VicM6's Posts
Nairaland Forum › VicM6's Profile › VicM6's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 80 81 82 83 84 (of 84 pages)
you wan use ur hand buy big wahala for ur self..... if u know u know |
nairalandposter:haaaaaaa, you say op know everything i dey do,...village people ambassador don dey NL |
23yrs, ur mate dey hustle life outside while you dey here dey find toto wey senior ur age.... i pity u.... until u approach her then u go hear am. no focus..... 23yrs old wan chop suya wey pass him power. |
see stupid post o, make i share my preparation so that una go mail am give my village people make dem set trap give me bah..... My God pass una brain..... awon werey ode |
this one don buy market for him self, him go dey pray why him no die like that too...... village people on point, i swear dem see him target die with their mirror. ![]() |
village people hand work dey every man matter.... we are all intelligent...
person wey no go sch dey sabi pick pocket for street without been notice...
Na village people dey cause all dis wahala |
realestniggah:i pray u don't have anything to do with a mad person or mentally unstable fellow.....Na one axe him mama to death so run enter bush...... if there is an agreement btw them, return half of the money to her and let her go...... like play like play, when d issue bcome more complicated, na for her to burn down the shop remain.... police no go arrest her but the owner of the shop will be doom bcus other tenants won't agree with him especially with there properties gone. |
Davash222:My bro, all what you are u saying is just to justify ur self here....rehab is the best place she should be. and on the other hand, what help would he render to her?, take her out for deliverance or take her out on medical check up... at least the family members are aware of it and they seems to ignore.... Laslas we go hear say she don burn down every shop with candle, then we go know who get fault. |
MrNipplesLover:my brother no give this girl hope say mk she relax o...... this thing na family problem, na attack on the innocent girl. hoe she go dey bedwet at 21 and the parents no do anything since she was 10.....definitely, dem no wan help her condition bdat na.... this world enh |
sister, the truth about this is just that this is beyond medical stuff.... it's a spiriual thing.... the world is changing and people are getting more wicked daily...... I can beat my chest on this one, this is a spiritual attack by someone who is wicked and this person will be a family member, trust me..... Just chat me up on this number sister, your problem will be sloved |
I know your problem... just buy 2 blue cows, 3 green dogs, 1 white tortoise, 3 rubber of bitter kola, four yellow goats, 10 black cowries and 4 headed snake.... i will settle ur problem for u.... just DM me.... ![]() But the fact, you don't have to look down on other guys or travel far from home before you can get what you want. instead, why not sit down and try to strategies on your next step.. Live life cool and enjoy your all moment. |
kestolove95:Oya hit me |
Firstorderwizard:lalastica tell us what is behind this prayer.. no be everything need body contact and why will the brother pay her 20k for praying for him.....All this yahoo yahoo prophet enh.... Nawa o. And even thou you dey find virgin, my brother, e no easy to get o... for dis Nigeria now, 15yrs old girl don mad pass anything... inshort, u no fit see virgin of 25yrs old unless u enter inside village go... all this omo spaghetti and shapatari don spoil Nigeria |
Danelo:Bro, this one look like shop wey dem build join with the house together. which means you can gain access to the shop through the main building. you bah understand all those house wey shop dey alwys dey the body.. After the idiot pack things finish, him for follow rob everybody inside but God pass him power..... 10000 ways to die young. |
how dem no go get gun..... wetin dem dey use threaten girls to off their pants if no be dat gun...... this one jail terms go reach 10yrs |
MrBrownJay1:ok o, ask the child the question then and see if she will give a reply. |
MrBrownJay1:pikin nd mama wey no fit talk again |
areee:I agreed with this. |
MrBrownJay1:Nawa for you o |
better report to the police and lock ur room 24/7.....if e happen, no going back again o |
where this one hide him own sniper all this days.. nawa o |
