2shur's Posts
Nairaland Forum › 2shur's Profile › 2shur's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 (of 41 pages)
Whobe this ghost. U don ever see albino sdey waka inside sun. Na dia u go no say bleaching no pay Abegi |
I said it 2weeks ago. Uma dey jump up for 350. Dollar we dey wa8 u 4 750. Wen dollar reach 850.i go bill my client |
Y cant u jus take the car pox when its driven n dirty Must una wash it and take the pix from a car wash. Wtf 800k |
See plate nos wey we dey use during joanthan regime. Abegi old wacked out s.u.v Its worthless.abt 600k in real life |
I can see that some pads were added to the body kit. Doesnt have a wing and chair texture is ugly. But cool ride though 05. 1.5m cash |
Nissan na rugged car. If not for electrical problems I still prefer nissan. Coupe |
See wat dick sule has caused. Now every naija pastor dey geh 3somes. Wtf. See wat otobo has caused. New trending ish na how naija pastors tske dey run yahoo dey pay like white giv diff high class opos. |
When u dey dodge road safety and coti.dey fly bike and dey follow maga dey chat and sars suddenly flag your bikeman to stop. Naija sars...young man what do u do 4a living. Naija police...have you heard of internet scam. Can we have your iphone.. Dis 1 na yahoo guy And u be like
|
Dont be deceived. Most naija gals got main guy and sideguy. If u sharp u decode it quick. Me don wise up tay tay. Dont let they stinkin pusi deceive u. Life aint one sided. So fuc any bich who be double dating bich. I hate such type of shiit Neva eva beg 4love Neva cause dats wat theyd use to trap u down bro. Fuc they stinking pekus. U allowed yourself to be fooled bro. |
Dis guy isay crack coke addict. Wtf |
Broke niggis hating Oreoo: |
20k |
Misplaced priorities |
A/c dey chop fuel Whether japan or german. Doing 120 on a freeway also deychop fuel. Me dey buy fuel of 3k every 4days. I don tire. Na to vex buy scooter remain |
Edo ppl nor dey use euro play o. If dem wan collect owo from g Baba na always block Unlike afonjas wey go dey bill client 300 dollars Dey swell up dey spread 4beer parlor say maye wan pay. She na ugbu for g
|
I greet you bros |
Ototo Abi ma her oboe Otobo fucka Stop listening to this scammer long ago. Any one still sellin his cds at ring road to maingate na fool. Hez a big tym scammer |
I graj with a third classand im making it big. Wtf ia this certificate ish. We all knw naija is a big cheat. U block Lie Spy Just to get 1st class In the end. U got nothing 2yur name Make more money. Fuc wat haters say |
Yea yeye Yea Yeye Yea Yeye yea Baby come closer. Dahs all dey can sing Baby.baby.baby. Naija male artists are just noise makers with empty brains |
Tosetan don cast. Me wan enta buka 4uniben. paddyofboss: |
Dis one na old benin bread. Efe bread wey don cast for maingate. Abegi. Make me go tosetan go chop Santana with draw soup. |
Visit Ebuka2016: |
May u all be wasted All bastards Watching and suporting bbn May u all remain useless |
Correct Ebuka2016: |
How does this add value to my life. Thats why all u bastard graduates Remain poor and clueless. Rather than work on wat wud benefit your well being. U waste time on frivolity Fools |
Note 3 Note 4 samsung Lg g3 lte 32 gig Lg g4 lte 32gic Iphone 6 All uk used. Lowest na g3...48k. Note 3.56k Note 4..70k. |
The world has eventually ended. Aftermath of rapture. Wtf. Ao bobrisky cannot be jailed. I thought being a homo is against the law guiding naija. Wtf. Dis guy shud be put behind bars tor at least 30yrs. Wtf So disgusting Bleached out bastard |
Una remember dis song sound sultan feat one Yoruba comedian luke dat wey geh tribal mark.him sef dey rap. Na one of im raps be dis.Abi genevieve na the only genevive wey be genevive. Lol. U jus dey repeat dstv ..shuuo na song.. L0velyn: |
Baba wen it cpmes tp hacking. Bow down to korea. Abegi. Yahoo my foot. U think say na all those copy and paste and editing be hacking Or useless keyloggers and rat naija local hackers Or dating using ogunmeh. Naija nor get hacker. Those bastards called IT gurus.software engineer. No level. All of dem be dagbo copy and paste. See how north korea dey use us dey play for hacking And e nor go pass 15 to 25 yr old hackers. Abeg make dem havk cbn Big brother. See men dey hack No time for ps4 |
These guys are broke loosers. Is thos life. Jumping from one club to another Taking pixs upandan. Forming celebrity. But bank acct balance still remains 18300 naira. Loosers |
Thieves. Allpaet governors are and still remain big thieves |
