Witworth's Posts
Nairaland Forum › Witworth's Profile › Witworth's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 (of 75 pages)
Na you and your mama go be d judge, shey you don give yourself job na. You must be kpokpogri |
Una no go collect 500 make una go chop dinner for house. Car wey ah go buy put for village as Uber |
It's not easy to get to Europe illegally to stay in refugee camp for years unless you find favor like getting married to them over there or being handpicked for a job outside the camp. But d woman too fast to file for divorce. 3 years small na, even your rescuer from the camp into the city no go gree na, he go think say u use am. And frustration na bad thing, na why even depression dey kill Let just be careful. |
Nigeria needs true division, full division and real breakaway, confirm one. Federalism is not meant for African countries, especially the black African nations. No need for tutorial. |
Na so Christians claims dem dey wait for Christ coming. People wey no wan die so go meet am fast. You can keep waiting for her, waiter. Abeg sha give me one cold Heineken make I just dey observe your ways |
There's no actual period of time in the constitution, so there's nothing like how long it should or shouldn't take. You fit talk say make u no rush now, make e expire. And u fit rush now make u go buy fake product. Life is complicated |
851, And na still date be dat o. Ha me ah no fit count just normal fvck o. |
First lust, wetin be love. Or you can say first victim, customer, client, partner and so on. But remove the love abeg |
All these professional whores, na why Miss Ojo no get husband. Dem go always dey vex dey para everytime. |
If dem like, make dem build university of cattle grazing. Na their own territorial calamity be dat, as long as na their own place sha. |
Tonto Dikeh, abeg me go loyal o, ah wan give the lady true love. I will cope, if anybody like make dem talk |
It is because these men are in hostage situation, many of them don't even have leverage. Few of them get collateral |
See as Buhari be like statue of masquerade, person wey be some people country president. When Economy is getting worst by the day. You can't blame the people but the head. |
Be happy |
Even Nigeria federal government no know d meaning of federalism. Tueh When even so called law enforcement officers no get constitution book for their houses. And some people go dey pray for peace and unity, madness. Me I hope and pray for division of the useless country |
ShishaPipe:it's because you're a slave. I didn't know there is a dress code under constitution to wear go visit your child for anywhere. Senselessness dey worry you wey write this stuff |
This boy can take his poor mother to abroad even when he can't even know anything, you see how life is.... God is a great. Money don dey enter. no sacrifice no victory |
Abeg make una help me note and monitor this person wey write this article, he or she must not escape, just in case pero truly get belle. Because am on a hunting mission. I don't need a bounty. |
The day Nigeria go finally separate en, tears go full fulani eyes. |
This guy is supposed to be angry, but he seems not, I just hope he is not pretending to have tega back for the money and fame. Because this country wey we dey o, na madness for money o |
Should I say.. e pain dem ni or e pepper dem. Fear and frustration in the air. Even Buhari is powerless and frustrated on the matter |
Na so dem go just dey appoint that slowpoke vice president as person in charge of this and that. But the fulani keep on rubbishing him every now and then. I hope he knows what he is doing sha, because e fit dey do like fool now because he never be president. |
I have seen some persons like that actually, you're not the first and you won't be the last, but whether it's a medical problem is what I can't say. But sometimes life is mysterious enough for wonders, all you have to do is accept fate just in case the doctors can't solve the equation |
Africa is still a jungle, that's the continent is still filled with salvagers and scavengers. Yeye people. |
inoki247:ask your ancestors what the constitution says about their roles. And ask your creator why government self dey pay them salaries. Sheybi dem be self employed to you na... Lol Senselessness dey worry you that's why you're so confident in error |
This one pass double wahala for deadibody o, this one na plenty wahala for the owner of deadibody |
Tejuri:you want them to go to jail for murder abi |
inoki247:na because you don think say local government big pass you, na why you even think say one local government chairman big pass king of two local government in the first place. You can never earn respect since you can't give one |
Poverty is a disease God know say aha go dey waka dey go, look am once and dey waka pass am. Senselessness. |
Asgard73:that's your own calamity |
Make dem leave d full of pride, make juve let him go jare. Good riddance to bad rubbish |