Romance › Re: Lady Goes On Her Knees To Beg Her Boyfriend Of 7 Years To Marry Her by VicM6: 9:53pm On Oct 04, 2019 |
MissGhosted: Me and your daughter na. See you like local bingo. nawa o, local and foreign bingo dey ni..... lol |
Health › Re: Stop Using Toothpaste To Tighten Your Vagina - Expert by VicM6: 7:29pm On Oct 04, 2019 |
wetin dem wan tighten again for there when d tin don loose..... Nawa o, when no be bot wey person fit loosen and tighten again |
Romance › Re: Please Your Girlfriend Should Come First Before Football by VicM6: 7:24pm On Oct 04, 2019 |
donbachi: as if una don ever put us first before una makeups hahahaha, u kill her here.. let me come nd be going jeje. |
Romance › Re: Lady Goes On Her Knees To Beg Her Boyfriend Of 7 Years To Marry Her by VicM6: 7:21pm On Oct 04, 2019 |
drexel39: Bloggers ND fake news,it's scripted I know her in person you know her..... wetin she come dey knee down for na.... make u yarn us |
Romance › Re: Lady Goes On Her Knees To Beg Her Boyfriend Of 7 Years To Marry Her by VicM6: 7:20pm On Oct 04, 2019 |
see bf as he resemble those people wey just come back from S/A |
Crime › Re: Gombe Pastor, Emmanuel, Tortures 10-Year-Old Boy With An Electric Iron by VicM6: 7:18pm On Oct 04, 2019 |
na them bdat... yahoo yahoo pastors |
Politics › Re: Soldiers Reconstruct Collapsed ATBU Bridge That Led To Students' Death by VicM6: 7:17pm On Oct 04, 2019 |
sunnychibs: kudos to the concerned soldiers
But that's not your work the military has almost every sector as a normal civilain work... from shoemaker to bricklayers and so on.... it's not there work but at least they have specialist in that sector. |
Celebrities › Re: Venita Shares Photo Of Her First Daughter After Bbnaija Eviction by VicM6: 12:15pm On Oct 04, 2019 |
this one even get beautiful daughter na im she still go sell her pus**y for auction price..... na wa o..... No wonder marraige no dey last again. |
Politics › Re: IPOB Protesters Shot & Tear Gassed As Buhari Visits South Africa. by VicM6: 10:29am On Oct 04, 2019 |
this ones still dey SA dey cause wahala up and down.... soon SA go use them for Xmas celebration |
Literature › Re: Short Stories By Talius Dike by VicM6: 10:05pm On Oct 03, 2019 |
This one be like poem |
Pets › Re: 344-Year-Old Tortoise 'Alagba' Is Dead! Tortoise In Soun Of Ogbomoso Dies by VicM6: 6:26pm On Oct 03, 2019 |
lalastical go dy eye dat meat like dat..... see beta pepper soup |
Family › Re: My Mom Rejects Every Woman I Introduce To Her by VicM6: 12:01pm On Oct 03, 2019 |
kukuma marry your mother na.....she wants a medical wife for u and keep on rejecting other girls and then threatening you with one stupid blessing of a thing and you are here shivering. I pray she doesn't get you a wife that will be ur dooms day... Ask her when she wanted to get married to your dad, was she forced to marry him?.
Bro, you are 28 and not 18 anymore.. you should be able to make basic decision on ur own.. remember you are the one to cater for ur family and not ur mom.... if eventually u agreed to marry her puppet she wants u to, and hell break loose... mark my words, ur mom will then be telling u that if i ask u to put ur hands in fire so u would abi..............
those who have ears let them hear.......... Marry ur dream heart and let ur mom out of this..... marriage is more complicated than girlfriend and boyfriend stuff o.... Tor |
Travel › Re: Will You Travel Home This Christmas? by VicM6: 11:41am On Oct 03, 2019 |
Greatzeus: I thought you were being funny,l laughed till I got to where you cursed the Op,that's totally unnecessary and uncalled for  lol,na village people wey wan get my password i curse..... nothing concern me and the OP |
Jobs/Vacancies › Re: Accept This Job Offer Or Continue Job Hunting??? by VicM6: 3:33pm On Oct 02, 2019 |
BamBella: Please learn to address people on the internet in a civil manner. Why call him a liar and a punk?
Please swerve and let people with sensible advice comment. better leave that mugu alone.... person wey don sell him sense give buhari |
Crime › Re: Contract Killer Confesses To Providing Obinim With Human Parts In A Leaked Audio by VicM6: 1:53pm On Oct 02, 2019 |
make God airpus o..... Yahoo yahoo and real pastor's, you no fit spot the difference again. |
Sports › Re: Bernardo Silva Charged By FA Over Mendy Tweet And Could Face Ban by VicM6: 1:50pm On Oct 02, 2019 |
After woman fear social media... if u know u know. Even thou you tell ur sister say 'Bleep u' as joke, you go pay the price o..... Thank God say whatsapp no dey allow awon werey see wetin u dey post unless dem get ur contact if not, many people for 9ja for don land jail tire..... lol |
Business › Re: 3 Terrible Financial Mistakes You Are Making As A Youth by VicM6: 1:40pm On Oct 02, 2019 |
baba forget this level... na condition make crayfish bend.... at 23,my mate dey receive 100,000 pounds for old tafford. buy anything they want without thinking twice but man dey this Nigeria dey hustle like Jacky while politicians dey drive cars of 100millon naira. |
Crime › Re: Father And Son Sentenced To Death By Hanging In Zamfara by VicM6: 11:27pm On Oct 01, 2019 |
There own death come worst... nawa o |
Crime › Re: South African Returnee Caught In Armed Robbery In Enugu by VicM6: 11:01pm On Oct 01, 2019 |
This one don disgrace him ancestors |
Celebrities › Re: Sophia Momodu Rocks Cleavage-Baring Dress To Mark Independence Day by VicM6: 11:00pm On Oct 01, 2019 |
this one breast still get level small... e reach to buy iphone 11 |
Crime › Re: Yahoo Boys In More EFCC Trouble, Korea Offers Help In Cyber Intelligence by VicM6: 10:57pm On Oct 01, 2019 |
This man never ja..... yahoo plus no need cyber....all those lapi na cover up..... the thing wey dey give this guys money every night pass wetin this Korean man dey yarn here..... |
Celebrities › Re: Mompha Buys N180m Rolls-Royce Wraith Eagle Viii 2020 (Photos) by VicM6: 10:53pm On Oct 01, 2019 |
Timileyin1234: Show off. First African to buy 2020 RR, does that make u a happy man. Let FBI catch u the rest will be history Bro, this one no scam person o, fbi no fit catch am.......... This one dem dem, there money matter no be here.... the way dem take get this money pass wetin man dey think o... if u knw u knw. |
Travel › Re: Keke Napep Loaded With Too Many Bamboo by VicM6: 10:51pm On Oct 01, 2019 |
abeg say na d keke dey drive the bamboo abi na d banboo dey drive the keke... lol |
Sports › Re: Police Escort Ross Barkley To ATM For Not Paying Taxi Driver (Photos by VicM6: 10:36pm On Oct 01, 2019 |
After dem go say na black man skin get wahala pass... see wetin white man skin dey do here...... one of chelsea player i so much respected is KANTE |
Science/Technology › Re: Ladies Rescue Turtle At A Private Beach In Lagos, Sent It Back To The Sea by VicM6: 12:17pm On Oct 01, 2019 |
one dey shout Ewoooo...... chia, if that one see this kind meat alone enh, lalastical go hear am |
Family › Re: 12 Ways A Nigerian Mother Reacts When You Are Not Ready For Marriage by VicM6: 12:07pm On Oct 01, 2019 |
mrpaedo: Nigerian mothers are overbearing.I see nothing amusing about them. Fucck 'em all  f*ck ur mama alone....... awon werey somebody bdis one fah |
Family › Re: 12 Ways A Nigerian Mother Reacts When You Are Not Ready For Marriage by VicM6: 12:07pm On Oct 01, 2019 |
mrpaedo: Nigerian mothers are overbearing.I see nothing amusing about them. Fucck 'em all  Bleep ur mama alone....... awon werey somebody bdis one fah |
Politics › Re: Buratai: Spiritual Efforts Needed To Defeat Boko Haram by VicM6: 9:10pm On Sep 30, 2019 |
E don pass baba power.... na spiritual remain bah.... go cele church... if u knw u knw |
Travel › Re: Will You Travel Home This Christmas? by VicM6: 3:22pm On Sep 30, 2019 |
daddymummy: Dear,I am not an evil man.
I believe in God and Jesus Christ.
Remain blessed. lol,i see u jare.... |
Health › Re: I Bedwet Even As An Adult....please Help Me by VicM6: 1:01pm On Sep 30, 2019 |
omoharry: Everything na spirtual attack..na wa for una oo! go better church, una no go gree..na church wey dem they catch witches and wizard up and down nai una dey go..before you know it you become paranoid with even a fly around you. This stuff she is having is a sad natural occurrence with adult(though they do not talk openly about it).It happened to my sister and she stopped when she entered the university at the age of 24. she is now 40 and married and she has not experience that again.so there is nothing spiritual there. Okay,teach her on how ur sister escaped this predicament na.... at least help her..... but me dey tell u fact say for this Nigeria, 90percent of human problems, na person dey behind am since your church no dey catch witches and wizard, invite her come ur church too...... tor |
Health › Re: I Bedwet Even As An Adult....please Help Me by VicM6: 1:00pm On Sep 30, 2019 |
omoharry: Everything na spirtual attack..na wa for una oo! go better church, una no go gree..na church wey dem they catch witches and wizard up and down nai una dey go..before you know it you become paranoid with even a fly around you. This stuff she is having is a sad natural occurrence with adult(though they do not talk openly about it).It happened to my sister and she stopped when she entered the university at the age of 24. she is now 40 and married and she has not experience that again.so there is nothing spiritual there. Okay,teach her on how ur sister escaped this predicament na.... at least help her..... but me dey tell u fact say for this Nigeria, 90percent of human problems, na person dey behind am |
Romance › Re: My Fiancée Works But She Prefers I Pay Her Bills by VicM6: 12:57pm On Sep 30, 2019 |
No sex after marriage, fine with me but the truth is as u type here now, someone else is banging her so hard and she is just using ur money for keep up |