Warmaterial's Posts
Nairaland Forum › Warmaterial's Profile › Warmaterial's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 39 pages)
When u think say u don hear everything finish, zoom another one. |
Correct the headline oga, una go go school but common to spell words correctly na wahala. |
post=118284431:you quote people when people quote you u turn admin overnight and banned them... I don't no whether u think say nairaland dey share money, oga ban or no ban i no send but las las everybody here no say u no dey reason well |
Let him learn handwork it pays. Ask him to choose between being an electrician or a plumber and fix him in one it pays. |
Op no be today E start o Dem go think say u don hammer overnight If u ignore them or don't reply them omo dem go say u don dey form They don't know what you're going through and they don't care to know, they only care about what you can give them. The annoying side is if you're talking about A they will be talking about B But me I no send I do my things if u wan vex u vex wela. |
I like the fighting spirit, very offensive. |
I hate 9ja police with a passion! Nonsense police. |
Well my own prediction is... not that am supporting any of the candidate because black man don't no how to rule themselves, but is sure that atiku will win. |
Katakata no dey finish... Even if u like travel go New Zealand katakata go find u come. |
Madam u no press phone reach me o... From system to my phone to no weda maga don fall or to throw format... I swear u be learner, dtin be say maybe ur not making money out of ur own pressing, daz y u dey worry. |
Plumbing is the best, is in demand more than others. |
Draw half time |
Exactly what I experienced in 9ja, if you open up to them and tell them who you are, that's going to be a problem, they'll start seeing you as a devil, but I don't care, I'm an atheist and I'll die as one... |
Op, what about plumbing job over there?... |
Op is the place developed? If yes, like which state in 9ja can you compare the development with... |
occfx:indomie generation ![]() |
Ashawo Toto no dey rest until she die! |
No better country in the visa free, poor poor fourth world countries... |
I remember praslin that year... Alaye enjoy yourself to the fullest na wetin fit life be that... |
Anybody wey wan Japan should look far, no enter any African country for ur own gud oo, in Africa only south Africa is better than 9ja... |
Who don blow don blow... Make I blo too kwanu, abi no be the same time dis guys fly enter me too enter, I no come late nah... |
Every Nigerian na ole, na pesin wey dem never catch dey form saint... All nairalanders na thief even the owner na ole jos say dey never catch them... U don't need to blame fraudsters always rather u should also blame the greedy client wey wan cash out wia e no work. |
Who 9ja girl epp... Op like u never chi chomtin... |
Who no like Putin... All of us like him... |
If them provoke am nah, na beta bite e go give them, if u don mad u don mad because no matter everything e go still dey talk small small to himself... |
Omo dis guy don cash out big time... |
Nawao, but I prefer Abuja over other States in 9ja, u can connect everywhere as easy as ABCD... No much tout, everybody dey respect each other wela than other States... If am to live in Nigeria again Abuja or nowhere! |
Righteousness2:always reasoning like a kid, the religion the white man brought and the technologies the same white man brought you foolishly bought both of them, because of your little brain you failed to understand that the same people who invented that phone and network you're using to type nonsense is the same people that invented this chip... That was how your foolish Daddy in the lord brainwashed his members not to buy/watch anything like TV las las wetin happen... Please try to get some sense, you're an adult... Who even damage your brain with all these trash about how some supernatural God can guide you, answers you when you call, fight for you, give you money blablabla... Guy try get some sense, to shock you nothing like God, if you like pray from now till next year nothing will happen, person wey go get money go get money and person wey go die must die ur prayers can't change anything... So no this and no peace. |
Guy I will never advice anybody to go any African countries except south Africa... Nigeria is better than dem all, the only country better than Nigeria in Africa is South Africa. Guy I don waka, I dey tell u based on experience... No go do hurry hurry enter nonsense country u go regret am... If u never do mistake in travelling u no go appreciate 9ja... So my best advice now is this: relax and save more if na Europe or America where u no go regret is better there than Africa. Guy to make money in Africa no easy unless u carry plenty money enter there or you're into fraud or drugs,, if not how u go huzzle, na first-class hunger go demolish u because poverty full everywhere there ... |
No be this one heavy security dey guide for huz for Prince/Princess estate... Nonsense prophetess, even do some maintenance dat year for the huz dey no pay me... Abj dat year!!!! |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 18 19 20 21 22 23 24 25 26 (of 39 pages)

