Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,519 members, 7,826,955 topics. Date: Tuesday, 14 May 2024 at 12:38 AM

My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her - Romance - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her (1272 Views)

My Boyfriend Is Forcing Me not To Wear Bra Today But Am The Shy Type. Help! / Advice Me: A Girl Is Forcing Me To Marry Her / Can U Belive This > Mother Forcing Her Dauther To Slep Wit Men (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by Nobody: 6:21pm On Dec 15, 2014
My landlord first dauther no wan let me rest me ooo.na so she just dey disturb me dey tell me say i must marry her.She say she just like my style as i just dey calm,dey mind my business and she also like say i no dey drink or smoke.she say e dey rare to c a naija guy wey no dey drink or smoke and she also like my perfect set of white teeth wey be like all those ppl ow n 4 close up advert.pls make una advice me oooo.this girl no wan give me breathing space ooooo.
Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by iceberylin(m): 6:25pm On Dec 15, 2014
Lol...no dull o..

Guy na free rent things grin

3 Likes

Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by akinsadeez(m): 6:27pm On Dec 15, 2014
picture of her disturbing you or ..... lipsrsealed
Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by tosyne2much(m): 6:41pm On Dec 15, 2014
OP, picture of her when telling you she likes your set of teeth or .........
Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by 2SWT(f): 6:43pm On Dec 15, 2014
Run for your life
Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by chimerase2: 6:45pm On Dec 15, 2014
U no de smoke u no de drink and u no dey womanizer u be winch? grin
Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by farano(f): 6:48pm On Dec 15, 2014
Happy married life smiley
Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by englishmart(m): 6:58pm On Dec 15, 2014
you don't smoke, drink or womanize. How come you are not thinking straight? undecided
Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by Nobody: 7:05pm On Dec 15, 2014
RUN!!!!
There is more to it.
Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by KELVINXY: 7:07pm On Dec 15, 2014

@Op u dey ur room she com see u
no be u 1st go wake trouble?!
U're finishedtongue

Listening to fela kuti:wahala

Reading comments on pointgrin
Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by Nobody: 7:37pm On Dec 15, 2014
grin great minds think alike
akinsadeez:
picture of her disturbing you or ..... lipsrsealed
Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by GoodFaith: 8:55pm On Dec 15, 2014
@Op
U want free rent?
shotgun Marriage?
Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by Nobody: 9:52pm On Dec 15, 2014
runs outta thread shouting mad man,mad man
Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by Nobody: 9:55pm On Dec 15, 2014
farano:
Happy married life smiley
haBa i never marry her yet naa
Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by tosyne2much(m): 9:57pm On Dec 15, 2014
samflexxy:
runs outta thread shouting mad man,mad man
bwahahahahahahahahahahahaha

Don't tell me you are referring to the OP
tongue
Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by Nobody: 10:00pm On Dec 15, 2014
yes o broda the guy has some loose screw in his brain
tosyne2much:
bwahahahahahahahahahahahaha

Don't tell me you are referring to the OP
tongue
Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by Nobody: 10:00pm On Dec 15, 2014
[quote author=KELVINXY post=28909517]
@Op u dey ur room she com see u
no be u 1st go wake trouble?!
U're finishedtongue

Listening to fela kuti:wahala

Reading comments on pointgrin
[/quote
i admit say i play wit her small.i dey always dey tease her tell her say her say she fine pass omotola But then i no pass her Boundary.na sin to follow a babe play?
Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by Nobody: 10:08pm On Dec 15, 2014
tosyne2much:
OP, picture of her when telling you she likes your set of teeth or .........
i be no get time snap am 4 pix or record am 4 phone cool.na how u go fit expect me to record am when she dey use her breast rub my chest.
Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by tosyne2much(m): 10:11pm On Dec 15, 2014
lefulefu:

i be no get time snap am 4 pix or record am 4 phone cool.na how u go fit expect me to record am when she dey use her breast rub my chest.
hehehehehehehhe grin
Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by dmjinc(m): 10:33pm On Dec 15, 2014
Kain both of them tongue tongue
Re: My Landlord Dauther Is Forcing Me To Marry Her by KELVINXY: 10:34pm On Dec 15, 2014
[quote author=lefulefu post=28914280][/quote]


gringringrin
Teasing koh!
U don see were cat dey play with rat b4? wink
She don take am serious naw
Oya face d music

#still on my Fela kuti
Wen cat dey sleep rat go bite him tail,
Wetin e dey find? Wahalaaaaaa e dey find
Wahala e go get.tongue

(1) (Reply)

How Can I Tell Her To Stop Visiting Me? / . / Why Do Ladies Ask For Too Much Attention Even At The Detriment Of A Man Business

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.