generation go choke you left, right, front and back Smh |
Lie detector?? At last we don get solution to Mr Lie Mohammed palava And make dem no forget install like 5 for Aso Rock, House of Assembly and Representative too |
Press like If you know davido contributed to this financially Press share if he doesn't |
If una like do Ova-Ova-Ovajara I no dey do NIN registration ok Peace ✌️ |
Meanwhile the same senate can't reduce their own salaries... Aye gbogbo yin lo ma baje patapata Awon weyrey gbogbo Smh |
Country HARD... Smh |
This Abolore matter reminds me of aftermath of the Endsars palava... God dey sha |
95.1milli almost 100, out of 250milli citizens... Issokay Smh |
Can you hear this one called Ameachi saying it's 8 dead body while BAT � says 60,can't you see how toy this people dey use us? To the tech level, shey FG don't consider the tech with the huge amount in carrying out the train � back then?? I know say na una leaders be next Awon weyrey gbogbo Smh |
BAT � already know the total number but bubu just in closed door as usual... Awon weyrey gbogbo Smh |
No be person be this? At least he still move body go the location but bubu go dey Closed door with Forces head... I pray make the door no open again in Jesus name amen � |
Why always close doors? Shey na Closed door terriost dey operate? Make una sha dey expect the terriost among una soon by God's grace Awon weyrey gbogbo Smh |
Shey na today Bandits don dey? Even the Senate don't know say the presi don declared them terrorists Awon weyrey gbogbo Smh |
If not for the ghaphics bubu administration go talk say na fake news Awon weyrey gbogbo Smh |
I pray make dem hit Aso Rock before 2023 JesuLoba |
Terriost attack train � bubu is talking about Tax... Smh |
APC go do more... Oya loke loke, Next Next Level We never see anything yet, more still coming but I pray make this terrorist end Aso Rock before 2023 sha Awon weyrey gbogbo Smh |
When this fools called EFCC going to investigate BAT ![]() |
Omoooooooo the first Pic just got me laughing, and the word "for better for worse comes my mind" But shey dem no go for HIV TEST before becoming husband and wife? I no blame her tho cuz the way dem the fuvk fuvk fuvk this days sef... Smh |
Just like repented boko Haram right? aswear with all this shit around the power of this nation we aren't going to grow Peace ✌️ |
I'm sure say he go dey among endsars front-runner too dat year... Smh |
And some youth go still support this old cargoes... Awon weyrey gbogbo Smh |
I no dey follow up the APC convention though, I won ask "did Tinubu attend the convention"?? If not, make the old cargoes no waste his time it will be advisable make he support osibanjo. Peace ✌️ |
Few months wey bubu administration remain I pray make the badluvk no reach me and you... Amen |
Bobo County hard jor |
Can you just imagine.. Bubu family members killing themselves just because dem no want bubu as the leader or what, I'm very sure say God pass all of us sha Las Las naija go make sense Peace ✌️ |
Hope this man no go won say he go trek from Abj to Ghana comes the 2leg cuz naija on the winning side o |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 34 35 36 37 38 39 40 41 42 (of 78 pages)
