Celebrities › Re: Ned Nwoko Celebrates Regina Daniels On Her 19th Birthday (Photos) by VicM6: 11:05am On Oct 10, 2019 |
abeg say dis one age dey depreciate ni... 16 almost 6yrs way back and now na 19... it's is well o, next year dem go celebrate her 18yrs old birthday |
Romance › Re: How Can I Cut This Guy Off Without Hurting His Feelings? by VicM6: 11:57pm On Oct 09, 2019 |
Ariza: Type in English please. English kill u there. werey omo |
Romance › Re: How Can I Cut This Guy Off Without Hurting His Feelings? by VicM6: 11:36pm On Oct 09, 2019 |
Ariza: Cause of the outrage :
'I vowed never to date a Nigerian man' . Truly an average Nigerian man is insecure.
I like petty princess's determination on this and I'm glad it's paying off. It's high time Nigerian women start aiming higher, that you are born a Nigerian doesn't mean you have to die on Nigeria soil. Aim bigger! Na south Africa or Ghana men una want bah..... but wen it comes to financial assistance, una no dey aim bigger. na 9ja guys una dey aim... Well, na all this guys wey wan die ontop relationship dey cause am.. Nigerian girls dey aim oyinbo man..... dem think say na frank Leonard dey chat dem, dem no kmw say na sule bolaji dey for benin dey chat dem with fake VPN.  |
Celebrities › Re: Diane: How Kaduna People Treated Me – Ex BBNaija House Mate by VicM6: 11:31pm On Oct 09, 2019 |
daddytime: Milky way... All the way to galaxy... Deep blue hole |
Romance › Re: How Can I Cut This Guy Off Without Hurting His Feelings? by VicM6: 11:23pm On Oct 09, 2019 |
luvyaself95: what do you mean by Nigeria mentality you're really sick for saying that. You girls are deceitful and guys are tricky so what wrong with that. my bro, leave dis one alone..... e go soon happen. My problem na d prayer wey she go dey upload... all those prayers dey cause go slow. |
Romance › Re: How Can I Cut This Guy Off Without Hurting His Feelings? by VicM6: 11:21pm On Oct 09, 2019 |
pharrell8:
probably I skipped DAT part while reading it... lol |
Romance › Re: How Can I Cut This Guy Off Without Hurting His Feelings? by VicM6: 11:20pm On Oct 09, 2019 |
the part wey funny pass na 4 d whatsap screenshot... LET ME TELL MY SIS TO CALL ME AGAIN...
her sister don become network provider..... lol well, enjoy your romantic life but if you clock 30, we no wan hear any yeye prayer say mk God gv u husband o... cuz na all dis prayers dey cause holdup for line wey no dey allow beta prayers reach heaven. |
Romance › Re: How Can I Cut This Guy Off Without Hurting His Feelings? by VicM6: 11:15pm On Oct 09, 2019 |
pharrell8: Telll him ur getting married soon... Hope u did not collect any money from him HOPE YOU DID NOT COLLECT ANY MONEY FROM HIM.... Nawa o, you dey ask question wey obasanjo ask Muritala. M. when d orobo girl talk say d guy dey assit her financially but na white kpomo she want |
Romance › Re: How Can I Cut This Guy Off Without Hurting His Feelings? by VicM6: 11:11pm On Oct 09, 2019 |
Fountainofyouth:
I don't think he's a mature guy, if he is then she did right by blocking him, I have no patience for people who replies me with "k". Tor, e don finish......na B i go dey use reply people now, mk K go rest small.  |
Romance › Re: How Can I Cut This Guy Off Without Hurting His Feelings? by VicM6: 11:08pm On Oct 09, 2019 |
After reading ur article, i just smile. you want an outsider right?... you don't want to date any Nigeria guys. This is just the part 1.
wen the part 2 will start now, u will open another acct and come here lamenting trash to us abt how ur relationship is....
you don't have feelings for him but u have feelings for his money bah... continue you hear, God will judge u. |
Celebrities › Re: Seyi's Girlfriend, Adeshola Says Tacha Is Not His Type by VicM6: 7:34pm On Oct 09, 2019 |
Smellos |
Jokes Etc › Re: Just For Fun: English Vs Pidgin by VicM6: 7:32pm On Oct 09, 2019 |
phranklyn92: FTC baby
Lemme add mine sharp
ENGLISH: The cat can swim
PIDGIN: Na catfish Nawa o. 
d cat can swim and d catfish abeg hw dem tk relate.......
bubu don cause sign nd wonders.... |
Politics › Re: BBNaija: CLO Tells Buhari To Abolish Big Brother Naija Reality TV Show by VicM6: 7:29pm On Oct 09, 2019 |
walia Bubu can never abolish BBN especially with the sex role it generates to Nigeria Economy. Bubu will use that one to learn how the other room stuff works. Am not a big fan of BBN, infact i don't watch it but if for any reason senate try to close down BBN, then they should also close down all betting company like bet9ja because this things are killing the youth. but that bet9ja na investment to some people sha....  |
Politics › Re: BBNaija: CLO Tells Buhari To Abolish Big Brother Naija Reality TV Show by VicM6: 7:24pm On Oct 09, 2019 |
tartar9: It's called entertainment,are you looking for moral lessons  The same thing can be said about a lot of things the average person consumes.At least this program has added billions to the economy. Added billons to the economy.... money wey u no see... |
Christianity Etc › Re: Apostle Suleman: Christians Pray For Donald Trump Over Impeachment by VicM6: 8:19pm On Oct 08, 2019 |
Truth be told, if Trump is impeach, it will have a great impact on all nations worldwide. If u knw u knw.
By then, Bubu and him brother's for Saudi and Iran go fit plan another state to bomb for 9ja. |
Crime › Re: Lady Raped In Edo, Killed And Dumped In The Bush (Disturbing Photos) by VicM6: 8:12pm On Oct 08, 2019 |
Ashawo no be work.. Say no to drugs |
Family › Re: My Genotype Is AS And My Fiancee Is AS; What Do I Do? by VicM6: 5:32pm On Oct 08, 2019 |
get married and bear the burden. asking stupid question that a primary school pupils can never ask there teacher...... So dumb like buhari. |
TV/Movies › Re: Mercy Receives N25M SUV As BBNaija Winner (Photos) by VicM6: 3:55pm On Oct 08, 2019 |
kessyR2B: is this "Fire-War" or "Bus" or "Vanagon"?.. My brother, na both...... wetin man go do... when i no dey mad wey i go splash put 25m for dis Canoe...... when camry and benz dey ground.... it's well, make we continue dey deceive our selfs for 9ja like 6 and 9 |
Politics › Re: MASSOB: Don’t Build Toll Gates In South-East Else We Will Dismantle It by VicM6: 3:10pm On Oct 08, 2019 |
when we say make una no vote dis jubrin called bubu put for powed again, dem start war with us..... now baba deaf ear don carry toll gate matter come... soon u go hear say as u dey waka for leg self u go dey pay road damages. |
|
Romance › Re: Lady Goes On Her Knees To Beg Her Boyfriend Of 7 Years To Marry Her by VicM6: 12:35am On Oct 05, 2019 |
|
Romance › Re: Lady Goes On Her Knees To Beg Her Boyfriend Of 7 Years To Marry Her by VicM6: 12:35am On Oct 05, 2019 |
|
|
Romance › Re: Lady Goes On Her Knees To Beg Her Boyfriend Of 7 Years To Marry Her by VicM6: 10:15pm On Oct 04, 2019 |
Bighead9: Na Igbo gel self. Check well, she go get yam legs, bear bear for chest and bear bear for face u don chop there puna tire alto say u sabi everytin abt them |
Romance › Re: Lady Goes On Her Knees To Beg Her Boyfriend Of 7 Years To Marry Her by VicM6: 10:14pm On Oct 04, 2019 |
Burgerlomo: How can you be dated a lady for good seven years without marrying her or without giving her back to back belle  Enhhhh woooo, as i read this sentence na so my phone off and on again... if u know u know..... dated back to back......  like dated |
Romance › Re: Lady Goes On Her Knees To Beg Her Boyfriend Of 7 Years To Marry Her by VicM6: 10:12pm On Oct 04, 2019 |
MissGhosted: You and samoyovwi leave me alone. Biko! This ones too wan chop missghost puna sharp sharp...  |
Romance › Re: Lady Goes On Her Knees To Beg Her Boyfriend Of 7 Years To Marry Her by VicM6: 10:09pm On Oct 04, 2019 |
sinceraconcept: My nigga don chop am chop am, hin don tire am. The pussy don dey smell like fish to am. Ladies if you like, keep opening your legs for guys in the name of relationship and we go dey Bleep you and dump you and go marry young virgin this one don sell him small brain give bubu for Ftc |
Romance › Re: Lady Goes On Her Knees To Beg Her Boyfriend Of 7 Years To Marry Her by VicM6: 10:08pm On Oct 04, 2019 |
MissGhosted: there is a reason i will leave you. If not that you are urhobo. Dont tempt me oo. The mods fear me. I am the depressioner of men. Amatashara can testify. You try collect this kind of post o.... clap for ur self small |
Romance › Re: Lady Goes On Her Knees To Beg Her Boyfriend Of 7 Years To Marry Her by VicM6: 10:07pm On Oct 04, 2019 |
SamOyovwi: I wonder how clean your toto will be? you and ur second... abi na MissGhost or MrGhost no well at all.... two adults with fowl brain....  |
Romance › Re: Lady Goes On Her Knees To Beg Her Boyfriend Of 7 Years To Marry Her by VicM6: 10:04pm On Oct 04, 2019 |
babakb: I see it the other way round, I am a man so I know how most men think, most guys make their choice when they are ready for marriage and at that time they won't care whether they have been dating one girl for 5 or seven years, they won't care whether one girl have done several abortions for them, heck, they won't even care how many baby mamas they have they will just go ahead and make their choice.
So I blame the girls, they know this fact but they will still hang on to these guys for 5 or 7 years waiting on false hope or the lies these men feed them with.
Girls your best time to choose a husband is during your youthful and golden age 18 to 28, at this age men are flocking around you, the good, the bad and the ugly, use this period very well, don't allow one useless guy to monopolise this period for you in the name of love.
Look out for the good guys that are ready for marriage and make ask for your hand in marriage.
Cheers . lalastical,minister of marriage don talk him own... case closed |
Romance › Re: Lady Goes On Her Knees To Beg Her Boyfriend Of 7 Years To Marry Her by VicM6: 9:56pm On Oct 04, 2019 |
chukel: It's knees and not kneels. Kneel is a verb. The English lecturer... i sight u o..... na u dem suppose call borehole..... lol |
Romance › Re: Lady Goes On Her Knees To Beg Her Boyfriend Of 7 Years To Marry Her by VicM6: 9:54pm On Oct 04, 2019 |
|