₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,854 members, 8,428,374 topics. Date: Wednesday, 17 June 2026 at 10:43 AM

Toggle theme

AmAlbert's Posts

Nairaland ForumAmAlbert's ProfileAmAlbert's Posts

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 22 pages)

FamilyRe: Photos Of The Rescued Boy Branded A Witch by AmAlbert(m): 5:25pm On Apr 30, 2016
GoldenJAT:
2 dash d mama and Papa 1 slaps each de hungry me.
Kikikiki grin
Just an observation though

*sips dogonyaro and aki awusa
RomanceRe: Nigerian Gives UK Babe N14,500 For Having A Beautiful Smile (photo) by AmAlbert(m): 11:32am On Apr 30, 2016
If I give you 50 pounds, dearie you must laff pass hyena for 10 years o, dash 50 pounds just like that cos say she get beautiful smile? Dasol?
Uncle you dey crase, and e fit be say you neva send money for your mama and sisters wey dey naija dey roast


Some pipo eehhn

*sips dogonyaro and aki awusa
FamilyRe: 17 Pictures That Will Only Make Sense To People Who Grew Up In Nigeria by AmAlbert(m): 10:38am On Apr 30, 2016
OP na really ya Mama born you, I rili miss the 90's meen na either KITTO or na NATO, Chai when TV be like wardrobe

*sips dogonyaro and kulikuli
CrimeRe: Thief Sleeps With His Victim's Daughter In Edo, Gets Arrested by AmAlbert(m): 10:30am On Apr 30, 2016
D only tin I get to say now no kikikikikikikikakakakakakaka
Sharp guy

*sips dogonyaro and kulikuli
CrimeRe: China-Bound Nigerian Arrested With 130ATM Cards Hidden In Noodles (pic) by AmAlbert(m): 12:23am On Apr 30, 2016
I think say na only me dey carry noodles sef cross border
Mtchewwweee, no be even say na Indomie na even Chérie wey no dey sweet at all at all....

*sips dogonyaro and aki awusa
CelebritiesRe: Denrele Shares Stunning Photo To Mark #WCW by AmAlbert(m): 11:05pm On Apr 27, 2016
To mad no hard name the trekking be the main matter

FamilyRe: Maid Pours Her Urine In Her Boss Juice (Video, Pic) by AmAlbert(m): 10:32pm On Apr 27, 2016
Why una dey shout na Haba na balanced diet with Vitamin K be dat na... Tea and Urine na beta combo na..
Wot of me wey dey sip dogonyaro and kulikuli with Alligator pepper nko...




-if the maid no kill the family, you go kill dem before?
EducationRe: Student In Oversized Suit For Project Defense Today (hilarious) by AmAlbert(m): 9:44pm On Apr 27, 2016
Abeg make una free the guy jare, abi una neva hear cut your coat according to the available material before? grin grin grin grin grin grin
Dis one na d whole school him wan defend o grin grin grin
But seriously d bedsheet sorry coat looks matured on him

*sips dogonyaro and aki awusa
RomanceRe: When A Gold-digger Is In A Relationship With A Gold-digger by AmAlbert(m): 5:51pm On Apr 27, 2016
Oga Titus......
Come later jam madam Titus....
What the heck is dis.....

Bad combination
*sips dogonyaro and kulikuli
FoodRe: Man Finds Lizard In Ice Block He Bought (photos) by AmAlbert(m): 1:27pm On Apr 27, 2016
Abegi joor make I hear something with ol these una plenty plenty talk sef no be true..

Guy man dey find somewhere wey go cold him body, if una release am there na una go see say him go vex
grayht:
In Emmanuelas voice... "the lizard is inside motuary"
*sips dogonyaro and kulikuli
PoliticsRe: Nnamdi Kanu Arrives Court In Handcuffs. See Photos by AmAlbert(m): 3:31pm On Apr 26, 2016
OLUWAFUNMISE:
I beg I fit get small grin
No shaking bruh, I get am bokwu...

Bring your custard rubber cos no be glass I dey use drink my own

*sips dogonyaro and kulikuli
PoliticsRe: Nnamdi Kanu Arrives Court In Handcuffs. See Photos by AmAlbert(m): 2:44pm On Apr 26, 2016
pariot22MC:
see as he deh look as if he don drink shawama
Wth bro!!!

Em dey drink shawarma ?

Na wao... .

You really need to see what it looks like cos I bet you've not seen shawarma before

*sips dogonyaro dogonyaro and kulikuli
PoliticsRe: Nnamdi Kanu Arrives Court In Handcuffs. See Photos by AmAlbert(m): 2:38pm On Apr 26, 2016
Space booked

*sips dogonyaro and kulikuli
Christianity EtcRe: Celestial Church Wins In Court, Deeper Life Church To Pay Them N5 Million by AmAlbert(m): 1:46pm On Apr 26, 2016
GRACY I BU ONYE OKPERE?



*SIPS DOGONYARO AND KULIKULI
CelebritiesRe: Agbani Darego Stunning In Lanre Da Silva (photos) by AmAlbert(m): 9:59pm On Apr 23, 2016
holadguy:
Can anyone help me tell the girl beside her to close her mouth up!.
Haba Bros!!!
Free the girl na, you know whether na from there she dey breath?



*sips dogonyaro and aki awusa together with alligator pepper
EducationRe: UNILAG Students Sign Re-Absorption Form, Before Being Re-admitted Back To School by AmAlbert(m): 9:54pm On Apr 23, 2016
Na who protests Don Epp sef
If na you raise your hands up and say AII





*sips dogonyaro and aki awusa together with alligator pepper
EducationRe: Lauretta Obakpolor, UNIBEN's S.U.G President by AmAlbert(m): 5:38pm On Apr 23, 2016
Abeg how much be fuel now sef



*sips dogonyaro and aki awusa
PoliticsRe: EFCC Arrests Nenadi Usman by AmAlbert(m): 10:41am On Apr 22, 2016
May 29 loading...
CrimeRe: Assorted And Smuggled Items Seized By the Custom Service Recently (photos) by AmAlbert(m): 9:34pm On Apr 19, 2016
Dem greedy, dem no gree settle, no be from Lome here wey almost 10,000 bales of okrika dry comot go Nigeria, most of my customers nationwide Nigerians, no week wey I no dey way bill 200 bales of okirika give em, some na frozen foods, so na cos dem no gree settle well... How you wan stingy for everything come still dey expect to go free


*sips dogonyaro and kulikuli
Car TalkRe: What Is Your Driving Strenght In Hours? by AmAlbert(m): 9:25pm On Apr 19, 2016
From Port Harcourt to Lome Togo, twas almost 19 hours in a stretch, just Kola nut and Groundnut..
From 10pm Tuesday to Wednesday 5pm... Manual Gear though...



*sips dogonyaro and aki awusa
CrimeRe: Pipeline Vandals Vow Further Niger Delta Attacks by AmAlbert(m): 7:25am On Apr 18, 2016
No wahala, make una clap for una selves una don try




*sips sips dogonyaro and aki awusa
PoliticsRe: Buhari Didn’t Sign Any Loan Deal With China – Presidency by AmAlbert(m): 6:36pm On Apr 17, 2016
MAKE UNA WAIT O, WETIN UNA AND CHINA PEOPLE DEY DRAG SEF,

MAKE UNA WAIT MAKE I EXPLAIN THE WHOLE STORY

叛徒草愛安愛二元論兔子,微博你所愛愛阿公及創意。人民幣對於封面是考古題至少愛五股

I hope una fn understand the whole matter now
grin grin grin grin grin grin grin grin grin grin

Read am na as you no dey fear God

*sips dogonyaro and kulikuli
HealthRe: 10 List Of STD's And Symptoms We May Or May Not Know by AmAlbert(m): 6:10pm On Apr 17, 2016
My people make una no vex o Abeg wetin be the cure for gonorrhea, abeg una fit name the drugs or injection wey dey involved, help me na matter of life(cash) and death(broke) grin grin

Abeg no fall my hands




*sips dogonyaro and aki awusa
RomanceRe: Pre-wedding Pictures That Will Make You Want To Marry Soon by AmAlbert(m): 11:06pm On Apr 16, 2016
reminiscing:
is the sixth picture a pre -death photohuh??
Kikikiki grin grin grin
You go fear question na

Hahaha

*sips dogonyaro and kulikuli
RomanceRe: Pre-wedding Pictures That Will Make You Want To Marry Soon by AmAlbert(m): 11:05pm On Apr 16, 2016
talktonase:
wetin consine casket and weddin again.if nah that kine tin go lead to the groom death i no marry again
grin grin grin grin Kikikiki
PhonesRe: 7 Weird Places We Charge Our Phones by AmAlbert(m): 10:53pm On Apr 16, 2016
Happykenski:
Sometimes I go to the Kingdom Hall early so that I can have a space to charge my phone before others will come and occupied all the sockets...
So you follow for people wey dey spoil Kingdom Hall Generator and wey dey make mic disturb ba? Una neva read letter from branch wey say make we stop to dey charge anything chargeable for una congregation before?


You sef ehnn!!!

*sips dogonyaro and kulikuli
BusinessRe: Today's Naira Exchange Rate by AmAlbert(m): 11:19am On Apr 15, 2016
egedem:
my man, hope you don't mind I join?
Ah ah why not....
Abeg take glass cut small
No mind wetin dey happen for Naija



*sips dogonyaro and kulikuli
Christianity EtcRe: Endtime Body Of Christ Church In Akure: What i spotted this evening(pics) by AmAlbert(m): 11:14pm On Apr 14, 2016
johnydon22:
Isn't it ironic that the people who chant the 'end time' mantra who are expecting the world to end any moment are busy hoarding and stashing millions of Naira in their worldly bank accounts in a planet doomed to end soon according to them..

do they really believe what they preach?
Bros I no gree for your PM
E dey very very possible
Try make you read
Romans 1:20, James 4:8
RomanceRe: Man Flies From Lagos To Edo To Propose To His Gf During Passing Out Parade by AmAlbert(m): 10:56pm On Apr 14, 2016
BoiledHead:
See her stomach.

Be like bag of beans. I wonder how this guy take marry this one
BoiledHead Kikikiki
Boiled eggs kukuku

Abeg come make we high together with dogonyaro and aki awusa
RomanceRe: Why Most Guys Don't Marry Their Girlfriends... by AmAlbert(m): 7:07pm On Apr 14, 2016
Oya make una wait make I talk my own.
The Issue for here now shebi NA SEX ?

To me o sex fit be male or female grin grin
Like me my sex NA Male grin grin grin

If you see man you go know if you see woman too you go know... cheesy grin grin wink grin

Case closed
BusinessRe: Today's Naira Exchange Rate by AmAlbert(m): 6:44pm On Apr 14, 2016
Who e ep

*sips sips dogonyaro dogonyaro and kulikuli
PoliticsRe: Hon Patrick Obahiagbon Celebrates His Birthday, See What He Posted On Facebook by AmAlbert(m): 4:23pm On Apr 12, 2016
Wait o, this Patrick guy DEY like #KEGITE to me o


All this Karid, karid ngwongwo....

Anyways may he walk and never stumble and even if he'll stumble may it be on the Kparikatus Knowledge of our Nna anyi methuselah



*sips dogonyaro and aki awusa

1 2 3 4 5 6 7 8 ... 10 11 12 13 14 15 16 17 18 (of 22 pages)