2shure's Posts
Nairaland Forum › 2shure's Profile › 2shure's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 146 pages)
linda go born live chicken |
on your marks set go. me sef wan blow say baba whoooze woh bi won peh eh |
hollywood movies only enuf of all dis sitcoms movies |
w o.t waste of time |
afonja scamer |
lexus sedans don turn pure water he is a yahop boy |
if na naija dem go use gen with recharge card first liter the place den trust dem go come dey charge phone use viweing center block entrance. |
oyinbo go get digital/automatic/cctv copy unlike naija whr everything is manual nothin is automatic in naija apart from looting and tokunbo cars everytin na manual. fuel que..manual schl reg..admision..clearance..manual atm que..manual loading of card or credit..manual(in person) so if dog eat your phd cert in naija.first d dog go collect. then u go bribe your way through u must find d local govt chairman vc dean hod entire schl |
thats why rags are made ive never been to a toilet where i did not see either rags.floor mop or something GrabHisBalls: |
when u tell them enter bathtub or shower with bare foot no na to dey form swag dey wear slippers for slippery tiles |
igbos cant do without ah drom korea to china ystdy was south africa today its malaysia |
im a 1man cultist krav maga blessed me |
if him wife divorce am.child support go turn am too maye |
ijaw my bro can bear white man name. clark..hmm.. |
nawa o abeg hw can i buy d card i need pick |
we too like holiday nor be say anywhr dey to chill e nor pass mall lounge beer parlour club no stadium. no live matches its always a useless prostitute clouded shoprite wat d fuc nigeria is cursed |
manual dey hungry me to buy i hate auto i wan enter gear 7 like dis so road safety go collect
|
the FG has succeded in fooloing us foreva every noob feels he will be great and rich by reading they books and going to school at d end of d day d certificate is worthless he eida opens a beer parlour nairabet shop cafe roadside boutique uk used electronics or he joins bad gang..robbery..ogume boys(yahoo plus ritualists,armed robbery) every nigerian is a thief be in casual and rugged everyone is a thief d oda day i gave aboki 2h to buy esse change. he pack 450give me instead of 50naira. i vex collect my 50naira .say wrong change |
he was too nervous and kept acting like trump was God see as he grab handshake like say na iron. he was eida too nervous or too excited when trump said he shud speak he wanted to stand up. africans wit over sabi |
900k now now now |
camry sport nor be motor at all see as everywhr don cast i hate camry sport very fragile PerfectlyPerfect: |
500 |
toks na 1.25m so how come yours na 1.3m naija used say who die if u ready 700k cash |
toks na 1.25m so how come yours na 1.2m naija used say who die if u ready 700k cash |
2.5 |
15k |
why not tie him up and feed him |
fuc if he dey work for boys now he for dey pick westee fuc see his reaction. fuc death setence wtf |
i hate to hear dah work UK after buying dia product it spoilt after a week anything uk used im not interested |
abeg who is dah black monkey dah calls himself her husband why is she still answering johnson |
i see such an arrogant fool The funny part is that this guy they said I slapped came to pick me up at the lounge and took me to the plane. He got me a better seat and I gave him little change because I know the country is hard.
|
black man mentality buy car build house begin fat arrogance and pride comes in begin spread no new ideas..inventions nothing nothing. yeah trump said agricultural products wud be sent to us. we got nothing upstairs other yhan to pose buy car build house go club go mall go hotel snap pics dress like homo twist hands legs like say okada crush u travel out |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 64 65 66 67 68 69 70 71 72 (of 146 pages)