Crime › Re: The Killer Of Kolade Johnson, The Police Target And Eyewitnesses All Speak by 2shure: 6:39am On Apr 04, 2019 |
Kolade pol edu student He don bleach sef Hs used to be dark and slim Nawa o. Klow . I saw him last in 2011 |
Investment › Re: MenzGold: 15 Persons Die As Ponzi Scheme Crashes In Ghana by 2shure: 6:32am On Apr 04, 2019 |
Dey wud soon come to naija Like day bastard akbak ltd scam |
Crime › Re: See What Is Left Of A Toyota Corolla Vandalized By Car Thieves In Broad Daylight by 2shure: 6:27am On Apr 04, 2019 |
Ladipo stra8 |
Crime › Re: Three FUTO students found dead in hostel, one unconscious after Drug overdose by 2shure: 7:05pm On Apr 03, 2019 |
The highest i can do is 2 bags of pawpaw With maybe a bottle of derok,blacklabel,or shayonwhich wud last me abt a week or two thereabt. So wtf Tramadol..dahz knwn to make u gasp for air,codeine,weed,vodka, and so many other tablets. E dey pain me say nor be glass house hotel. Una for don jump from 10th floor go ground Im sure skuchi still join put
Over over overdoze Men fuc
1 bag...5k. Pawpaw with shayo..10k weekly
|
Politics › Re: Killers Of Kolade Johnson Will Not Go Unpunished —buhari by 2shure: 4:28pm On Apr 03, 2019 |
What dirty punishment Abegi We are going the arabian style Public execution either by sword or firing squad. I repeat..no survivors. Waste em all Bastard sars who ibtained me 2017/2018 Almost 300k lost. Since then i cant go out again in peace |
Politics › Re: Killers Of Kolade Johnson Will Not Go Unpunished —buhari by 2shure: 4:24pm On Apr 03, 2019 |
I knew klow We gather dey togeda for basement 100 and 200l days wayback 09/10 Ejiro na him guy too Dem dey pol edu
Its so sad sha,tho i be sabi am based on uniben student tins..buh he base for ekosodin whyl me base for omagie |
Crime › Re: Last Video Of Handsome Kay Low Cooking Before SARS Shot Him Dead In Lagos by 2shure: 7:04pm On Apr 02, 2019 |
H3ya dis guy Af met him b3fore for faculty car park..then he was a slim guy.. Heya. ekosodin boy dah year wen he dey edu for uniben |
Health › Re: Help!! Weed Has Damaged The Brain Of My Brother. by 2shure: 2:15pm On Apr 02, 2019 |
Pawpaw only 5k a bag |
Celebrities › Re: CCTV Captures Nipsey Hussle Being Shot Dead In Los Angeles by 2shure: 12:29pm On Apr 02, 2019 |
Gun related crime Btw dr sebi died 30yrs later after he won the trial Its gang related |
Travel › Re: About our trip to the Lekki Conservation Center, Lekki. by 2shure: 11:52am On Apr 02, 2019 |
All these campus hoes |
Crime › Re: Arrested Fake Lagos Task Force Officials Confess, Said They Make 70k Daily(pics) by 2shure: 11:46am On Apr 02, 2019 |
2.1m monthly Haba See lies But if its true men what am i waiting for. |
Celebrities › Re: Court Renews Arrest Warrant For Actress Monalisa Chinda by 2shure: 9:47am On Apr 02, 2019 |
Everyone is frustrated,angry,,bitter,ready to curse,kill. Poverty is no ones fault but your destiny |
Crime › Re: Akbak Nig Ltd by 2shure(op): 7:52am On Apr 02, 2019 |
To all other poor frustrated scammers on here U wil all die out of frustration that you will take yo robbery and get shot on your first robbery operations. Akbak my dickk Binch of bastardised blockheads |
Family › Re: My Wife Doesn't Post My Pictures On Social Media, She Is Abnormal, Help! by 2shure: 3:08am On Apr 02, 2019 |
Baba move along Go dey fuc someone else Nigerian women are useless,proud and ungrateful. Baba divorce am. Shes an expired bitchh |
Crime › Re: Akbak Nig Ltd by 2shure(op): 9:57pm On Apr 01, 2019 |
U are a dull hater Take ypur frustrations elsewhere Bad energy U die for sleep videomaid: I still quote..except you don't scam people of their hard earned money... Calamity will fall on you...soonest Mark my words today 1st... |
Crime › Re: Akbak Nig Ltd by 2shure(op): 9:54pm On Apr 01, 2019 |
U remain a pained hater Go bug your landlord not me videomaid: This is sure you are a scammer... Who dey do g If you want I can share link to what I do sire... I am a realtor
Who are you Yahoo boy.. Calamity will soon fall in you.. except you don't scam people of their hard earned money...
Mark my words... Efcc will soon parade you... No be Ibadan you dey...
Btw too...you need memory card by the side of your head..will go a long way...
I go blow whistle for your matter.. Don't dare me |
Crime › Re: Akbak Nig Ltd by 2shure(op): 9:53pm On Apr 01, 2019 |
Go fuc yurself fool U r a looser videomaid: This is sure you are a scammer... Who dey do g If you want I can share link to what I do sire... I am a realtor
Who are you Yahoo boy.. Calamity will soon fall in you.. except you don't scam people of their hard earned money...
Mark my words... Efcc will soon parade you... No be Ibadan you dey...
Btw too...you need memory card by the side of your head..will go a long way...
I go blow whistle for your matter.. Don't dare me |
Crime › Re: Lady Seen Fighting Her Husband Over A Sidechic, At A Joint In Ikeja Lagos by 2shure: 9:43pm On Apr 01, 2019 |
Abeg wetin be d name of dis song Bad gal u know how U know how to get down |
Celebrities › Re: Comedian Ajebo Gifts His Wife A Lexus RX 330 In Celebration Of Mother's Day(pix) by 2shure: 9:41pm On Apr 01, 2019 |
My evil spirit pass am |
Crime › Re: Akbak Nig Ltd by 2shure(op): 9:37pm On Apr 01, 2019 |
U r still struggling with cheap 100 data a week sub U r a dull broke hater Blame ypur destiny for poverty All your mentions shows hw odd and bitter u r Go fuc your mum Rape your sister U need help videomaid: I quote....you didn't spoil Nada. ..cos there wasn't intent to scam....and if it's scam..I don't think I would be on nairaland with this profile... When you scam people..You feel every other person does that too..
Body no be show glass wey dem dey put puff puff o... People wey get bar no dey cap..guyman
Learn okay.... And try go back school... Marry or something Just get a life... Jesus be with you
And lest I forget...try to be a man.. Person wey buy machine with him money better pass person wey dey use him mamma car dey oppress...cheap crv for that matter..
I repeat...Quote me wrong o... |
Crime › Re: Akbak Nig Ltd by 2shure(op): 9:36pm On Apr 01, 2019 |
Only my wifi sub wud buy u A hater buggin everyone on nairaland Btw i ride evil spirit bro I repeat. U are a dull pained broke hater G no pay u So u have to run local scam Hajajajaha videomaid: Oga na operation show yourself.. You were ranting about spending 400k a day Show me proof.. Wetin you buy with 400k a day..
If you cant here..Make I send my number make you send...proof I go respect you for life...ode I still quote..people wey get ballery no dey shout...go ask oil workers...dem go tell you better.. It's a real proof you are nothing...
Mummy's boy |
Crime › Re: Akbak Nig Ltd by 2shure(op): 9:12pm On Apr 01, 2019 |
I understsnd you are an orphan And to think its ms monz ride shows how dull u r Ride on jobless broke hater U need help I love poor ppl sha U r dull. Frm nw till forever u nor fit reach me Fool videomaid: I quote that you are very poor.. I can swear with my life that you are a very broke dude... Show me how many meter dey for account or show me one day statement from your acant...
Rich guy that shares a very cheap honda car with his momma Lol Abi you wan deny am...Make ogun fire you instanta |
Crime › Re: Akbak Nig Ltd by 2shure(op): 8:57pm On Apr 01, 2019 |
U r a jobless hater And an unending looser Im rich my guy U no reach me Keep waiting and hating videomaid: Still waiting.... |
Celebrities › Re: Relative Uses Dead Body Of 'kay Low' To Curse SARS. Davido, Banky W React by 2shure: 6:14pm On Apr 01, 2019 |
Pained looser LuciferYaweh: So all of a sudden, all SARS children nationwide will drop & die just like that?
I say it again: Kolade Johnson was a yahoo boy that scammed people out of their livelihood without batting an eyelid. Karma just caught up with him.
The only reason this is making waves is because he is well known around Mangoro for flaunting his ill-gotten wealth & our society uplifts immorality. One can only imagine how many innocent people's lives he ruined in the process. Some may have even committed suicide (knowing whites).
Armed robbers have more dignity than yahoo boys. At least they risk it all knowing that operation may be their last. Yahoo boys are cowards who hide behind monitors to perpetrate evil.
I cannot waste my sympathy on these lowlifes.
*spits  |
Crime › Re: Akbak Nig Ltd by 2shure(op): 4:12pm On Apr 01, 2019 |
Looser And hater Hahahaha videomaid: Ode..no be by mouth... We have seen times without number Na empty barrel dey make the loudest noise.. I bet without scamming wey you dey do.. You don't have any means of survival.. No pali..nothing
Swear say no be your mama crv..you dey use... Lol
To back up your claim of spending 400k a day Show me proof...ode |
|
Celebrities › Re: Davido Mocks Mayorkun For Going Broke After Buying Car by 2shure: 2:29pm On Apr 01, 2019 |
After spending 300k at ladipo Im broke |
Crime › Re: Akbak Nig Ltd by 2shure(op): 11:41am On Apr 01, 2019 |
Hahahahahaha U are a looser Can u spend 400k a day See this looser Hahahahaha I spoil business for u Last last na okada or iveco or dangote go kill u Looser Hahahahahaha videomaid: Scammer wey still dey drive him mama car...ode |
Celebrities › Re: Nipsey Hussle Shot Dead In Los Angeles by 2shure: 8:34am On Apr 01, 2019*. Modified: 8:53am On Apr 01, 2019 |
That Gun wey ubdey always carry Na wetin still kill u E dey youtube Life of a gangstar against enemies for yankee nor be play o U go collect U don collect Omo the guy na gangstar 5 shots to the body Dat na military style 4 shots to the body One to the head by a proffessional shooter aka nice sniper Once u speak against the govt in usa be it thru rap,health,religion, begin deyet ppl no the truth.bla bla bla. U go collect Even 50ty cent sef still collect one time And resurfaced
|
Crime › Re: Akbak Nig Ltd by 2shure(op): 8:31am On Apr 01, 2019 |
Hahahahahshaha Hahahahaha |
Crime › Re: Akbak Nig Ltd by 2shure(op): 8:31am On Apr 01, 2019 |
I said it |
Crime › Re: Man Killed By SARS Kolade Johnson,was The Only Parent's Child And Had A Baby Boy by 2shure: 8:07am On Apr 01, 2019 |
Daz y i dont jus dey waka any kind waka D other day dem obtain me for owode onirin 5k The coti say na 100k i go pay say i be street boy Or we go station. Me wey nor dey stay lag I give am 2k. He behin cork gun We be 5 for inaide motor My senior man relate wit am he say 20k last Last last na 5k we take move Men no tims for ajebor o If i ean dey speak ajebor he goncollect 50k Men u gas street o. Experience don make me wise We dey learn everyday On sat i don kush inside motor tire for ladipo near that tjunction wey dem use dustbin take do road for ladipo. I go buy ese change. Carry my samsung s9 follow body. I don smoke.don dey tired.forget am for bench Cos ac man dey frustrate us. Na wen i wan make call,i begin dey find my s9 I don dey sweat already. Men dah woman too kind abeg She gave me back the phone say she wan pick pure water bags and cigar for ground naso she see am. Men i gave her 2k free Fuc I for don drink sniper by now |