VicM6's Posts
Nairaland Forum › VicM6's Profile › VicM6's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 82 pages)
just tell us u enjoy the poor boy di*k and stop lamenting here. even a 12years old boy can perform signs and wonder. at least still better than the Diddo thing you uses to please your self. Olosho was thinking the di*k was matured enough..... oloshi girl kobokobo |
This one na missile |
Having a nigerian passport is like having the mark of 666. |
i will come for you.
The last time i heard that word, something happened. |
by india mafians,
this one dey do drugs.
next page abeg |
The dead can not live in peace again until the dead is dead. this one don wey die na him cause d accident o, go ask d dead body, e get hand for this situation. if u knw u knw... Mean while, one dead man said he can not enter the grave alone. Na to find assistant join body.. |
she don voodolize ur small brain.... no face ur book, dey find woman wey don already leave u for back since whc yr. |
make them no dey say Nigerian debt.
politicians debt..... Money we no see. |
this one be like project topic Allah... i can't read it fah |
but na research again talk say make women dey gv men thr bobi suck..
Even man no knw whc one to take again... i am tired. |
no cloths day go soon join too |
lecturers wey no well again |
laslas he go chuck u dagger for belle run.... Men like that are terrible and the worst part, it isn't easy to change them from thier character like that... My advise is for you to pray hard okay and if things still doesn't work out, just pack ur load and leave b4 it becomes too late(too late in the scene that you already have 4 kids, there will b no help again). Be wise and smart..... Men like that are dare devil, they can do and undo.... leave him for some months, if he doesn't come back pleading then know u have married d wrong soulmate or better still hold a family meeting. |
yahoo yahoo pastor everywhere... just want to trend sha ni. out of 100% labour and sweat, the poor woman just received 3% back as loan which she is gona payback during next sunday service... If u knw u knw. God airpus o |
No wonder 80% of Nigerians death are cause with thier own hands.. abeg wetin concern them with d girl now.... All this one no fit live for America o or i sure dem never visit beach b4 dats y. |
such love don cause wahala no be small..... sec sch girls of 16 dey get belle any how. |
We go later ban Seun lalastica for all this yeye news we dey see so....
No wahala, continue. |
sassysure:wetin man go do.... him go fly ni.... ![]() |
[color=#990000] two werey |
[color=#990000][/color]I no go gree, kano pillars and wiki tourist no dey d list. |
make i jst pass jeje.... my own pass wetin man think. as d show was going, na so Nepa take light dat night and there wasn't any fuel in his gen. The guy said he has a portable cliper that doesnt required Electricity as far it's fully charge. i agreed and sat down. The idiot bought candle stick and light it up using it as a torch light while barbing my hair that night.... The rest was a story. Thank God no be for lagos, i for don land for psychiatric hospital |
greatbrian:I attended the wedding o.... no be small gbe body buhari dance fah... ![]() |
in 5 words,
makes them happy in poverty. |
notin man no go see for NL..... local man is tire and wants to go to mars how can d pussycat become a business centre and so expensive to take care of..... which means the pussycat must be having lots of customers and client going in and out. |
why the football age. bro people reduce thier age due to the mentality we have in nigeria nd some other countries. imagine going for a job interview and saying you are 40yrs old or u want to join the police force and you say u are 40yrs old plus ur 35yrs in service. that's 75yrs old. who d hell wants dat..... Leave people age alone, if i fit self i go reduce my own to 15yrs old. d only prob b say i no fit reduce my body system too..... About football age, no go that side at all.... ask people wey dey play ball dem go yarn u matter...mayb na 35yrs old you wan go tender gv chelsea or man u. |
dem full my sch... even lecturers dey send me to go help them call babe come.... thank God say i jara sharp sharp if not i 4 don land for pepper soup... Awon werey lecturer forming dog meat but forgot that all things are equal. |
dem dem knw wetin dey happen for inside..... make we dey look. |
$2M.....sharp guy wan collect money wey him fore father's never see for thier life time. wey him suppose dey happy say dem dy play him music for shoprite and beside, if the music is release to the public, then shoprite has no wrong using it. |
See this one.... abortion.. since you aren't the one going thru the pain that's y abortion sweet u for mouth like that. when u dey knack d woman u no remember d outcome bah. Please don't let her go for an abortion o, i have a friend who undergo such process and still live to regret abt it almost every day... let her give birth to the child. God will provide a way for u guys.. No go kill innocent baby o..... tor. |
in another word, the guy scam her reach her body part too... if u knw u knw. |
wetin concern us |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 74 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 82 pages)
