Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,412 members, 7,954,639 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 03:48 AM |
Nairaland Forum / Freebloke's Profile / Freebloke's Posts
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (of 7 pages)
Jobs/Vacancies / Re: Vacancy For Warehouse Operative by freebloke: 11:36am On May 02, 2023 |
Please, could I send you a private mail..? Need your assistance on something. blakkgawd@gmail.com |
Religion / Re: Christians And Muslim Where Is Your God During This Period? by freebloke: 8:03am On Mar 25, 2020 |
Hakeem12: Please bro, I would like to have the pdf(s) of those books. Thanks. blakkgawd@gmail.com |
Politics / Re: Senate: Orji Kalu Will Get His Full Salaries, Allowances In Prison by freebloke: 8:49am On Dec 09, 2019 |
Na dis scam Constitution labour organization ,civil rights organization, humanitarian organization, NIGERIANS supposed protest against. We need to tear and burn this scam Constitution wey dis people dey take scam us and draft new one. Na dem for government the scam Constitution dey pay and favor that's why dem no go wan do anytin to change am. Even if Jesus come down from heaven and still use dis same Constitution na still ZERO! 1 Like |
Politics / Re: Who Remembers This Guy. He Is Now 70. by freebloke: 8:44am On Mar 29, 2019 |
naptu2: Oh my gaaawd!! E just be like sey you just dey pull those lists comot from my head. Nnaa mheeen, na senior bros/sis we be now o. Na when MEN/WOMEN were BOYS/GIRLS/KIDS be dat. I dey miss those days . |
Politics / Re: The Educated South Vs The Illiterate North Who Is Who? Pic by freebloke: 7:46am On Mar 13, 2019 |
"THEM/WE" dey come very very soon for the "KILL".... 1 Like |
Politics / Re: This Is The Worst Election In 30 Years Says Atiku by freebloke: 7:55am On Feb 28, 2019 |
Naija election na rig your own and I rig my own, if you fit over-rig the other rigger na you go win. PDP rig for dia own side, APC rig for dia own side. So the person wey him own rigging skills beat him opponent na him go carry the day. So Atiku and PDP should up dia game next time and rig beta. Bitter truth... APC and PDP na rigging machinery dem be. |
Politics / Re: Yorubas Will Not Abandon Their Son, A Prof. Of Law For A China Man-Festus Keyamo by freebloke: 8:36am On Feb 04, 2019 |
Firefire:bro no vex.na so the mata also be for the other side.if one igbo no agree with one biafra or ipob the igbo don become afonja by force.understand sey dat guy just dey whine you.lol. 5 Likes |
Phones / Re: Who Says I'm Not A Real Techcapon ? by freebloke: 12:40pm On Feb 02, 2019 |
seunfly: Bros, I comot cap for you. You don talk am finish . The kain tins wey I dey read for political section sef dey make fear catch me.... Most of the time na to come nairaland read without commenting mode I dey. People like us visit nairaland to learn and still remain neutral.. The kain insult and hatred wey full for here ... ISMH |
Politics / Re: Igbo’ll Move From VP To Presidency – Atiku by freebloke: 11:55am On Feb 02, 2019 |
Idiotical idiotus idiotas everywhere... . Na who presidency epp?? The present and past presidents wetin special dem don do for dia state or village people?? These polithiefsians know how, when and where to press our mumu button . 1 Like |
Politics / Re: Why Buhari Should Be Voted Out. by freebloke: 8:12am On Feb 02, 2019 |
skyhighweb: Bros, Nigeria mata tire me no be small. The youths for this country just dey act like sey dem sell dia brains for market. Must it always be thesame retired and idiotic old fools in pdp and apc that messed up this country ! ! The youths are majorly the problem here..... We go the follow this yeye people upandan and we go still dey complain. When we need REAL change for this country I go know... |
Phones / Re: MTN Customer Care Thread by freebloke: 3:32pm On Dec 19, 2016 |
JideSM: Seen. Thanks,will do that. |
Phones / Re: MTN Customer Care Thread by freebloke: 1:44pm On Dec 18, 2016 |
@op, how do i opt out from xtra value mini when my bundle don expire? the opt out option no dey work o. bought the #200 bundle that is to expire this afternoon and before the time i bought another bundle this morning. them give me my free data plus airtime and validity extended by one week but after sometime everything come disappear like breeze. why do lai dis nah? please,i want a working code to opt out whenever i want to. 0000000. |
Politics / Re: Fayose To Buhari: I Can’t Be Intimidated By One Million Armed Men Of DSS by freebloke: 9:01pm On Mar 06, 2016 |
[quote author=FOLYKAZE post=43534981] **** Buhari turned to a monsterous bigot because he defeated Otueke Jesus which you tribal bigot took as your adopted son. One need to add Igbo stupidi.ty as one of the wonders of the world just after the dancing plague that struck England in the 14th and 17th century. This wouldnt have been an issue if this bitter that creeps out of your erosion red mud soil is personal but it is obvious out there even to outsiders that this hating madness and inferiority complex chai!! chai!!!!! wickedest!!!! badestest!!!! overkilldest!!!!! murderdest!!!! finishing....... |
Crime / Re: Man Shot By Arm Robbers Few Minutes Ago. by freebloke: 9:46am On Jun 26, 2015 |
Nashoji:na wah my brother,the thing just be us like hollywood movie. the police say the way the killing take happen na insider work and perhaps assassination things. we don move the body go villa already. |
Crime / Re: Man Shot By Arm Robbers Few Minutes Ago. by freebloke: 10:23pm On Jun 23, 2015 |
[quote author=Nashoji post=35030041] please you guys should forgive my English because I'm not just in good mood right now. A man was shot by arm robbers few minutes ago at alakoso avenue close to transervedisc, interland off ijesha bus stop. with the way they carried out the robbery, it is purely based on information because the arm robbers has been around for a while but no body suspected any thing fishy, as they saw the vehicle, they stopped him and ask him where is the money, the man asked, wh bros,i nor fit hold hold back my tears...the guy wey them shoot na my cousin and the guy don die. |
Politics / Re: Buhari Rejects Rolls Royce In London-the Nation by freebloke: 1:22pm On May 24, 2015 |
JayJustus:4thed 1 Like |
Religion / Re: I Just Noticed This. Am I The Only One? by freebloke: 6:46am On Dec 31, 2013 |
2buff: Devil never slap una.mmmmm...bros, if you use your pure mind analyse am smaaallll, you go see sey dis god & satan na same coin with two sides...dem be twins...dey need each other to survive .....no worry sha,i no sey u nor go understand. 1luv. |
Religion / Re: I Just Noticed This. Am I The Only One? by freebloke: 8:07pm On Dec 30, 2013 |
rationalmind:bros, i knoweth de guy you dey yarn about and i also get yah point...just d@ dis guys fit give person kwashiokor with dia warped mentality,lol. haba!!! dem just no fit use dia brain tink for demsef. 1 Like |
Religion / Re: I Just Noticed This. Am I The Only One? by freebloke: 5:48pm On Dec 30, 2013 |
rationalmind:hahaha... bros,we nor behave like ghosts o! d tin be sey no sense wey you go talk to dis religious people wey go make sense to dem.you try to make dem use dia pure mature brain smalllll...dat one na gobe! na so so quotations from dia bible and koran wey no fit waka pass logic face you go dey see. so na just to bone dem sure pass. 2 Likes |
Politics / Re: 2015: Buhari for President!!! by freebloke: 9:38am On Dec 16, 2013 |
chai!chai!!chai!!!... see wetin de fear of Buhari dey cause....mmmmmm. 1 Like |
Politics / Re: Aganga Writes Jonathan Over ‘missing’ $1.6bn Oil Money by freebloke: 9:00am On Dec 16, 2013 |
Atlantian: All Posters above are silly, this post is over 1yr old, the date is Oct 23, 2012okay nah, bros un-silly.... for de year of 2012 and for de month of october and inside dat october month wey de date bi 23...SO NOTHING LIKE CORRUPTION bros,go sidon and talk anoda one jare! 1 Like |
Politics / Re: Aganga Writes Jonathan Over ‘missing’ $1.6bn Oil Money by freebloke: 5:41am On Dec 16, 2013 |
i fit not shouted! but make una wait o...! sincere9ja and him gang go soon show... den una go tell dem weda nobi Tinubu,Buhari and APC handiwork bi dis. #peepingmodeactivated# 2 Likes |
Phones / Re: Glo BUMPA Most Rewarding Prepaid Plan From Glo But Most Expensive Tariff Plan by freebloke: 12:23pm On Dec 11, 2013 |
luluosas: I fit not laff oo... " the ones wey dey get now dey think like 2 years old small small pikin them" |
Phones / Re: Glo BUMPA Most Rewarding Prepaid Plan From Glo But Most Expensive Tariff Plan by freebloke: 9:40am On Dec 11, 2013 |
Maybe glo don dey regret introduceing the bounce tariff plan and dem no fit sustain am. Tell me y dem dey introduce dis kain useless tariff plan Wen plenty issues still dey to be sorted out on the bounce tariff plan. |
Phones / Re: Glo Wiped Away All Bounce Data Bonus: by freebloke: 8:06pm On Dec 10, 2013 |
obamaobama: u should have call jona to resolve the issue.hahahaha i the laugh if u ar not ok go and die. Thank u glo 4 excluding me glo rule the world.yeyeshious anumanu.... oya,if you no like wetin a yarn.... went and dieded and resurrected no more... |
Phones / Re: Glo Wiped Away All Bounce Data Bonus: by freebloke: 6:41pm On Dec 10, 2013 |
maybe na people Wey no dey recharge wella na dem glo dey allow make dem dey browse without wahala. |
Phones / Re: Glo Wiped Away All Bounce Data Bonus: by freebloke: 6:38pm On Dec 10, 2013 |
obamaobama: why will glo not clear ur mb imagin somebody that have 500 to 2g and not making use of it.next time if u have plenty of mb or gig share it to ur friends or use it immidatly u hav more than 500mboya bros clap for yaself.... wetin bi de cause of my yown issue .... I dey gather enuf gig cos I dey recharge wella,now make I use am browse glo no gree,make dem wipe am so dat I no go dey see am glo no still gree...I don change apn tire,swap phone tire,call cc tire,twit tire,halla tire.... bros,over to you.... |
Phones / Re: Glo Wiped Away All Bounce Data Bonus: by freebloke: 9:28am On Dec 10, 2013 |
Francuiz: . My friend we r not fighting. I'ld like to ask if the experience is incessant. But if not i think its wise to know that it might just be a technical issue that will be resolved very soon. We all are complaining as if we have not been enjoying this 30mb ever since.Bros,no vex o. U sey "technical issues" ?! How come if I call CC nobody go say anything about technical issues,I twit nobody go say anything about technical issues,I DM gloworld direct and still nobody go say anything about technical issues,for Facebook nobody go say anything about technical issues.....na different fake tory ALL of dem go dey yarn! DEM NO DEY EVER GET "TECHNICAL ISSUES" WEN E COME TO COLLECT DIA MONEY FROM YOUR AIRTIME. Technical issues my black yanssh! |
Phones / Re: Glo Wiped Away All Bounce Data Bonus: by freebloke: 9:16am On Dec 10, 2013 |
Glo just dey phuk him loyal subscribers for yanssh.... Me don tire for this glo fraud tins. If dem no know how to do things right make dem kukuma close de company and begin help other networks sell dia recharge cards. |
Phones / Re: Glo Wiped Away All Bounce Data Bonus: by freebloke: 9:06am On Dec 10, 2013 |
luluosas:1000000000000+ likes |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (of 7 pages)
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 65 |