₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,854 members, 8,428,374 topics. Date: Wednesday, 17 June 2026 at 10:43 AM

Toggle theme

AmAlbert's Posts

Nairaland ForumAmAlbert's ProfileAmAlbert's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 22 pages)

CelebritiesRe: Waje Bemoans The High Cost Of Tomatoes (photo) by AmAlbert(m): 4:28pm On May 06, 2016
Ebubeslym:
Na only tomantoes she see?

To buy one cup of garri drink na wahala for my side.

Sugar sef na one and half for N10.
Kikikiki Kikikikikikikikakakakakakaka grin grin grin grin grin grin

Na wao dem for at least try complete am 2 Na Haba,
BusinessRe: A Man Was Duped This Morning In Ikeja, Lagos by AmAlbert(m): 3:46pm On May 06, 2016
Welcome to the hood bruh, 99% intelligence and 1% ruggedity, difference dey between a street guy and street Gee

Next time contact me for street IQ and OT...
M*g* fall guy man smile

*sips dogonyaro and kulikuli
PoliticsRe: Photos Of Hausa Man Burnt In Aba Yesterday by AmAlbert(m): 1:29pm On May 06, 2016
Jahbles93:
You are sick....
Come o Bros, abeg na beg I dey beg you abeg carry respect respect yourself and your business, no try am again quote me or put mouth for my business else I go explain why 7 hate 9 for you, I don tell you o, nobody go say him/her no hear as I dey tell you o..
PoliticsRe: Photos Of Hausa Man Burnt In Aba Yesterday by AmAlbert(m): 12:20pm On May 06, 2016
Jahbles93:
You are sick....
Come guy, abeg carry respect respect yourself, if you quote me again or put mouth for my matter, I go explain the reason why make 7 hate 9 for you
PoliticsRe: Photos Of Hausa Man Burnt In Aba Yesterday by AmAlbert(m): 11:31am On May 06, 2016
Omo dey meat dom ready, na just to diet am now remain, cut am into pieces put am inside pot, omo this guy meat go get plenty oil o

An him meat go sweet with my mixture
*sips dogonyaro and aki awusa together with alligator pepper and kulikuli plus okpete
Jokes EtcRe: Photo: When You Have A Phd In Plumbing by AmAlbert(m): 11:04pm On May 04, 2016
idu1:
grin




But bro, this your dogonyaro no dey finish?
by
Na me dey brew am, so e no dey Eva finish, instead e go finish I go trek come Naija

Abi you need some...

After you sip am finish you no go dey want to enter transport again...

*sips dogonyaro and aki awusa together with alligator pepper, kulikuli and okpete
Jokes EtcRe: Photo: When You Have A Phd In Plumbing by AmAlbert(m): 10:10pm On May 04, 2016
idu1:
okene get weed?
Haba see the kind question wey you dey ask me, ask dem o, Okene, lokoja, Tiv and so on and so forth, omo Dia weed no be here... Na dat one wey MALLAM SPICY smoke finish wey make am till now him neva know wia him dey

*sips dogonyaro and aki awusa
NYSCRe: Pictures Every Corper Can Relate To ;D by AmAlbert(m): 9:59pm On May 04, 2016
Lol.....
But OP no vex make I ask o, na Deeper Life Camp, redeemed Camp abi na Refugee Camp...

If you dey smoke IJEBU IGBO WEED NO quote me o

*sips dogonyaro and aki awusa
Jokes EtcRe: Photo: When You Have A Phd In Plumbing by AmAlbert(m): 9:25pm On May 04, 2016
Wetin happen, dem do you am?
Aftereffects of Okene Weed and kanuri shekpe

*sips dogonyaro and aki awusa
PoliticsRe: Aziboala Roberts Got $40m From Dasuki – EFCC by AmAlbert(m): 11:03am On May 04, 2016
Shebi una say baba go turn up before may 29,na dat date I dey wait so, wetin all Dis figures wey una dey call go do for us, I don tire for all this news...



*sips dogonyaro and aki awusa
CareerRe: We Earn More Than Bank Workers –FCT Cab Drivers by AmAlbert(m): 10:53am On May 04, 2016
No be joke o, wen I dey naija port Harcourt to dey precise na drop I dey run from 8pm to 6am, before God and man I make between 15-25k everyday, my cab is not registered that means e no get any plate number, I dey carry bunkering fuel, I dey run some kind logistics wey plenty people no go gree do, but for day time I be like perfect Gentleman, wetin I dey tru talk be say beta cash dey inside cab business, I carry dat biz buy 1 plot of land for port Harcourt for D line in 5 months...

Na only if you get mind to carry runs girls, ghosts, dead body, gun and even contraband stuff na im be say you go make am pass the ordinary Normal cab man cos you go dey make between 160-200k every week, I dey tell una out of personal experience


*sips dogonyaro and aki awusa
CelebritiesRe: Charlyboy's Phone Number For Marriage Counselling Service by AmAlbert(m): 10:45pm On May 03, 2016
Chai see wia crase man dey give normal person tips on how not to mad....
PoliticsRe: Lai Mohammed: A Masquerade Can Create Jobs For 1,000 Men by AmAlbert(m): 10:24pm On May 03, 2016
Shebi I tell una say ijebu ode weed no good and e no dey help at all, now see wetin e dey cause for oga Linus body..
Spewing trash and trashes

*sips dogonyaro and aki awusa
PoliticsRe: APC Governors In Enugu Over Herdsmen Attack by AmAlbert(m): 10:18pm On May 03, 2016
cheruv:
Perfect purge mix...Broz I hope say your toilet dey closehuh Just in case undecided
Bros no worry na my own highness be dis o, with am you go just dey see say angels dem sef dey drive motor for road like human beings dem

*sips dogonyaro and aki awusa together with alligator pepper and kulikuli plus okpete
PoliticsRe: Lai Mohammed: A Masquerade Can Create Jobs For 1,000 Men by AmAlbert(m):
moshino:
What brand of ganja does liar Mohammed smoke, and who brews his ogogoro for him.
No mind am, I don tell am to stop to dey take dat ijebu ode weed and kanuri shekpe, him no dey gree hia my own at all at all

The original one na Dis one wey I dey sip so
*sips dogonyaro and aki awusa together with alligator pepper, kulikuli and okpete
PoliticsRe: APC Governors In Enugu Over Herdsmen Attack by AmAlbert(m): 1:55pm On May 03, 2016
Best time for me to chilax
*sips dogonyaro and aki awusa together with alligator pepper and kulikuli plus okpete
CelebritiesRe: Teebillz Neglects Vivian Oputa's Child With Him by AmAlbert(m): 11:26am On May 03, 2016
hadura29:
Are you new here? When did you join us here? Don't you know that if you don't have a celebrity trending, or snake Pinshure no fp.. anyway welcome oooo, as a nice guy I go shift for you make you sit down, dey sip Jedi with me... Amalbert see this bros oooooo... grin
Abeg shift for am make him join us, Bros you're welcome ehn!!

*Pour 1 gallon of dogonyaro and aki awusa together with alligator pepper and okpete
Follow us high make you see say things from shekpe point of view, Dis one na home breed
CelebritiesRe: Pepsi Speaks On The State Of Tiwa Savage's Endorsement With Them. Read Below. by AmAlbert(m): 10:35am On May 03, 2016
hadura29:
Choi, this mixture na straight to angel Michael front to answer case ooo, meanwhile Leicester don win league... make I rest my kidney... grin
Leave pipo make dem dey kill demsef, if only dem go sip Dis shit with us dem go undastnd say true true Leicester city win league for now dem neva know cos dem neva high.
Make me too i rest my Tongue make Dis highness digest

*sips small shot again
CelebritiesRe: SAN To Sue Tiwa Savage For Teebillz Character Assassination(pics) by AmAlbert(m): 10:31am On May 03, 2016
hadura29:
Amalbert Dem don start again oooooo... this early morning... you go drink grin


Good morning bro...
Bruh I dey with you, abeg pass me the highness,

*sips one full gallon

My man Dis highness pure wella
*clear eye
CelebritiesRe: Pepsi Speaks On The State Of Tiwa Savage's Endorsement With Them. Read Below. by AmAlbert(m): 11:52pm On May 02, 2016
hadura29:
Bros no be small, life sweet well well. We suppose fit mix the shekpe with Pepsi na, make he go wella... grin
Abi o, even small potash and kerosene go make am high highest...

Abeg make we sip out ol of 2day stress

*sips dogonyaro and aki awusa together with potash, Pepsi, kerosene and okpete
Foreign AffairsRe: Enock Ruberangaba Sebineza Masturbating In His Office (Photos) by AmAlbert(m): 11:49pm On May 02, 2016
KONJI na rili Bastard, one single brain im no get..

*sips dogonyaro and okpete
CelebritiesRe: Azuka Ogujiuba, Tiwa Savage's Interviewer Responds To Her Critics, Reveals More by AmAlbert(m): 11:43pm On May 02, 2016
EdibleCatering:
LEMMI SEE WHO WILL CALL MY NAME. NOW.....

Thunder go fire the person.


mscteeeeeew.
Kikikiki Kikikikikikikikakakakakakaka grin grin grin grin
No vex the thunder na today own abi na yesterday own, cos na over night thunder I dey like pass
Kikikikikikikikakakakakakaka grin grin angry grin
#Edible_Catering
Meen dis ur Moniker no be here. ..

grin grin grin
*sips dogonyaro and aki awusa
CelebritiesRe: Azuka Ogujiuba, Tiwa Savage's Interviewer Responds To Her Critics, Reveals More by AmAlbert(m): 11:36pm On May 02, 2016
See me see wia bushmeat dey pursue hunter o...
Prosecutor Don turn to victim


Una wahala too much bt for beta relief, I go still dey

*sip dogonyaro and aki awusa
CelebritiesRe: Pepsi Speaks On The State Of Tiwa Savage's Endorsement With Them. Read Below. by AmAlbert(m): 11:28pm On May 02, 2016
Dyt:
And the likes of me that only drinks Pepsi 1ltr nko
Them no endorse me
Na person wey dey hardly take am dey endorse
Even if na 10million naira pere
I go manage am
Kikikiki
10 millions ko, 10 cefas ni

*sips dogonyaro and aki awusa
CelebritiesRe: Pepsi Speaks On The State Of Tiwa Savage's Endorsement With Them. Read Below. by AmAlbert(m): 11:23pm On May 02, 2016
hadura29:
Shift make I sit down, give me one shot... wink
You're welcome bruh abeg carry my sit make I sidon for ground... In fact you fit kuku lie down for the whole bench sef


Na custard rubber I go use pour for you... Make we drink away our sorrows...

*sips one shot of dogonyaro and aki awusa with oga Hadura29

Guy life sweet o
CelebritiesRe: Pepsi Speaks On The State Of Tiwa Savage's Endorsement With Them. Read Below. by AmAlbert(m): 8:37pm On May 02, 2016
Ayaf hia



*sips dogonyaro and aki awusa
CelebritiesRe: Agbani Darego With Ex-Miss World Winners At UK Event by AmAlbert(m): 10:48pm On Apr 30, 2016
Meen she too cute... Na wao...
FashionRe: Guy Spends N3million On 3 Versace Handbags, Shows It Off On IG by AmAlbert(m): 10:42pm On Apr 30, 2016
emvico:
thanks everyone for ur concern. pls load this card one after the other.
hen tee hen
5805 3220 6258 240
4419 9321 5280 622
for the fastest finger
Which kain MTN voucher pin long like Dis, e be like say na IP address you dey type and moreover that thing na MTN Yugoslavia no be MTN Nigeria at all undecided undecided undecided

*sips sips dogonyaro and kulikuli
EventsRe: Anuoluwapo Adebanjo Designed Queen Elizabeth’s 90th Birthday Cake by AmAlbert(m): 10:05pm On Apr 30, 2016
Abeg dis Edible brouhaha no suppose stop o, Una no know how long e don take me to find name wey I go give my dog, finally God Don do am, e name go be EDIBLE SAM, Tiwa and TJ make God bless una for this name.....




Edible Sam, Edible Sam wia you dey, come go Edible Catering woman shop go buy me Edible Burger




Make I sip my Edible Dogonyaro and kulikuli Edibly
RomanceRe: What Is The Thing You Regret The Most From Your Past Relationships? by AmAlbert(m): 9:34pm On Apr 30, 2016
My only regret be say all the teachers wey teach me from nursery to secondary and even lecturers for uni I no sabi any one name, na the animals wey dem resemble I dey take remember dem. ..

No quote me o if you no be my classmate dat time

Kikikikikikikikakakakakakaka
grin grin grin grin grin grin grin cheesy

*sips dogonyaro and aki awusa
CelebritiesRe: 2face Speaks For Tiwa Savage & Teebillz; Slams Mockers by AmAlbert(m): 9:26pm On Apr 30, 2016
Edible Catering Calling.....
Abeg hold on I dey on call with Calabar Tasties


Kikikikikikikikakakakakakaka

*sips dogonyaro and aki awusa
FamilyRe: Photos Of The Rescued Boy Branded A Witch by AmAlbert(m): 5:30pm On Apr 30, 2016
IYANGBALI:
That boy is not a wish but those boys and girls that surround him are wishes and wishad. Ask vickyrotex rokiatu aminat508 and osusumustflow
wish = Witch, wishes = Witches, wishad = Wizard

Na wao, i no know who to tell o

*sips dogonyaro and kulikuli

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 11 12 13 14 15 16 17 (of 22 pages)