Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,458 members, 7,836,809 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 12:59 PM

2shur's Posts

Nairaland Forum / 2shur's Profile / 2shur's Posts

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 41 pages)

Crime / Re: Fake Soldier Arrested For Shooting Tanker Driver To Death In Ogun State by 2shur: 10:12am On May 09, 2017
Afonjas and local sha.
Dem like local scam die.
They can die on top local scam matter.
Abegi ozwo ppl
Men say na SARS dey on your matter.
Enuf blows and broomstick dic treatment

7 Likes

Sports / Re: Lionel Messi Lookalike Arrested In Iran For Disrupting Public Order (Photos) by 2shur: 8:50am On May 09, 2017
O bobs
If dis guy go do yahoo
I mean legit
All the mayes go pay o.
He go jus dey do webcam dating things
Shiiit

1 Like

Religion / Re: Ugandan Pastor Burns Thousands Of Bibles For Misleading His Members (Photos) by 2shur: 10:11am On Apr 21, 2017
U don eva see catholic dey read bible
danidee10:


They get disgusted Abeg where u hear / see that one
Religion / Re: Ugandan Pastor Burns Thousands Of Bibles For Misleading His Members (Photos) by 2shur: 9:34am On Apr 21, 2017
He wan go do roman missal abi.
So no need to read the bible again.
Jus like the catholics.dey get disgusted at the sight of the Holy Bible.
Ai say if rapture take place now.
Only 10 ppl in the whole of africa wud make heaven
Religion / Re: Stephanie Otobo Drags Apostle Suleiman To Canadian Court (photos) by 2shur: 9:26am On Apr 21, 2017
I swear.
We too gullible on this side of earth
GavelSlam:


We know their stories.

The real problem is that Nigerians are too corrupt so they think everything is right.

Otobo would win the case in Canada, get judgement, take over his property over there and perhaps use it as a yardstick to obtain justice in Nigeria.

Aposto can continue to fool himself and his flock of fools.

6 Likes

Business / Re: Naira Extends Gains As Dollar Glut Hits Market by 2shur: 9:08am On Apr 21, 2017
Dollar when will u reach 800 pls.
Sports / Re: 30 Manchester United Fans In Calabar Dead As High Tension Cable Falls by 2shur: 9:06am On Apr 21, 2017
Shut the hell up bro.
Wtf
A rich man driving to a viewing center.
He def made his mills ill gotten money bro.
Low self esteem.
Wtf.
U geh my drill but all u homos be bashing me on here like ai called names.
Hypocrites
wintersnow:



Please think before you comment

Not everyone you see watching a football match at a viewing center is a lowlife... Some people love watching their club play ...in the midst of other club members ..There's this team spirit that flows through... I know wealthy men that drive their cars to a local viewing center
Sports / Re: 30 Manchester United Fans In Calabar Dead As High Tension Cable Falls by 2shur: 8:58am On Apr 21, 2017
Broke low lives always gettin pissed.
See a viewing center niggi gettin mad cause he got no tv. No cable.no internet sub.
Psphon cheat code niggi wassup.
Snd me your axct details make i wire u cash.
Who got time for spelling checker.
Fuc u now and later.
Geh off my quotes
No homo
uglodoh:


You are the low life here. From your moniker, spellings and everything surrounding you shows you ate the low life. Dumb ass.
Religion / Re: Stephanie Otobo Drags Apostle Suleiman To Canadian Court (photos) by 2shur: 8:44am On Apr 21, 2017
Sule by the time otobo don through with u.
U go hail.
U bastard sex maniac
Who has fukd all ambrose alli uni girls.
I dare your bastard wife to deny u where fuckin her rifht from the church b4 she carry belle for u.
Useless fools
To those other bastard pastors fuckin they chorister and others.God wud disgrace u all.
False bastards
Hell bound v.i.p church

11 Likes 1 Share

Crime / Re: Nigerian Hacker Admits $6.5m Fraud In US Court by 2shur: 9:44pm On Apr 20, 2017
Abegi.
Namdeenero:
Mugu, them beg you to comment? na you sef dey cast work
Crime / Re: Man Narrates His Horrible Experience With Policemen In Sapele (Photos) by 2shur: 6:48pm On Apr 20, 2017
Baba when it comes to sars.
Avoid warri..airport road..okere.
All those side na g boyz.
Na normal thing na.
Wen coti see lapy
Dem go ask for receipt.
E don happen to me na
I sort dem 10 bail.
Dem detain mai lapy.
Buh before dem dit settle down ai don shaply delete notepad wipe off uc browser data.
Na normal thing for warri.
E geh luke last month sk dey wit me
Naao coti do stop and search.
Thank God say e dey my inner tights.
If not ehn na 160k bailing things
If u dey warri
Bir dey waka waka
Dey carry big phone followbbody.
If u wan do.wipe off all chats
Log out from all apps
Carry torch light phone and feel free
Sars for warri na waste.
We need to waste sars
I ha8 them.
So far na 300k dem don collect from me
Ranging from u r a yahoo boy
Lapy no receipt.
Unauthorized possession of laptop
Stolen laptop
Suspected cultist
Yahoo guy
No licence.
Bla bla bla.
I don wise up

12 Likes

Religion / Re: Stephanie Otobo Files $5m Suit Against Apostle Suleman In Canada (Photos) by 2shur: 5:06pm On Apr 20, 2017
If u nor gp ekpoma
U nor go understand.
Sule don fuc all ambrose allo unibgirls
Church choir girls
Him wife
Na from church choir he begin fuc ammbefore she carry belle.
Abegi
God of man
Sule d toto nacka

2 Likes

Education / Re: FUTO Students To Resume After 3 Months + At Home by 2shur: 4:30pm On Apr 20, 2017
Dem for don carry belle tire
Phones / Re: MTN's Message On Payment For Recharge Cards by 2shur: 4:28pm On Apr 20, 2017
Where all those them psphon and tweakware local network naija 10naira hackers dey.
I rem rah year 2011 wey mtn bb dey go 1year.
Me with my guys dey lodge steady for ubth lab dey bomb based on ubth gen things.anatomy gate things

1 Like

Crime / Re: Nigerian Hacker Admits $6.5m Fraud In US Court by 2shur: 4:26pm On Apr 20, 2017
Ozwor
stanleyalpacino:


Dey dia dey cast yourself...
Crime / Re: Nigerian Hacker Admits $6.5m Fraud In US Court by 2shur: 4:06pm On Apr 20, 2017
Baba i fot give u nanocore
U sti dey learn
stanleyalpacino:


Shut da 4k up you slowpoky muthafucka..... Jonzing man.. sad angry angry
Celebrities / Re: Nollywood Actress, Ini Edo looking all glam in new photos by 2shur: 4:00pm On Apr 20, 2017
Opoe
Travel / Re: Speeding Car Rams Into Billboard In Lagos, Catches Fire (photos) by 2shur: 3:37pm On Apr 20, 2017
Need for speed
Turbo engine
Nitro boost
Crime / Re: Two Nigerians Arrested At Cambodia Airport With Drugs In Their Stomachs In Court by 2shur: 3:29pm On Apr 20, 2017
Movin kilos across the atlantic.
End up in cambodia.
Watch they movies on net.
Fuc na death sentence sharply.
Ma niggi
Its your

Crime / Re: Teenagers Drown In Benin Hotel Swimming Pool (Graphic Pictures) by 2shur: 3:25pm On Apr 20, 2017
Person dey drown for 5 feet swimming pool
They must have been drunk
Crime / Re: Nigerian Hacker Admits $6.5m Fraud In US Court by 2shur: 3:22pm On Apr 20, 2017
I nor be wire wire boi na.
Most wire wire men eey use ogumeh[quote author=Seanjay post=55746326][/quote]
Celebrities / Re: Tboss Breaks Her Silence on Kemen incident, AY Live (Video), see fan reactions. by 2shur: 3:06pm On Apr 20, 2017
Nelly in his hit track called nos 1.
2 is not a winner
And 3 nobody remembers.
I am nos 1.
What it takes 2b nos 1.
Shut d fuc up
Bich.
Fuckin looser
Go get a job.
We sick and fed up to the brim of d recently concluded dull bbn show.
Fuc u bich

3 Likes

Crime / Re: Nigerian Hacker Admits $6.5m Fraud In US Court by 2shur: 2:16pm On Apr 20, 2017
Na alibaba.
Its called email cloning.

24 Likes 1 Share

Crime / Re: Ten Tips To Avoid Being Shot Or Brutalized By Police In Nigeria by 2shur: 2:11pm On Apr 20, 2017
Noa 7 i did it twice.
1st time.
Na becos of licence.
And sk was on me.
But them sha carry me go station.
I compose my self.
No searching
No what do u do for a living shiit.
Man to man. Na license matter.i gif dem 3k.

Second time.men dagh day dem pursue me reach road on bike.the guy wan shoot me say wetin go make me turn for check point wem ai see dem.though ma ride na bullet proof but i took no chances.
Sk dey on me dat day.like 5h sk
But because i compose myself
Man to man. I give dos bastards 6k.
Omo since den ai don do my licence.
I drive like asphalt airbone 8.
Baba if u rela8 with coti wella
U go see say dem be mugu.
Ai don dey whr coti collect 200k cause dem see chats for one guy phone.
D thing pain me sha.
Ai no say if na me.
God punish devik.
If e too much na 8 10k.

3 Likes

Religion / Re: Pastor Chris Oyakhilome Jogging & Exercising In South Africa (Photos) by 2shur: 2:05pm On Apr 20, 2017
Scammers and Bleep dot come.
Dis guy over fuc sinach that year
Hell bound pastor and his gullible followers
Rsther than worship God.
They worship man.
Gays
Health / Re: 5 Reasons Why Men Have Razor Bumps After Shaving by 2shur: 1:46pm On Apr 20, 2017
Who dey use razor.
Wen barber dey dia.
I jus geh one stuborn bumb weu at times pimple gon enta inside.
But e dey appear dey dissapear.
Baba we dey dusty enviroment.
Stress
Heat
Dirty bore hole water
Our skim dey sensitive na.
If nor be pimple
E go be razor or bumps
Buh bumps for chest and back of neck.
Very disgusting.
I cant stand it.
I hear day if aboki use razor take shave u.
Na bump things
Cos dem nor dey sterilize dii a own.
Nor ever do mistake give aboki your cliper shappen o.
All dos neck bumps wey big like cooked yam
Naso whitish bump like pimples go fu your back od neck o

2 Likes

Crime / Re: Nigerian Man Beaten & Tortured In Malaysia By Fellow Nigerians (Photos) by 2shur: 1:41pm On Apr 20, 2017
We know say na wire wire things.alibaba and dating yahoo group
Politics / Re: Voters Registration Begins April 27 – INEC by 2shur: 9:44am On Apr 20, 2017
Another avenue to perpetrate fraud and embezzlement

6 Likes

Politics / Re: 13 Billion: Jonathan, Emefiele, Magu, Others To Be Questioned By Panel. by 2shur: 9:43am On Apr 20, 2017
Abegi how many of pub servants have been sent to jail.
Howbmany comiisioners.ministers.past presidos.governors af been sent to jail.
If ibori was in naija.lai lai he for nor even smell jail sef.
Useless bastards.
We dey hear of dansuki again
We dey hear of dimeji bankole again.
We dey hear of former petroleum again
Abegi

(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) (of 41 pages)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 30
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.