Ukaface's Posts
Nairaland Forum › Ukaface's Profile › Ukaface's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 110 111 112 113 114 115 116 117 118 (of 213 pages)
Sageez:ahnahn Opor! Chike obi!( if you don’t know who he is, Pele) Efiko! Igi iwe! I hope you are right o |
This life sef Na one person get that breast Hiaaaaa |
Goddyrichie:Wahala News flash….. I am from Edo state Or you think I don’t know specific things about my state? Go and chill first, everything no be gragra try Dey catch cruise once on a while |
So na all women be like ashawo ni |
Where she come from? |
Tor! I thought Yorubas had everything rosy They can develop their land themselves |
Sleekfingers:yes |
Zlatan no forgive am |
Which kain Yeye glow up go glow person from black to light? This my gender people sef |
![]() YorubaSamurai:Your tribe that knows nothing more except to cause and abuse someone Dey tag another tribe cursed Nothing wey I no go hear ontop Igbo hatred |
Kpompey you see am?? |
Beremx:Yorubasamurai Abi Wetin be your name come see o |
All of a sudden now, igbo tribe no wan leave Una mouth Any small thing Igbo Hiaaaaa….. |
We are living to die Na turn by turn He probably will be birthed in a better environment RIP |
somto10:Oh my!! Never knew my Diary was captivating No mind me, it’s laziness + work But I think for you, I would resume. Thanks |
Seun please add voice note to NL E get some people wey I wan follow talk |
Abi this one no well ni ![]() |
I like it |
Flamemignon1:Oh, you’re fruity?? Well according to Nedu 2023- fruity men is synonymous to gay men So none fruity is non gay, you gerrit? Qualities? Me I no know o, but this white money guy looks fruity to me, just my instinct. And I 99.1% trust my instinct ![]() |
Why does he look fruity to me? |
I don’t like Obasanjo And I don’t think I like any past presidents of Nigeria, they’re all thieves and corrupt minded set of idiots. Shebi na this same OBJ Idris sing Nigeria jagajaga for? I was little then but I remember they embezzled money It was his administration that my pman always said ‘ Nigeria is pregnant’ Why is he now seen as a good man all of a sudden? Abi na because he go school of theology ni? He came to my school and they were reading his biography ( shey na biography ni) and the audience were clapping, are you guys for real ![]() I don’t know why Nigerians give respect to crooks Tomorrow will come now and they will say they are celebrating Buhari. God I hate this country Obasanjo I don’t like you I wish you will just faint and die Have leprosy and get bedridden God is so so so so lenient o, haaa If I have God’s power for a day Pere Chai! Tinubu will have left sided stroke plus Parkinson’s disease OBJ will have Leprosy Babaginda will have maybe cancer Oshiomole will have Blindness Ngige will have stroke too FFK will have Ebola for himself alone Dino will have neck down paralysis Buhari will just die straight up Mc oluomo will become limbless The ya ri ba will……… All of this will be done in one day |
YorubaSamurai:Because there was and still no law that says that a land is out of bound for any non indigene. Because the indigenes no carry the lands come from heaven. |
INTEGRITYA1:So all Christians and pastors are Saints?tell me yes and I will believe 1+1=21 |
kpompey:God forbid bad thing Me kill myself for a carehome wannabe ![]() Ya-ri-baaaaaaaaaaaa |
kpompey:You’re talking in the rubbish Ntoooooor….. your president get Parkinson Disease He Dey piss for body, what a figure to represent Yorubas ![]() Jealousy go burst Una belle o Igbos get sense Igbos are making waves all over the world Igbos are marketers Igbos are business pioneers Igbos are kings Igbos no Dey chop ofe nmanu ![]() Una go choke Igbos be causing you people headache since 1960 ![]() God I’m so happy I have this Igbo blood na biiiiiiig flex A gigantic flex Una papa left nyash(Be like Una papa be BAT ooo )The person wey wan carry you go next level no even sabi the level wey he Dey first of all talk more of going to another level. Ancestor wey Dey claim 60years o Make Una go meet Hausa, Una husband Ya-ri-ba wey dem give you for their language, go find the meaning |
Before nkor Lagos na Yoruba land na Abi no be south west e Dey for map? But Yorubas should chill,every other indigenes of non Yoruba states built Lagos |
Out of sight, out of mind |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 110 111 112 113 114 115 116 117 118 (of 213 pages)
Hiaaaaa


