Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,836 members, 7,817,470 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 12:48 PM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! (70319 Views)
Can You Marry A Lady Or Guy Who Already Has A Child? / 6 Places You Should Never Toast A Nigerian Girl / Advice To That Babe Wey Say Her Guy Gives Her ONLY 1K (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (33) (34) (35) (36) (37) (38) (39) (Reply) (Go Down)
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by JigsawKillah(m): 12:23am On Jun 21, 2015 |
STARSHYNE: wetin u dey find for my body ehn, you go soon get am |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by honeygirl17: 12:25am On Jun 21, 2015 |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by JigsawKillah(m): 12:28am On Jun 21, 2015 |
KelvinGraphics: make una leave me alone na |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ZeezaRapture(m): 12:30am On Jun 21, 2015 |
Midehi: wooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooooo Have I 'wooed' you |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by daveP(m): 12:31am On Jun 21, 2015 |
(drop corporate wear and walks up to elantraceey).... |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by elantraceey(f): 12:33am On Jun 21, 2015 |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by harlos: 12:35am On Jun 21, 2015 |
I no sabi say something like this dey happen for my backyard.......hmmm Anyways, i don land. How we dey do am |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by daveP(m): 12:44am On Jun 21, 2015 |
elantraceey: ahem, pu pu testing.... I get one patayans, wey dey worry my head like gbim gbin, e dey make my heart go "shukulu" and my leg dey melt like "jelili" no be say i don kolo, or metal, no vex.. Mental craze, but na becos una don do somtini wey i no fit yan like dat. Sweetie, ifunanya 1 of okpiriginomobi land, sugar banana, you wey dey ginger my swagger. Who wan con tell me say make i no do follow follow even if na chinko-land. How i go start, your smile dey.... (bad belle disconnects mic, crowd "oooohs" 1 Like 1 Share |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 12:46am On Jun 21, 2015 |
sameer1212:you are the best. |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by harlos: 12:48am On Jun 21, 2015 |
daveP: |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 12:48am On Jun 21, 2015 |
ZeezaRapture:who be this? hehehehehehe. |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by Nobody: 12:49am On Jun 21, 2015 |
sameer1212:i have replied my love. |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by elantraceey(f): 12:50am On Jun 21, 2015 |
daveP: I sure say that bad belle nor go pass agapecharis I don reconnect am back , oya kontinu 1 Like |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by harlos: 12:53am On Jun 21, 2015 |
This is gonna be fun. *rushes to get his popcorn* Wait for me *seats and continue watching with pleasure* Oya kontinew |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by kinglekan: 12:53am On Jun 21, 2015 |
Beamborla:Oloomi odaro. |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by daveP(m): 12:54am On Jun 21, 2015 |
elantraceey: okay.... (test mic and suddenly a power surge occurs, a strong storm wind fills the entire space and blows out the canopies with rage.) shuoo?? |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by ZeezaRapture(m): 12:57am On Jun 21, 2015 |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by daveP(m): 12:59am On Jun 21, 2015 |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by harlos: 1:01am On Jun 21, 2015 |
daveP: I don buy popcorn cos of you na Storm must not carry anything o |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by elantraceey(f): 1:02am On Jun 21, 2015 |
daveP: You nor dey try ooo We plenty for here but Na only you dey see the storm |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by daveP(m): 1:10am On Jun 21, 2015 |
elantraceey: lufe lufey, e be like say u nefa understand, wetin just sele, na proof say you strong pass Xmen's storm. You jst yan and naso everywhere go "feeeeee" the juju u dey use no get second. E be like sun wey moon dey respect from faaaaaaarrr. Why i no go adore you? Shey na your tonch, or na d way una dey waka?(chai efifi demi koti forimi mba), or make my padis dey yan how u dey make dem dey craz dey slap me incase i dey manage "investment"? Make i tell you now,(shudders) or you no wan hearam? Chai she how she dey smile. Chai chai chai, wetin be dat tin wey nepa dey give make bulb dey shine. Shey na tricity? Yes, abi na....? Chidi don tell me before but e don waka my head(scratches head)....... Ehen |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by daveP(m): 1:12am On Jun 21, 2015 |
harlos: |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by harlos: 1:15am On Jun 21, 2015 |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by daveP(m): 1:20am On Jun 21, 2015 |
harlos:lol, she don waka. (stops smiling abruptly and clicks fingers. Two stout looking bouncers come to escort him out honourably ) you neva pay for movie |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by elantraceey(f): 1:21am On Jun 21, 2015 |
daveP: Waka go where? |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by harlos: 1:23am On Jun 21, 2015 |
daveP: No, she must not or else.... (Forcefully withdrew self from bouncers) What are u trying to do ? |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by daveP(m): 1:30am On Jun 21, 2015 |
harlos: (bouncers release him as they sight her...) elantraceey:check the last one. I been think say you wan go imprison the sleep wey dey add to ya beauty. Chai. Make i kukuma see..... |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by pbs4real(m): 1:32am On Jun 21, 2015 |
komzyb:me nah sharp shooter oooh |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by elantraceey(f): 1:33am On Jun 21, 2015 |
daveP: I don check am but e never complete |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by harlos: 1:34am On Jun 21, 2015 |
daveP: (Adjusts himself nd goes bck to seat... sweating) You must get me another popcorn |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by pbs4real(m): 1:36am On Jun 21, 2015 |
marieolae:u dnt understn'd or speak pidgin |
Re: Oya Come Toast That Babe or Guy wey You Like For PIDGIN!!! by pbs4real(m): 1:38am On Jun 21, 2015 |
DrAify:dnt worry I wld teach ya 1 Like |
(1) (2) (3) ... (33) (34) (35) (36) (37) (38) (39) (Reply)
Lady Kneels Down To Accept Boyfriend's Marriage Proposal / After Introduction, I’m Seeing Too Many Red Flags / What Do Boys Gain In A Relationship Without Sex?
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40 |