Aklion's Posts
Nairaland Forum › Aklion's Profile › Aklion's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 14 pages)
But why sharing it to everyone,. Well nobody go sabi who them really be.. |
Abeg make una no vex. That one wey wear green, na man abi na woman |
Is it that them been wan go do party... Just saying. Or the said girl na man after all and a ritualist or actually a woman working with others for ritualist... Omo I hope there still alive. |
Seriously this guy is taking this thing to far... |
Almajiri na it full north na. Those small ones wey Sabi carry plate Waka. Some de even use am do cap Waka... Them be youth now? |
Almajiri na it full north na. Those small ones wey Sabi carry plate Waka. Some de even use am do cap Waka... Tmthem be youth now? |
Forget court. U can't fight them using that. Just abide by what de want. Ask them if u can meet with them to know why n how or should be done. If na inheritance be there matter which de won't want to say... Use wisdom n ask for cousel. No go do pass or over Sabi. because them go end u follow your papa. Be wise. |
It's good. Your oga go meet u. No ask for wetin u no go fit lata. U said men so the man wey approach u isn't enough u want men. As I said better no ask for what u can't explain lata. Be content with what u have... Don't ask for more |
Reno de find post incase those niggas win... Well your plans legit. To me obi de ok. Osinbajo too and wike. But to tackle security and this killing. Wike is better. |
How can you be equal to a man in marriage for heaven sake. I swear down I hate this topic eh. Bible talk am. Man the head not man and woman equal. Woman submit and man love your wife. Woman being equality my foot. Even if u get money pass the man. Omo marriage don too scatter because of this nonsense. |
Las las |
He left business for that? Well except na government Job. |
Even women they follow beat men for marriage and relationships. E clear. Life they say no balance but na humans make am no balance |
I think I prefer this man.... Despite all odds. Well may the next president be who fight for masses not for his family and party. |
Gecko wey I get for my house hmm reach to get am as farm... Before I Don't get worried but now the more e de am getting irritated by it. |
I be introvert ooo. I thank you for this tips. |
Wetin Nigeria for ship go global market? |
Then where u wan keep akwa ibom state... |
E get wetin him see wey una no Sabi. Leave am na spiritual matters |
You among the party. So your also issuing statement. The way of APC |
From the environment like na pit toilet them kill the snake... |
I noticed say all vehicles whyne up there glasses... Them no wan hear say ole put hand inside car wo le phone. Abeg make una pardon my spelling oo |
And na chi exotic juice oo . Chai. |
The interviewer do well. If you can't express yourself then wetin you come find Job for... Na the CV go do the job or you in person. |
I no belong to anyone... |
Am a victim... |
The same goes to men who also goes through pain in there marriage... If e no work. Better Waka. No stay then you turn wife beater because she always offend u. We know women Sabi get mouth but if e reach level u no fit n u might raise hands on her. Abeg leave to avoid story. because they won't wanna know if na she make u beat her. Vice versa |
Abeg make una no vex the message no clear.. was he caught red handed or them Sabi say na ole him be then they laid trap for am when he wasn't on the act... If he wasn't caught red handed but killed based on them knew he is a thief then those we kill am suppose enjoy prison for a long time... |
I admire the Russians govt towards the rubles bizess deal as it would raise up there currency standard... I hope we country fit stop using of other people's currency in this country but ours except if we travel to there's |
This is nice. Security them no de joke and there masses believe in them to call upon to safe them... No be the ones for one country like that... Wetin be that country name again sef |
Hope the next thing isn't to prepare it ooo. I know area hard but no be everything wey don kpai we go think next to chop oo |
What is the essence of having the key you open the lock when outside there nothing can be gotten to even feed but death. Insecurity. Hunger. Pain and many bad social vices. It look safe being there in prison with food than ouTside being free without food... |