₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,841 members, 8,428,306 topics. Date: Wednesday, 17 June 2026 at 09:06 AM

Toggle theme

AmAlbert's Posts

Nairaland ForumAmAlbert's ProfileAmAlbert's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 22 pages)

SportsRe: Footballer Chichi Igbo In Panties by AmAlbert(m): 10:42am On May 30, 2016
I love em gymnasium

Yinmu angry grin grin angry grin grin grin angry
CelebritiesRe: John Boyega Visits Ibadan And Abeokuta by AmAlbert(m): 9:13am On May 30, 2016
Na baba estate be dat?
CelebritiesRe: Adaeze And Joseph Yobo Conferred With Chieftaincy Titles by AmAlbert(m): 9:51pm On May 29, 2016
Larryfest:
Guess you haven't heard of marquees rite?
My broda I neva hear of dah 1 b4 o, abeg how dah 1 dey, shebi e carry toilet and shower and I hope dah 1 too NA anti-mess cos me too mess

If you know woramin
Art, Graphics & VideoRe: More Drawings From My Portfolio by AmAlbert(m): 6:47pm On May 29, 2016
Nice one OP, may God bless your Talent and Hustling..

But wait o...
Dis Your Wonder woman be like iya sikirat wey dey sell zungbo for Ghana border here..

This na Current wonder woman abi na so she go dey wen she Don retire from fighting crime?

Kikikiki
CelebritiesRe: Guests At Toolz And Demuren’s White Wedding by AmAlbert(m): 10:54pm On May 28, 2016
Why all of em be like wetin em draw/sketch, na wao, make up dey rili scatter face o

*sips dogonyaro and aki awusa together with alligator pepper and kulikuli plus okpete
CelebritiesRe: Adaeze And Joseph Yobo Conferred With Chieftaincy Titles by AmAlbert(m): 6:22pm On May 28, 2016
Abeg as Naija dey improvise for everything, na which day we go improvise anoda replacement for canopy, all party and event NA so so canopy, abeg make una try build beta Hall wey dem dey move about, wey like 10 or 15 akpobi fit dry carry, at least d one wey for contain 500 pipos upwards, everytime canopy canopy, I don't taya o


Licks Banana and okpete
TravelRe: Harrison Chinedu Confirmed By Guinness World Records by AmAlbert(m): 5:34pm On May 28, 2016
DeleSuper1:
how doez that affect the economy positively.

Is that a new trend of occupation?

Bundelisgas, Gerarahere jare!

How much is a litre of breeze now, there's heat here o.

grin grin grin
Yinmu for you
Una no go kill me for dis forum o
TravelRe: Harrison Chinedu Confirmed By Guinness World Records by AmAlbert(m): 5:32pm On May 28, 2016
Afrok:
Give that guy Nigeria's problems and he'll balance them on his heads ... congrats bro... Nigeria is not only known for corruption after all embarassed
Yinmu
Kikikiki
Obelekue grin grin grin grin
PoliticsRe: Roads In Abakaliki, My Visit. by AmAlbert(m): 3:51pm On May 28, 2016
@OP shey those papers wey dey ontop dash board also follow for the road them ni?

Abeg comot am make I see Road well, the way I dey look dah your car sef e be like say the AC no dey work...
And pipo wey u know wey dey carry plenty papers ontop dash board like Dis na people wey dey work for cyber café/Business center...

Na Joke o

If you take me do prayer point, na your ear I go shop first
Kikikiki Kikikikikikikikakakakakakaka grin grin grin
PoliticsRe: Boko Haram's Sex Enhancing Drugs Seized By Army (photos) by AmAlbert(m):
You say na sex enhancement wetin??

My brother dem dey talk say frog worwor, him come still add big gullet join...

That one na die na
SportsRe: Oluwatofunmi Fadesire Olu-Heavy Nigeria Representative At Arnold Classic Africa by AmAlbert(m): 9:45am On May 28, 2016
#UpYourMax dey really work, someday I combine creatine fuel and UpYourMax, carry am do wonders
FamilyRe: What do Your Parents Do When A Movie Gets To A Sex Scene by AmAlbert(m): 9:33am On May 28, 2016
Olukokosir:
Tosin.





Go nd IRON the car
Go Iron the car, then from there mop the garden...
Science/TechnologyRe: Why Do Cockroaches Die With Their Belly Facing Up? by AmAlbert(m): 9:22am On May 28, 2016
In oda words Dem dey say 'Thank you baba God, I don accomplish d mission wey yhu send me, see my Belle, NA dat same quantity of food wey bello chop die me sef I chop so, I no cheat o'.....

Yinmu grin grin grin grin


*Licks Banana and okpete
FamilyRe: Help! I Don't Know My Father. I Will Be 29 In Few Months by AmAlbert(m): 10:06pm On May 27, 2016
At OP me and you dey the same boat o, me am already 28 since April and yet no sign of him, but thank God for the mother wey him gimme, dah woman na superwoman, she dey act pass my papa more Dan 100x
CrimeRe: Okada Man Battling For His Bike With 3 Policemen In Lagos by AmAlbert(m): 3:35pm On May 27, 2016
The man be like:
If una no kill me, ah go kill una after all, all die na die
CelebritiesRe: AY's Selfie Captures Joselyn Dumas' Curves by AmAlbert(m): 10:05am On May 27, 2016
Na wao, una get plenty plenty dirty mind o, una no even see that note 4 wey dey ontop that table na UKWU na quick see. grin grin grin tongue tongue tongue tongue tongue

BTW Dis my eye problem den dey too much

Kikikiki
RomanceRe: When Your Lover Uses Someone's Else Picture As Display Picture by AmAlbert(m): 9:58am On May 27, 2016
Simple, as she use another guy pic as her dp, den me go find one of her pic, edit am, come write Big [size=14pt] RIP [/size] on top, still carry am do my dp, NA only her go use her hand change am

Yinmu

Onwekwerenu ihe no n'uwa a
CelebritiesRe: Toyin Aimakhu Rocks Denrele's Boots by AmAlbert(m): 9:53am On May 27, 2016
Abeg o, na who be Denrele and Toyin sef? Em dey Sell Tomatoes abi Fuel... If Em no dey sell any of the above abeg no wake me up from sleep again because of Em


*sips dogonyaro and aki awusa
CelebritiesRe: Patience Ozokwor's Crusade Poster In Obosi (pics) by AmAlbert(m): 6:53pm On May 25, 2016
I notice say church dey lucrative now pass politics sef

Sai Baba, abeg make you and Jagbadan and OBJ do become Ministers too, after all these days everybody dey claim say na God call dem, even people wey no get Sim and people wey neva register dia Sim and even people wey no even know dia own number sef..

Ndi ara Anokwamrii n'ele unu n'onyonyo 7.5D
TravelRe: 40 Nigerians Deported From UK, Australia by AmAlbert(m): 6:49pm On May 25, 2016
Omo, dis one na from frying pan to fire o,...

Wey my guys wey travel go UK from Lomé here sef dey say dem no mind to dey wash toilet for Yankee than to stay for fire(naija)

Suicide better pass na
RomanceRe: 20-Year-Old Guy Professes His Love For 12-Year-Old Girlfriend With A Kiss by AmAlbert(m): 6:40pm On May 25, 2016
marlockj:
Okk
Kikikiki Kikikikikikikikakakakakakaka grin grin grin grin grin grin grin

Nnyapa
FoodRe: N1000 Tomatoes That I Saw Today In Lagos by AmAlbert(m): 6:36pm On May 25, 2016
Wetin una dey find tomatoes for nau, if I be una ehnn NA overripe pawpaw I go use dey do stew...
After all ol die na die
Christianity EtcRe: T.B. Joshua Speaks On Food Scarcity: "You Have Not Seen Anything Yet” (Video) by AmAlbert(m): 6:33pm On May 25, 2016
northern:
This is serious.
Aww, with the way you fine reach e, I no go mind even if I no eat tomato again, see as you fresh like la bianca Tin Tomato

If I fit just just dey see this your face everyday ah swear I fit trek from Lomé go reach Mauritius...


Geraut abeg You too fine
TravelRe: Nigeria To Sign Visa-free Pact With 8 Countries by AmAlbert(m): 6:17pm On May 25, 2016
Simple, me and Mr minister been dey(for dream) wen him wan sign the treaty....

Him make mistake sef, NA 10 him come talk 8

The countries na:
Niger
Chad
Sudan
Burkina Faso
Togo
Bénin
Congo
Mali
Gabon
Somalia

*Eats white rice with alligator pepper and kulikuli
FamilyRe: Father And Daughter Die In Peacemass Accident: Wife Shares Heartbreaking Photos by AmAlbert(m): 12:59pm On May 24, 2016
nickxtra:
My spirit told me to tell you that they are not dead. They will come back and live with you joyfully again. Meanwhile, for the meantime, take heart.
Yinmu for your spirit, your spirit no well, him need see doctor quick quick
PoliticsRe: Refurbished Gunboat Inaugurated In Okrika By Olonisakin, Chief Of Defence Staff by AmAlbert(m): 12:55pm On May 24, 2016
Refurbishedhuh?

Na wao
RomanceRe: Why A Guy Should Not Marry A Girl His Age by AmAlbert(m): 10:41pm On May 23, 2016
All these ones wey una dey talk na una own o
Bae wey me go marry MUST take like 5 years or above sef senior me.. grin grin angry grin grin grin grin grin grin grin

One Man's Groundnut na anoda man kulikuli be dat o
wink wink wink wink wink wink
My wahala, my headache..

Abeg make nobody drink alabukun for my Headache abeg... cheesy cheesy cheesy cheesy

*Eats white rice with alligator pepper and kulikuli plus okpete
CareerRe: SNAP A Picture Of Your Workspace And Upload Here. Simple!! by AmAlbert(m): 4:32pm On May 21, 2016
Me na Okirika Bales I dey sell na
CrimeRe: Tvc Presenter Wale Fakile Respond To Girl Friend's Allegation - My Version by AmAlbert(m): 9:10am On May 20, 2016
hadura29:
....... Amalbert come see ooo.
Bros I dey see am, him neva see anything, NA delusional hunger still dey worry am

Make him come *Eats white rice with alligator pepper and kulikuli with us den him go know say Dis one no be news at all
CelebritiesRe: Cossy Orjiakor Poses With Her Sister And Kids (Photos) by AmAlbert(m): 9:14am On May 17, 2016
@dah smol Boi, oya dab joor..

*Eats wwhite rice with alligator pepper and kulikuli
BusinessRe: Today's Naira Exchange Rate Against Dollars, Pounds And Euros by AmAlbert(m): 2:44pm On May 16, 2016
saaedlee:
You won't wake because it will never get there. And you'll die in your sleep
No be me you quote o and even sef e no concern me at all but to tell you the truth you Dey very stewpeed for dis your right up, Imagine wetin person wey dey claim see him get brain dey write..

You neva reach to use phone at all

Ewu Gambia
CelebritiesRe: Anna Banner Visits Flavour At Home (photos) by AmAlbert(m): 12:34am On May 16, 2016
Oga flavor who your not wearing shirt Don Epp sef...

Since I hear say you no get any shirt abeg I wan hire any of these 2 bedsheets, just choose one, ah swear e no cost at all

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 (of 22 pages)