Foreign Affairs › Re: Arnold Schwarzenegger Makes Direct Plea To Putin, Russians, And Troops by Tundex911: 7:23am On Mar 18, 2022 |
The plea too long, I can't read am finish
Make dem sha do as dem like jor |
Politics › Re: Photo Of Bianca Ojukwu After Slapping Ebelechukwu Obiano As Nigerians React by Tundex911: 6:57am On Mar 18, 2022 |
Power of social media
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Travel › Re: Man Cries Out As He Spots Anthony Truck With The Container On It About To Fall by Tundex911: 1:21pm On Mar 17, 2022 |
Koboko dey inside your motor and I guess you be soldier why can't you stop the driver and flog him...
My opinion tho |
Travel › Re: Immigration Kicks As Nigerian Passport Ranks Below Niger, Chad, Others by Tundex911: 7:26am On Mar 17, 2022 |
In erigga voice:
Wetin dey sup bubu...
Smh |
Politics › Re: Hunters Kill A Lion In Borno Village As Residents Return To Abandoned Villages by Tundex911: 8:10am On Mar 16, 2022 |
Nwodosis: Where are the animal activists? Dem never reach North, dem still dey South West � |
NYSC › Re: Corper Proposes To His Colleague At Ogun NYSC Camp (Video) by Tundex911: 7:49am On Mar 16, 2022 |
I just don't understand this lazy youth anymore, for how long una saabi each other?
If dem break up now dem go dey blame village people not knowing say dem be their self village people
Smh |
Crime › Re: Osondu Victor Igwilo: US Reacts To Arrest Of Fraudster On FBI Wanted List by Tundex911: 7:16am On Mar 16, 2022 |
$100m
Smh |
Politics › Re: Allen Onyema: In Three Days, All Airlines In Nigeria Will Shut Down by Tundex911: 7:07am On Mar 16, 2022 |
Make everywhere just shut down for the whole nation...
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Family › Re: Help Me Loosen My Brother's Grip On Me. by Tundex911: 10:47am On Mar 14, 2022 |
Know this and know peace
Oluwa a wa pelu e
Peace ✌️
|
Family › Re: Help Me Loosen My Brother's Grip On Me. by Tundex911: 10:02am On Mar 14, 2022 |
I'm not here to answer such questions ok, though I just give out my advice to her and if you think it's your problem kindly face it by yourself ok Peace ✌️ dalass: No mind am,raw weed at work cannot make him say sensible things ;DWhat happened to your junior one? |
Science/Technology › Re: Bird With Cipher Ring Falls From Sky In Ondo, Causing Confusion (Photo) by Tundex911: 9:54am On Mar 14, 2022 |
I'm very sure say some people go still tag the bird � as Russian bird for spy...
Smh |
Family › Re: Help Me Loosen My Brother's Grip On Me. by Tundex911: 9:37am On Mar 14, 2022 |
My advice, it's better you calm down your nerves cuz i pray wetin happen to my junior one no happen to you.
Peace ✌️ |
Christianity Etc › Re: Oyedepo: Wealthy People With ₦1bn Worth, But Owing Banks ₦10bn Are Stupid by Tundex911: 11:03pm On Mar 13, 2022 |
Daddy, why money money matter today again  � |
Crime › Re: Dispatch Rider Caught With A Baby Inside Box In Lagos (Pictures, Video) by Tundex911: 10:56pm On Mar 13, 2022 |
BAT haven't become presi this don dey increase for this our Lasgidi...
Oluwa a wa pelu wa |
Family › Re: My 29-Year-Old Son Still Wants Me To Be Feeding Him After Graduating by Tundex911: 10:54pm On Mar 13, 2022 |
I even thought it's breastfeeding in the first place...
Old man, aren't he your kid?
Cold is outside tho |
Foreign Affairs › Re: 36-year-Old Gabriel Boric Sworn In As President Of Chile by Tundex911: 10:51pm On Mar 13, 2022 |
Meanwhile 36years still fighting each other for 70+ man to be this country president...
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Nairaland General › Re: Which Year Did You Discover Nairaland ? by Tundex911: 10:44pm On Mar 13, 2022 |
Discovered 2012, but I categorized am to Naijaloaded back reason why I don't fancy the site not until recently tho...
At last its one of the best aside Twitter as for me |
Politics › Re: Ramatu Tijjani Aliyu Empowers Mothers, Calls For Gender Friendly Environment by Tundex911: 10:40pm On Mar 13, 2022 |
Na still our money
I guess it's against 2023, we observe from afar tho
Awon weyrey gbogbo.
Smh |
Celebrities › Re: Yemi Alade Celebrates Her 33rd Birthday Today by Tundex911: 10:38pm On Mar 13, 2022 |
My crush tho
One day go be one day... |
Business › Re: Ruin By Online Loan App, Don't Know How To Break Free by Tundex911: 6:22am On Mar 13, 2022 |
Omoooooooo �
You try o...
Though we have much people like you on this platform, I'm here to learn sha |
Crime › Re: Beautiful Photos Of Nigerian Female Prisoners During The Beauty Contest by Tundex911: 6:02am On Mar 13, 2022 |
Just imagine, real why dem say dick is useless
Na cameraman I sighted here
Smh
|
Travel › Re: Where Can #3.5m Take Me To For Masters Abroad by Tundex911: 10:20pm On Mar 10, 2022 |
And you think we gonna solve the problems just like that?? My dear brother abi na sister, the system is spoiled so I don't know why you told the person to stay behind spyglaxx: Two things run this world; technology, scalable skills .That's why China's external reserve is at $3.5 trillion and Nigeria is at $40 billion someone on github created bitcoin and the whole world went kaboooooooooom |
Crime › Re: Man Had Sex With A Married Woman, Recorded It & Posted Nude Pics On Social Media by Tundex911: 10:13pm On Mar 10, 2022 |
Where's the vid?
I want to check something |
Travel › Re: Ibadan To Lagos Train Stuck In The Forest As Fuel Finishes (pictures) by Tundex911: 2:33pm On Mar 10, 2022 |
This is Nigeria
And some people go dey talk say na the train � the most important achievement of bubu administration
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Travel › Re: Where Can #3.5m Take Me To For Masters Abroad by Tundex911: 2:31pm On Mar 10, 2022 |
Hope you're not one of the village people like this bah?? Smh spyglaxx: Go to your village and buy a big farmland and plant palm trees , put fishpond inside with solar borehole.
Then get a laptop with solar backup and learn an it skill.
when you start making money from the above you can now travel away.
nobody can take your skills away from you you can pass your skills and farmland to your children but you cannot pass your masters to your children |
Crime › Re: Newborn Baby Found Dumped In Waste Bin In Zamfara (Photo) by Tundex911: 4:04pm On Mar 04, 2022 |
North don dey open eyes to bad bad things lately...
Smh |
Crime › Re: NSCDC Arrests Three Young Men With Human Bones In Taraba (Photo) by Tundex911: 3:58pm On Mar 04, 2022 |
E don reach north side...
Issokay, Buhari weldone
Awon weyrey gbogbo
Smh |
Foreign Affairs › Re: Storm Franklin: 400 Homes Evacuated And Train Stations Underwater In U.K. (Pics) by Tundex911: 7:04am On Feb 22, 2022 |
Though if it's end time, as a African continent are we ready for this?
Cuz the European world are always ready, my observation |
Romance › Re: Men, Do Not Lose A Good Woman!!! by Tundex911: 1:04pm On Feb 12, 2022 |
In FELA VOICE:
Woman, run ooooooo |
Career › Re: Tesla Sued Over Racial Discrimination In The Workplace by Tundex911: 1:01pm On Feb 12, 2022 |
Tesla or no Tesla...
Innoson is coming up tho |
Politics › Re: Court Adjourns Appeal To Nullify Buhari's 2019 Victory, Declare Atiku Winner by Tundex911: 8:31am On Feb 10, 2022 |
But wait, what I don't understand...
What if atiku declare the winner, shey he gonna spent 4years too?? |
Crime › Re: Young Lady Caught After Stealing Wrappers In Benue. Her Hair Shaved With Razor by Tundex911: 8:22am On Feb 10, 2022 |
See as she even carry the ladder sef...
Smh |