VicM6's Posts
Nairaland Forum › VicM6's Profile › VicM6's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 75 76 77 78 79 80 81 82 (of 82 pages)
local man can not see again..... After seeing her celebrating 19rs old birthday and now her mom says she is 20yrs old. local man fainted.. I don't know if we are reversing backward or moving forward because this girl has cause a big confusion here........ Bubu must hear this. last 5months she was 16yrs, yesterday she was 19rs and today she is 20yrs old...... Lemme come and be going jeje bcus local man can not can. |
Na igbo go kill dis one..... him just dey hold onto this igbo pass him wife. |
Zona123:I know na.... Na as this guy take describe her ni.... ''girl with attachment'' |
sammchuck1:go ask cee cee, she go yarn u d real gist. Ewu |
Mango wey dem don dey eat since when. This one dey deceive her self.. Mango wey guys don leak even break the seed self. her baba just want make another guy come uproot the mango tree as the tree no wan produce fruits again..... ![]() |
Wait till 50years na..
stupid questions now adays on NL. |
abkrgumel:baba,backyard or frontyard... all is equally terrifying. Make God help man.... if this werey gas wan explode here, e fit burn down a whole building...... And gas burns faster and further than petrol. |
Make i dey use my charcoal jeje and kerosine. i can't come and kill my self. Not after seeing what this gas stuff did to a female banker.. last last she died....... you go wan cook food, fear go dey catch you again inside ur house... it's well. |
GOFRONT:And a thief is a president. ![]() |
village people get dis one password sharp sharp, na so dem finish am put for India. OR Na him use him hand draw wahala give him self. |
he tried alot, gudus to him... But dubai already has dat device on some of there shops for long. when you buy and refuse to pay, as you are walking away and get to the door; an alarm will trigger. |
Older women are wide.... like wide animal bah...
satan don punish dis one career fah..... him life don spoil. |
Girl with attachment... ![]() Omolomo quickly go defend her self, nothing wey musa no go see for gate.. She dey find boy wey go enter her b4 d match ni. ![]() |
lalastica never see d elephant yet if not food for don done since |
Stupid guy..... all what the girl was asking from him was for them to become friends of benefit (chop my kpomo make i chop ur cucumber). but the guy no listen, instead him wan dey chop the girl kpomo for life time and d girl get upset say another man must chop her kpomo too...... Me am still surprise who the hell brought this propose of a thing come o... girl wey u go tell coded say u wan marry her finish then some mumu go come public come dey do am..... |
abeg say dis one age dey depreciate ni... 16 almost 6yrs way back and now na 19... it's is well o, next year dem go celebrate her 18yrs old birthday |
Ariza:English kill u there. werey omo |
Ariza:Na south Africa or Ghana men una want bah..... but wen it comes to financial assistance, una no dey aim bigger. na 9ja guys una dey aim... Well, na all this guys wey wan die ontop relationship dey cause am.. Nigerian girls dey aim oyinbo man..... dem think say na frank Leonard dey chat dem, dem no kmw say na sule bolaji dey for benin dey chat dem with fake VPN. ![]() |
daddytime:All the way to galaxy... Deep blue hole |
luvyaself95:my bro, leave dis one alone..... e go soon happen. My problem na d prayer wey she go dey upload... all those prayers dey cause go slow. |
pharrell8:lol |
the part wey funny pass na 4 d whatsap screenshot... LET ME TELL MY SIS TO CALL ME AGAIN... her sister don become network provider..... lol well, enjoy your romantic life but if you clock 30, we no wan hear any yeye prayer say mk God gv u husband o... cuz na all dis prayers dey cause holdup for line wey no dey allow beta prayers reach heaven. |
pharrell8:HOPE YOU DID NOT COLLECT ANY MONEY FROM HIM.... Nawa o, you dey ask question wey obasanjo ask Muritala. M. when d orobo girl talk say d guy dey assit her financially but na white kpomo she want |
Fountainofyouth:Tor, e don finish......na B i go dey use reply people now, mk K go rest small. ![]() |
After reading ur article, i just smile. you want an outsider right?... you don't want to date any Nigeria guys. This is just the part 1. wen the part 2 will start now, u will open another acct and come here lamenting trash to us abt how ur relationship is.... you don't have feelings for him but u have feelings for his money bah... continue you hear, God will judge u. |
Smellos |
phranklyn92:Nawa o. ![]() d cat can swim and d catfish abeg hw dem tk relate....... bubu don cause sign nd wonders.... |
walia Bubu can never abolish BBN especially with the sex role it generates to Nigeria Economy. Bubu will use that one to learn how the other room stuff works. Am not a big fan of BBN, infact i don't watch it but if for any reason senate try to close down BBN, then they should also close down all betting company like bet9ja because this things are killing the youth. but that bet9ja na investment to some people sha.... ![]() |
tartar9:Added billons to the economy.... money wey u no see... |
Truth be told, if Trump is impeach, it will have a great impact on all nations worldwide. If u knw u knw. By then, Bubu and him brother's for Saudi and Iran go fit plan another state to bomb for 9ja. |
Ashawo no be work.. Say no to drugs |
get married and bear the burden. asking stupid question that a primary school pupils can never ask there teacher...... So dumb like buhari. |

