Watchindelta's Posts
Nairaland Forum › Watchindelta's Profile › Watchindelta's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 186 pages)
Na chest be dat |
Jst like that but ppl wicked ohh. This life wey notin dey. How many yrs person dey live wey some human jst wicked like so? |
So u mean Nigerian government workers dey collect a year 216.000 ohhhh ![]() |
One thing must surely kill human. Human suffer no be small 4 this earth! |
Pic ![]() |
Animal farm 10% rich! 90% poor |
olamimd:ur own good! anytime i called my ppl from Nigeria no light no light i dey hear from dem! warri n ph |
14YRS ![]() |
otokx:bro i no dy town. But na my brother go reason police no no say na Thief full dere head. If na army em go carry does boys 4 hear am wel. Police no no dere work Only to do bad dem sabi. |
I just laugh Nigerian don change abi lol. No be the same Nigeria last week (A division police station) open their mouth say they no get guns on their stations? My junior brother bought keke and gv it to a man to drive, last week the man ran to my brother and said 3 boys stole the keke from him with a gun! from bendel estate road. Thak God my junior brother put gps tracker in the keke. Immediately the driver and my brother track and found it on maledemort road on one compound but they didn't say anything. They went to ( A division police station) to complaint the matter, my brother say oga police thieves belop my boy wey they drive my keke with gun and stole the keke from him but with gps tracker we don see the compound wey the thief keep the keke put' immagine police open em mouth say wey no get guns for our station now to take follow u ppl to the place to arrest the robbers! But wait we will call vigilante on maledemort road to follow you ppl to retrieve it back. When the vigilante came my brother and they went to retrieve the keke but the driver said to my brother the gun the vigilantes hold look like the gun they use to rob him at bendel estate but the robbers cover their face. When they returned back to the state one of the vigilante said this keke look like the keke that rob me this morning at maledemort road and stole my 120k! Police this diver must be Thief oga sergeant make we lock this driver na this keke driver thief my money! Nana they wan turn case for the poor driver head. Then my junior brother spark for wety this driver run to my house by 8oclock in the morning so as only em take dey with me and at the same time rob you for maledemort road at 9oclock na witch em be? Immagine the police tell the vigilante say maybe na another keke thief em 120k say becus my brother say the driver they with him that time' the police say since they don see the keke make brother give them 10k. Say the matter don closed. No be film but real thing wey happen for warri. things they happen for this country oh. All this vigilante they be thief an they are working with the police to Thief Nigerians .They for arrest the poor driver make em fine the 120k b4 they for leave am if not 4 my brother say dis man most go with him. So i no no wety dis man dy talk undecided u dey with thieves n dy run follow an innocent person. In naija police go use anthony chop |
I just laugh Nigerian don change abi lol. No be the same Nigeria last week (A division police station) open their mouth say they no get guns on their stations? My junior brother bought keke and gv it to a man to drive, last week the man ran to my brother and said 3 boys stole the keke from him with a gun! from bendel estate road. Thak God my junior brother put gps tracker in the keke. Immediately the driver and my brother track and found it on maledemort road on one compound but they didn't say anything. They went to ( A division police station) to complaint the matter, my brother say oga police thieves belop my boy wey they drive my keke with gun and stole the keke from him but with gps tracker we don see the compound wey the thief keep the keke put' immagine police open em mouth say wey no get guns for our station now to take follow u ppl to the place to arrest the robbers! But wait we will call vigilante on maledemort road to follow you ppl to retrieve it back. When the vigilante came my brother and they went to retrieve the keke but the driver said to my brother the gun the vigilantes hold look like the gun they use to rob him at bendel estate but the robbers cover their face. When they returned back to the state one of the vigilante said this keke look like the keke that rob me this morning at maledemort road and stole my 120k! Police this diver must be Thief oga sergeant make we lock this driver na this keke driver thief my money! Nana they wan turn case for the poor driver head. Then my junior brother spark for wety this driver run to my house by 8oclock in the morning so as only em take dey with me and at the same time rob you for maledemort road at 9oclock na witch em be? Immagine the police tell the vigilante say maybe na another keke thief em 120k say becus my brother say the driver they with him that time' the police say since they don see the keke make brother give them 10k. Say the matter don closed. No be film but real thing wey happen for warri. things they happen for this country oh. All this vigilante they be thief an they are working with the police to Thief Nigerians .They for arrest the poor driver make em fine the 120k b4 they for leave am if not 4 my brother say dis man most go with him. So i no no wety dis man dy talk u dey with thieves n dy run follow an innocent person |
Uduaghan d biggest wicked thief ![]() |
fans ki ![]() |
When you insult Africans the pain is for only that day! Just like my Country suffering and smiling no matter what. Bullshit Africans. |
3yrs go pass and nothing to show or hear after this news. Nigeria politician's only talk talk but no evidence to back it up after some yrs ![]() |
Cancer ummm, cancer respect no one. Very bad. I lost my mum to this the same cancrr early this year! The doctors in italy told us my mum gat only 3months to live! Dec,Gen,Feb 25 /2/2018 she give up the ghost. But we no tell my mum oh! Becuz as she go feel know say na only few months to live? Even the best cancer doctor in Italy here na cancer kill the man. Cancer cancer u ummm. B4 the man die he said there is no God. But true there is God. |
nigerian n dubai ![]() |
I see Notin. Am outta here |
some dey even dy happy self local modafaka ![]() |
that means the vision is fake u saw 3yrs ago since dey no gv u want u want papa all dis pastor self |
edy n pus sssyy |
he’s proud of himself and the stupid little gay witch killed him self proud in did ![]() |
WHERE IS THE PIC |
Ohhh who care ![]() |
And? Dey no dey win election 4 net |
I jst cant marry a woman that i wil tk 20yrs to beat becuz na suffer dat woman dy so 4 d romancio part ![]() |
bullshit. any evidence for ur story story ![]() |
Even Uduaghan. I don die! This criminal with no sense of good things. This man finished my state. |
You Bleep a girl n open a thread for it. Bullshit! Is this ur first time of having sex? Bullshit |
Sex is good 4 the body twice a week. Since i travel dey eat wety i like meh, only me dey fear d wey my cocck tk dy stand like strong wood good food contribute 80% for good sex ![]() |
cover nip u be gal ![]() |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 73 74 75 76 77 78 79 80 81 (of 186 pages)

proud in did