VicM6's Posts
Nairaland Forum › VicM6's Profile › VicM6's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 76 77 78 79 80 81 82 83 84 (of 84 pages)
mompha don once clear dis one bush... if u knw u knw |
If d guy reach house make e go put sugar for water drink then start praise and worship.....As if body dey hot man d time dem catch am enh, him for don become roasted meat..... if u know u know. |
And this op said it's cheap..... Nawa o |
Over speeding is a bastard bitch.
Over taking is a LovePeddler. |
Slawormir:No mind the mumu, na everything him wan dey post for here... mayb na veterinary i b ni.... Make him kuku kill d dog make we hear word. |
The part wey fear me pass ''As she buried you, i will bury my son too''. the mother in law can be a witch. don't underestimate the power of a witch. as far as am concern, a witch can kill all her household without any remorse..... 2nd part she might be innocent and this might be someone else plan who took the soul of the gentle man after his wedding... infact, this life is full of wicked people. before you are born, enemies alreadly battling with u talkless of when you enter this world come grow up.... May God help us all. 70% Problem are always from the husband family .........nawa o |
The mother in law is a suspect as well as the lady her self. If you know you know. |
AryaSand:Those one na joro. the way dem dy take do person enh no be small thing..... laslas i go buy kolo dey put my money jeje... Nigeria is depreciating |
AryaSand:Baba he fuss is that for every 20 seconds 4naira will be gone. Now imagine if the network is slow to respond, and it took you 5mins. calculate 4naira per sec for 5mins na.. No be say money dey dis country nd even thou d money dey self na people at d top dey chop am... Now am starting to see why IPOB came into the conner. |
This ones don wash op brain with wetin dem show am. Imagine a Jehovah witness preaching to me that there is nothing like Hell. after anybody dies then the spirit and everything dies along with it. nothing like judgememt day. What op is trying to tell us here is out of point. you are talking abt them showing love, not collecting money, this and that. that's what they uses to blind your eyes. Well if u knw u knw. |
oloriLFC:Tor,till that time reach na, but make baba God first ans my call. |
Baba God bless our hustle. someone earning 250k every week then crashed a car of 150k. In a month he can buy 5 of that car without stress at all. But boys for street here, ordinary benz of 10millon naira dem no go allow us here word with loud music nd olosho girls for front. No b say d money clean o.... Baba God, abeg check your list of names o, na me b d next person to bless abeg. |
two unless phones fooling each other |
WilyWily:Use ur complete brain na, out of 100% na 3% alone u carry dey waka. |
At this point in life, especially Nigeria. No be everything be police case again o, some case are better to handle alone than involve the police.... later dem go say jungle justice jungle this and that... People like this should be dealt with personally, catch them and cut thier pen*s off one by one.. Chia, i remember wetin i do my teacher for Sch after he fail me bcus i no control one babe give am, d rest na story 4 him. |
just tell us u enjoy the poor boy di*k and stop lamenting here. even a 12years old boy can perform signs and wonder. at least still better than the Diddo thing you uses to please your self. Olosho was thinking the di*k was matured enough..... oloshi girl kobokobo |
This one na missile |
Having a nigerian passport is like having the mark of 666. |
i will come for you.
The last time i heard that word, something happened. |
by india mafians,
this one dey do drugs.
next page abeg |
The dead can not live in peace again until the dead is dead. this one don wey die na him cause d accident o, go ask d dead body, e get hand for this situation. if u knw u knw... Mean while, one dead man said he can not enter the grave alone. Na to find assistant join body.. |
she don voodolize ur small brain.... no face ur book, dey find woman wey don already leave u for back since whc yr. |
make them no dey say Nigerian debt.
politicians debt..... Money we no see. |
this one be like project topic Allah... i can't read it fah |
but na research again talk say make women dey gv men thr bobi suck..
Even man no knw whc one to take again... i am tired. |
no cloths day go soon join too |
lecturers wey no well again |
laslas he go chuck u dagger for belle run.... Men like that are terrible and the worst part, it isn't easy to change them from thier character like that... My advise is for you to pray hard okay and if things still doesn't work out, just pack ur load and leave b4 it becomes too late(too late in the scene that you already have 4 kids, there will b no help again). Be wise and smart..... Men like that are dare devil, they can do and undo.... leave him for some months, if he doesn't come back pleading then know u have married d wrong soulmate or better still hold a family meeting. |
yahoo yahoo pastor everywhere... just want to trend sha ni. out of 100% labour and sweat, the poor woman just received 3% back as loan which she is gona payback during next sunday service... If u knw u knw. God airpus o |
No wonder 80% of Nigerians death are cause with thier own hands.. abeg wetin concern them with d girl now.... All this one no fit live for America o or i sure dem never visit beach b4 dats y. |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 76 77 78 79 80 81 82 83 84 (of 84 pages)